BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (205) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5282430 Views)
1 2 3 ... 202 203 204 205 206 207 208 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by YoungBlackRico(m): 1:44am On Jul 26, 2021 |
aroundnaija:I been wan talk am ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:44am On Jul 26, 2021 |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:44am On Jul 26, 2021 |
Whitemoney no like all this zodiac signs.. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by EwuGambia: 1:44am On Jul 26, 2021 |
Amillionnn:Ofcourse....for someone that went through a mental breakdown, she most likely tried drugs... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Skrrrrrrr: 1:44am On Jul 26, 2021 |
Whyte: if you no get moeny, your prick no supposed stand. I be water, I dey flow. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tonididdy(m): 1:44am On Jul 26, 2021 |
White money go burst e show with this e attitude ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bluefilm: 1:45am On Jul 26, 2021 |
Kayceesings:Guy wait o Na man abi woman be dis wey dem dey flog for this ya picture sef? To me, that ass dey too big to be a man's butt. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 1:45am On Jul 26, 2021 |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 1:46am On Jul 26, 2021 |
This guy whitemoney hustle |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by YoungBlackRico(m): 1:47am On Jul 26, 2021 |
Chisos, which kind yarn be this White shayo no good o |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:47am On Jul 26, 2021 |
Whitemoney don hustle ooo!!!! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 1:47am On Jul 26, 2021 |
follow who know road o
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:47am On Jul 26, 2021 |
Whitemoneyyyy I love this accebt |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 1:48am On Jul 26, 2021 |
Loving dis whitemoney no forming. Real typical 9ja. Not all dis foreigners |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:48am On Jul 26, 2021 |
Mariah come lemme tell you something.. bring your ears...
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bluefilm: 1:48am On Jul 26, 2021 |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:48am On Jul 26, 2021 |
Whitemoney sold puf puf |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:49am On Jul 26, 2021 |
ChristoBam:me I feel it will be too obvious those two... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 1:50am On Jul 26, 2021 |
BB go carry many foreigners and rich people. Why the ppor people at home go sub with their money to vote them. Me no voting this year. Na look i come look |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3RNEST(m): 1:50am On Jul 26, 2021 |
Another Wild Card: Whitemoney ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 1:50am On Jul 26, 2021 |
Whitemoney the car smuggler |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by YoungBlackRico(m): 1:51am On Jul 26, 2021 |
Will someone shut this niqqa up already You be fayawo (car smuggler), wey dey bypass custom |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:51am On Jul 26, 2021 |
Whitemoney you go enter plane soon |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:51am On Jul 26, 2021 |
Werey ni fayawodriver ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 1:52am On Jul 26, 2021 |
Custom dey wait for am after this show. So u dey among who dey run like mad driver from togo down to ur house |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 1:53am On Jul 26, 2021 |
Love his vibe |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by EwuGambia: 1:53am On Jul 26, 2021 |
Omor....this whitemoneyy guy don do work for this life... ![]() Clearing and forwarding Okada rider Fried puffpuff Ex bodyguard Event planner Owns a Lip balm brand Importing and exporting Barber Maseause "Firewood" driver...(fayawo) Hair dresser... ![]() e remain make this guy tell us say he wash car for sunday igboho... ![]() WHICH KYN PERSON BE THIS... ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:53am On Jul 26, 2021 |
White boy want create show... My boy is so smartt |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 1:54am On Jul 26, 2021 |
ezego 1 ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by maxwelltennyson(m): 1:56am On Jul 26, 2021 |
baba white I see you |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:57am On Jul 26, 2021 |
White money get sense.. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 2:00am On Jul 26, 2021 |
smart guy
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)


