BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (51) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5259237 Views)
1 2 3 ... 48 49 50 51 52 53 54 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fyneguy: 9:16pm On Jul 24, 2021 |
They will nominate this one singing Dem don mark am as Laycon |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Librakid(f): 9:16pm On Jul 24, 2021 |
Ezego ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OniyideAmplify(m): 9:17pm On Jul 24, 2021 |
BigBrother Naija 'Shine Ya Eye' Omoh this season go choke mehn. Urgent 2k abeg. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 9:17pm On Jul 24, 2021 |
See as our Cubana balance for chair like Igwe ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by H2ho(m): 9:17pm On Jul 24, 2021 |
Oshey oOoOO shake to the baddest Jamz ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MamBi: 9:17pm On Jul 24, 2021 |
observanc1:Surprisingly sweet…. Shake to the baddest jam… ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jimenyo: 9:17pm On Jul 24, 2021 |
This season has no female contestant ni? Make Una no make guy men them begin the masturbate for thia ooo! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bluefilm: 9:17pm On Jul 24, 2021 |
Amillionnn:Have you tried FM 19.8 Big Brother Naija FM? ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by dominique(mod): 9:17pm On Jul 24, 2021 |
Tranquility2345:Only white money I can spare some votes for out of this tacky selection, I see him going all the way to th finals. Let's see how it goes sha |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by cybertron88: 9:17pm On Jul 24, 2021 |
Make I go watch movie abeg. I can I sit and be watching only guys. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by peacettw: 9:17pm On Jul 24, 2021 |
CSTRR:Not quite. I will go for the most famous with decent outcomes. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 2pretty4u(f): 9:18pm On Jul 24, 2021 |
Yousef reminds me of a housemate from big brother Africa, can't remember his name. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:18pm On Jul 24, 2021 |
I thought the danfo was 2 years back? Juicewrld27: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Geezeem: 9:18pm On Jul 24, 2021 |
No x factor vibe among the guys.... can't see it..... YET ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirisoup: 9:18pm On Jul 24, 2021 |
Yousef with his many awards.
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:18pm On Jul 24, 2021 |
Yacob or so 2pretty4u: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Goodybagyo1(m): 9:18pm On Jul 24, 2021 |
Emmanuel I dey your back
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Akshow: 9:19pm On Jul 24, 2021 |
Yousef I Stan. Very unassuming, hes not trying too hard especially with the dressing. Sammie that guy is obviously very funny. I like him. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Fedoglo: 9:19pm On Jul 24, 2021 |
Make una no go carry boring gals wey go kill this guys vibes |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:19pm On Jul 24, 2021 |
Family reunion....Soon e go burst...
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Juicewrld27: 9:19pm On Jul 24, 2021 |
WetSmoke:Danfo was last season. I remember tacha loved the danfo spot |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by H2ho(m): 9:19pm On Jul 24, 2021 |
Niggas so slow and gay ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by manneger2: 9:19pm On Jul 24, 2021 |
2pretty4u:The guy that won from Tanzania |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by peacettw: 9:19pm On Jul 24, 2021 |
Gbegirisoup:Most sought after male award? Ridiculous |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fyneguy: 9:19pm On Jul 24, 2021 |
Dem wan be Laycon |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Juicewrld27: 9:20pm On Jul 24, 2021 |
Munzy14:2 seconds my brother. See as men dey sync well now. Wait till the daughters of eve are added. Commotion begins |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:20pm On Jul 24, 2021 |
White money idi too much |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 9:20pm On Jul 24, 2021 |
2pretty4u:He looks like Yacob of BBA that year that boy can masturbate for Africa ehn..... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MamBi: 9:20pm On Jul 24, 2021 |
Whitemoney raps —— goat wey dey do meeehhn.. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Juicewrld27: 9:20pm On Jul 24, 2021 |
Ezego don trow rap ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Broobembem: 9:20pm On Jul 24, 2021 |
White Monnnnnneeeeyyy!! He sabi rap. He’s lively This one Na joy to support. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirisoup: 9:20pm On Jul 24, 2021 |
2pretty4u:I liked yacoub that year Sha... ![]() Maybe that's why I'm kinda drawn to yousef until he fcks up. |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread

