BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (186) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5304468 Views)
1 2 3 ... 183 184 185 186 187 188 189 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by YoungBlackRico(m): 11:43pm On Jul 25, 2021 |
Make una free Maria na |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fergie001: 11:43pm On Jul 25, 2021 |
senatordave1:I am suspecting that too. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MizzD: 11:44pm On Jul 25, 2021 |
Finally, Tega off my screen |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:44pm On Jul 25, 2021 |
Broobembem:Wetin married woman dey find for this show? come dey yarn loud she likes fine boys! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:44pm On Jul 25, 2021 |
This shell wey u drop no be nut abeg |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AmazonTopaz(f): 11:44pm On Jul 25, 2021 |
Broobembem:I Stan |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by siofra(f): 11:44pm On Jul 25, 2021 |
Tatiana4u:Exactly what I'm telling my cousin now She seems toxic. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:44pm On Jul 25, 2021 |
Angel nexxxxxt |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by micxwell(m): 11:44pm On Jul 25, 2021 |
Olodo24:Confirm Thug |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 11:44pm On Jul 25, 2021 |
Olympics has fallen is next |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by YoungBlackRico(m): 11:44pm On Jul 25, 2021 |
Flat boobs up ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:45pm On Jul 25, 2021 |
I like that intro angel ![]() London bridge wey fall |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fergie001: 11:45pm On Jul 25, 2021 |
See Boma's face when Angel said 19..... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Olodo24: 11:45pm On Jul 25, 2021 |
Gbegirsoup:Jackie is just too hot. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 11:45pm On Jul 25, 2021 |
Angel 21 make lie kill u |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Klchnjoku: 11:45pm On Jul 25, 2021 |
Tranquility2345:Leave the boy make e dey deceive himself.. many men too mumu... Dem mumu too much.. see the women wey e mention sef. Kai, some men too mumu... Una mumu... Una be mumu |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Clement1111(m): 11:45pm On Jul 25, 2021 |
Tatiana4u: It's better I dont stan at all You see angel and Arin aka arindin Na mumu go vote them |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:45pm On Jul 25, 2021 |
Boma and angel go get something.. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by H2ho(m): 11:45pm On Jul 25, 2021 |
Hi Angel ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:46pm On Jul 25, 2021 |
Am a lady, I won't bodyshame Angel I won't! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Broobembem: 11:46pm On Jul 25, 2021 |
Angel said she’s 21? How?? She’s 21, but her boobs are 83.
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Klchnjoku: 11:46pm On Jul 25, 2021 |
Payporte:Point of correction... Ghana has fallen |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:46pm On Jul 25, 2021 |
fergie001:Angel Agnes smith,akwa ibom people dislike their native names and prefer using funny English names... Oh her mum is from Ghana,hence the slutty vibes |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 11:46pm On Jul 25, 2021 |
Who be that wey him hat dey block shey na Youssef? Make he comot that hat make person see this Angel well na ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tonididdy(m): 11:46pm On Jul 25, 2021 |
Na dem... Small girl big god.... #angel |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by YoungBlackRico(m): 11:46pm On Jul 25, 2021 |
Payporte:she first say 19, dem check am ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PRESIDENT2003(f): 11:46pm On Jul 25, 2021 |
LordFarquaad:The boy is a hardened and notorious fraudster. He Clones people's account and use it to Blackmail them. We are still looking for him so that we can arrest and lock him up. Such a chimpanzee must not be left running amok in the society |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:46pm On Jul 25, 2021 |
With those Mother's milk bottles in front of her, how Angel be 21 ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:47pm On Jul 25, 2021 |
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:47pm On Jul 25, 2021 |
Tatiana4u:Na we be that |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:47pm On Jul 25, 2021 |
This angel is boring to me o |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:47pm On Jul 25, 2021 |
Someone said Thic didi is Liquorice's handler... Hei! Disqualification!...
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)

come dey yarn loud she likes fine boys!
