BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (600) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5349581 Views)
1 2 3 ... 597 598 599 600 601 602 603 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 9:40pm On Jul 30, 2021 |
I would totally ship pere and Maria tho....I think they vibe well...Mapere....now that would be an interesting ship |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by EwuGambia: 9:40pm On Jul 30, 2021 |
Sammie dey wear G string.... ![]() e go soon tell us how e no get moni buy boxaz... ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 9:40pm On Jul 30, 2021 |
this Beatrice is a weirdo |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 9:40pm On Jul 30, 2021 |
Them go think beatrices Na wildcard She no dem mingle always look sad |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by quivah(f): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Falomo211:No be my fault. When people wear swim trunks wey suppose highlight some specifics,, your eyes no need zoom. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Somebody should kick out this Beatrice abeg, she dey irritate me. Na only she dey wear full cloth, just sitting down and not trying to vibe with others. Such a party pooper, what a waste of space |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by garfield1: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
eleshin:I tell you |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Maria She is hot!!! Damn!! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Romanoff(f): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Beatrice is a wasted slot on this BBN. I'm sure there are a thousand other people deserving of her slot. She acts like she's bipolar or like she doesn't want to be there. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by stevebond007(m): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Yerin o ![]() No be swimming pool, na tub. Y'all have to admit Jackie B, and peace have the best boobs |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Olumba olumba how Jackie yansh take be?? ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Wanyiagwu:Very funny guy ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
This one wey Beatrice refuse to wear bikini, I dey suspect say she dey hide something for body ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tonnyray: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Kawai |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tsquaure(f): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Tranquility2345:as in |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Dorathy ���� Her small yansh and breast chai |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by eleshin(m): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Omo Princess dey chak stout ooo. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by kendrick93(m): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Shezkid01:Werey ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
scondy:Perema would actually sound like some Ijaw boy's name ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:42pm On Jul 30, 2021 |
na Beatrice sit down? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Tranquility2345:She dey menstruate ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 9:42pm On Jul 30, 2021 |
safarigirl:He wants to go scuba diving...
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 9:42pm On Jul 30, 2021 |
EwuGambia:Sammie the cry baby |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tonididdy(m): 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Arin.... Why na ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fergie001: 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Jackie B......oh my oh my.. Breathe in...Breathe out.... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Amya(f): 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Munzy14:Chai! I ill get the full gist later abeg. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Yousef...tire me..
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Romanoff:I suspect say she dey hide something for body. When she wear cloth, she likes to shake yansh. Now wey all man off cloth, fear hook am ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Croweegarba: 9:43pm On Jul 30, 2021 |
Nini fine girl with sandpaper ass |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:43pm On Jul 30, 2021 |
princess abeg enter pool na, edakun I want to check something ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Hyland(m): 9:43pm On Jul 30, 2021 |
Angel
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 9:43pm On Jul 30, 2021 |
stevebond007:Azzin, polymath wey no know difference between jacuzzi and swimming pool |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)






