Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,576 members, 7,861,737 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 06:14 PM

BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (600) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (3989502 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (597) (598) (599) (600) (601) (602) (603) ... (6745) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 9:40pm On Jul 30, 2021
I would totally ship pere and Maria tho....I think they vibe well...Mapere....now that would be an interesting ship

3 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by EwuGambia: 9:40pm On Jul 30, 2021
Sammie dey wear G string.... undecided
e go soon tell us how e no get moni buy boxaz... undecided

5 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 9:40pm On Jul 30, 2021
this Beatrice is a weirdo
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 9:40pm On Jul 30, 2021
Them go think beatrices Na wildcard
She no dem mingle always look sad

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by quivah(f): 9:41pm On Jul 30, 2021
Falomo211:


Na where ur eyes go be that
No be my fault. When people wear swim trunks wey suppose highlight some specifics,, your eyes no need zoom.

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:41pm On Jul 30, 2021
Somebody should kick out this Beatrice abeg, she dey irritate me.

Na only she dey wear full cloth, just sitting down and not trying to vibe with others.

Such a party pooper, what a waste of space

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by garfield1: 9:41pm On Jul 30, 2021
eleshin:
Liquorose will most likely win this BBN.

I tell you

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 9:41pm On Jul 30, 2021
Maria shocked shocked shocked shocked

She is hot!!! Damn!!

4 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Romanoff(f): 9:41pm On Jul 30, 2021
Beatrice is a wasted slot on this BBN. I'm sure there are a thousand other people deserving of her slot.

She acts like she's bipolar or like she doesn't want to be there.

3 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by stevebond007(m): 9:41pm On Jul 30, 2021
Yerin o smiley
No be swimming pool, na tub.

Y'all have to admit Jackie B, and peace have the best boobs
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 9:41pm On Jul 30, 2021
Olumba olumba how Jackie yansh take be?? grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:41pm On Jul 30, 2021
Wanyiagwu:
kwa kwa kwa kwa kwa...this zicsaloma meme dey kee me abeg
Very funny guy grin

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:41pm On Jul 30, 2021
This one wey Beatrice refuse to wear bikini, I dey suspect say she dey hide something for body lipsrsealed
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tonnyray: 9:41pm On Jul 30, 2021
Kawai
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tsquaure(f): 9:41pm On Jul 30, 2021
Tranquility2345:
See Liquor rose big belle upon all her dancing embarassed
as in
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 9:41pm On Jul 30, 2021
Dorathy ����
Her small yansh and breast chai
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by eleshin(m): 9:41pm On Jul 30, 2021
Omo Princess dey chak stout ooo.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by kendrick93(m): 9:41pm On Jul 30, 2021
Shezkid01:
Maria yansh
Na this kind yansh I Dey like normal not too big
You go dey press am slap am wella
Werey grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:41pm On Jul 30, 2021
scondy:
I would totally ship pere and Maria tho....I think they vibe well...Mapere....now that would be an interesting ship

Perema would actually sound like some Ijaw boy's name angry
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:42pm On Jul 30, 2021
na Beatrice sit down?
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 9:42pm On Jul 30, 2021
Tranquility2345:
This one wey Beatrice refuse to wear bikini, I dey suspect say she dey hide something for body lipsrsealed

She dey menstruate grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 9:42pm On Jul 30, 2021
safarigirl:
Why Polymath dey wear full bodysuit inside jacuzzi?

He wants to go scuba diving...

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 9:42pm On Jul 30, 2021
EwuGambia:
Sammie dey wear G string.... undecided
e go soon tell us how e no get moni buy boxaz... undecided

Sammie the cry baby
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tonididdy(m): 9:42pm On Jul 30, 2021
Arin.... Why na angry
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fergie001: 9:42pm On Jul 30, 2021
Jackie B......oh my oh my..

Breathe in...Breathe out....
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Amya(f): 9:42pm On Jul 30, 2021
Munzy14:

Lol...Actually my type...Amya forget story long...cheesy


I am searching...cheesy

Chai! I ill get the full gist later abeg.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:42pm On Jul 30, 2021
Yousef...tire me..

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:42pm On Jul 30, 2021
Romanoff:
Beatrice is a wasted slot on this BBN. I'm sure there are a thousand other people deserving of her slot.

She acts like she's bipolar or like she doesn't want to be there.

I suspect say she dey hide something for body. When she wear cloth, she likes to shake yansh. Now wey all man off cloth, fear hook am undecided
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Croweegarba: 9:43pm On Jul 30, 2021
Nini fine girl with sandpaper ass

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:43pm On Jul 30, 2021
princess abeg enter pool na, edakun I want to check something embarassed
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Hyland(m): 9:43pm On Jul 30, 2021
Angel

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:43pm On Jul 30, 2021
stevebond007:
Yerin o smiley
No be swimming pool, na tub.

Y'all have to admit Jackie B, and peace have the best boobs

Azzin, polymath wey no know difference between jacuzzi and swimming pool

(1) (2) (3) ... (597) (598) (599) (600) (601) (602) (603) ... (6745) (Reply)

BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.