BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (596) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5321750 Views)
1 2 3 ... 593 594 595 596 597 598 599 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Akwamkpuruamu: 9:26pm On Jul 30, 2021 |
safarigirl:Na to sweat out and energise for the jacuzzi |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 9:26pm On Jul 30, 2021 |
Boring housemates doing pushups |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by BOOZELEE: 9:26pm On Jul 30, 2021 |
Na dis kain tin Angel dey like She was built for dis She no waste time change sharp sharp like superman wey wan rescue person with her flappy breast |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by HajiaNotu: 9:26pm On Jul 30, 2021 |
carammel:He sees her like a younger sister ..We dont want ship . |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Akwamkpuruamu: 9:27pm On Jul 30, 2021 |
MzCherry:Ne like say dstv Don ban am |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:27pm On Jul 30, 2021 |
jayjaycee0:You sabi better thing ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 9:27pm On Jul 30, 2021 |
scondy:Nini, Arin and Peace. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tonididdy(m): 9:27pm On Jul 30, 2021 |
OlumbaOlumba:
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 9:27pm On Jul 30, 2021 |
Guy no use laugh kee me BOOZELEE: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Croweegarba: 9:27pm On Jul 30, 2021 |
Omo Maria shape |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 9:27pm On Jul 30, 2021 |
Tatiana4u:kwa kwa kwa kwa kwa...this zicsaloma meme dey kee me abeg |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 9:27pm On Jul 30, 2021 |
Allah[quote author=tonididdy post=104261793][/quote] |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:27pm On Jul 30, 2021 |
Freethinker87:You wish! ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 9:28pm On Jul 30, 2021 |
Cross werey E wan fvck sasakay |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Demnan: 9:28pm On Jul 30, 2021 |
Yes OlumbaOlumba: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 9:28pm On Jul 30, 2021 |
Akwamkpuruamu:Ehn ehn, my sister say na mating ritual. I come dey ask her whether na Princess and Beatrice dem dey do mating ritual for |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by dominique(mod): 9:28pm On Jul 30, 2021 |
Is liqourose aware that Emmanuel follows her around the house like a lost puppy? She doesn't seem to notice him like that |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 9:28pm On Jul 30, 2021 |
jayjaycee0:Hugs...we are in it together... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Amya(f): 9:29pm On Jul 30, 2021 |
Munzy14:Your type. How's our Phresh looka-alike madam? una don do wedding? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Beze992(f): 9:29pm On Jul 30, 2021 |
Munzy14:Aswear you no well
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Demnan: 9:29pm On Jul 30, 2021 |
Daughter, ke carammel: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 9:29pm On Jul 30, 2021 |
I go fvck my tv o Saskay too hot ahiiiiii |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MzCherry(f): 9:29pm On Jul 30, 2021 |
Akwamkpuruamu:ehyah |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Demnan: 9:29pm On Jul 30, 2021 |
Your babe, na Tatiana4u: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 9:29pm On Jul 30, 2021 |
Maria na mammy water... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by BOOZELEE: 9:29pm On Jul 30, 2021 |
Akwamkpuruamu:Make dem no sha carry sweaty dirty body enter jacuzzi |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:30pm On Jul 30, 2021 |
Maria damn ![]() make princess enter pool oo I want to check something ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Malaymoney(m): 9:30pm On Jul 30, 2021 |
Na wathoni BBN Season 6 safarigirl: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 9:30pm On Jul 30, 2021 |
That princess nor fine Demnan: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MzCherry(f): 9:30pm On Jul 30, 2021 |
Croweegarba:tjat maria bum no look real |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bisqit: 9:30pm On Jul 30, 2021 |
Ibukzy:man shall not wait on Nini alone ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 9:30pm On Jul 30, 2021 |
Maria Maria, she reminds me of a Westside story, looking peng in that bikini |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 3 guest(s)
..We dont want ship .

