BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (619) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5260031 Views)
1 2 3 ... 616 617 618 619 620 621 622 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by drake49(m): 10:41pm On Jul 30, 2021 |
Omo Beatrice fresh too ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by garfield1: 10:41pm On Jul 30, 2021 |
fitzmayowa:Yerins has left her high and dry |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Fehm: 10:41pm On Jul 30, 2021 |
rosalieene:Na dem!
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Beatrice, I no just like you, so see wetin you dey hide since... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
I don't like this whitemoney any bit,he'll be doing nyama nyama up and down,if he's the only man in this world I won't ever be Hot or crave for a man all through my life. Fatty bombom mtchewww |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Ewugambia Beatrice don ready for you. Food done don ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pillar12: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
I go like rock this saskay girl, She go sabi dry hump. Rose go make yousef cum for en pant ooo |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Beatrice |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by dominique(mod): 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Beatrice finally changes into a bikini, you're too early o. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pillar12: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
I go like rock this saskay girl, She go sabi dry hump. Rose go make yousef cum for en pant ooo |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Boma don go ginger Beatrice to go join the gang o.... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Beatrice don wear swimsuit O...and the body is banging! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tonnyray: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Angel get agenda. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by rosalieene(f): 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Fehm:Its obvious they're giving you the content you want. Issokay. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Chai this angel nipple dey show ohh ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
I suwear Tonnyray: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:43pm On Jul 30, 2021 |
Angel go regret ever asking Beatrice to go change. Her camera time don end ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Demnan: 10:43pm On Jul 30, 2021 |
Thank God you no be the only woman Rozcol: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 10:43pm On Jul 30, 2021 |
Tonnyray:Swears |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 10:43pm On Jul 30, 2021 |
Jaypaul and saskay r in a world of their own |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MizzD: 10:43pm On Jul 30, 2021 |
Angel needs to get her ass to the pool side or wrap herself in a kimono It so disgusting watching her dressed so scantily in the kitchen. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
See jaypaul prick don hard oooo
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by stevebond007(m): 10:44pm On Jul 30, 2021 |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by garfield1: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Princess rocking herself |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Yousef don go rock sasky ![]() Guy don silently rock more than three babes ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Why Princess dey so like who cold dey catch inside jacuzzi? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Futuremom: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
ModelLook:na my house you wan laugh before ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by superlicious: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
See Jaypauls manhood has risen after dancing with saskay |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tolor: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Who be this guy with dada and shades wey dey twist You sure say him dey alright |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Abeg make dem give Yousef long stick for that water.... Even while d music is playing baba is still looking lost.. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Fehm: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
How do people stay a month without sex? Omo this show isn’t easy oo
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Tonnyray:I just hope Sammie doesn't get caught up in the agenda.... |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 3 guest(s)

