BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (119) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5306101 Views)
1 2 3 ... 116 117 118 119 120 121 122 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirisoup: 7:18pm On Jul 25, 2021 |
Yousef dey laugh... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 7:18pm On Jul 25, 2021 |
seunmsg:Y do u guys categorise akwa-ibom and rivers as igbo? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by sotall(m): 7:18pm On Jul 25, 2021 |
This angel abi wetin dem call am is a disgrace to womanhood |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Coconuthead126: 7:18pm On Jul 25, 2021 |
Where's Peace from? I dey gbadun her vibes. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gmajor(m): 7:18pm On Jul 25, 2021 |
Nawa oh. What a cold welcome |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 7:18pm On Jul 25, 2021 |
see Yousef de try laugh ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by paymentvoucher: 7:18pm On Jul 25, 2021 |
Why guys come dey form |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Romanoff(f): 7:18pm On Jul 25, 2021 |
Yousef dey hold laugh for the disaster wey e dey see. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:18pm On Jul 25, 2021 |
This boys are really stupid, I liked what they did.... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gmajor(m): 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Coconuthead126:Rivers state |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jayjaycee0: 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Peace is looking succulent though. Very alive and perky |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 7:19pm On Jul 25, 2021 |
buhahahahaha.. these guys would rather hug madea's boobs to what they're seeing on Angel's chest! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tatiana4u: 7:19pm On Jul 25, 2021 |
This babe don already open nyash ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Lol this girl is so comfortable.. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Brownsun(f): 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Omo all this girls no follow ooo |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Akshow: 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Is that boxers on the head of these guys? ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Candycrushy(f): 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Easy on olosho names abeg�� |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Eeghe(f): 7:19pm On Jul 25, 2021*. Modified: 8:10pm On Aug 31, 2021 |
Before I fav, when my votes are hoodlums, will vote for any of the girls with braids or natural hair! 100!!! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MamBi: 7:19pm On Jul 25, 2021 |
And the prank begins…. ![]() You sef had to pinch his lips to stop himself from laughing…. They have silenced Angel ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fergie001: 7:19pm On Jul 25, 2021 |
These guys are mean.......Jesu Niyi was so real......these ones mean business ooooo |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 7:19pm On Jul 25, 2021 |
This is a prank from the guys am loving them |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WetSmoke: 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Cross dey laugh |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tonididdy(m): 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Wakoooo is in the building.... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Giel: 7:19pm On Jul 25, 2021 |
This prank is annoying. Welcome the ladies please. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 7:19pm On Jul 25, 2021 |
what's on their heads mbok? all looking like mc oloumo trainees! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ivanmykel(f): 7:19pm On Jul 25, 2021 |
I feel for Angel shaa, she for just wear bra |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by observanc1: 7:19pm On Jul 25, 2021 |
These boys are mad! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by newguy1(m): 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Dem no follow d bebe talk |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Akshow: 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Coconuthead126:rivers |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Decembe(f): 7:19pm On Jul 25, 2021 |
Angel no normal ooo,who ask her to lie down |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 7:20pm On Jul 25, 2021 |
these boys de craze, see cruise abeg ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by dominique(mod): 7:20pm On Jul 25, 2021 |
Peace be looking like Lilo 2.0. Hope she won't be dull like Lilo sha. . |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread