BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (1296) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5290700 Views)
1 2 3 ... 1293 1294 1295 1296 1297 1298 1299 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by RightDecision15: 12:54am On Aug 06, 2021 |
Till this season go finish I doubt if any ship go sail btw peace is horn***y ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by osuntuyi20: 12:56am On Aug 06, 2021 |
toluxa1:Na Sammie dey ignore him...U can see say she no free like before..I love this new Sammie abeg..Funny and free spirited guy |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:59am On Aug 06, 2021 |
osuntuyi20:yes... I am on mission to sell sammie,, he is a very free spirited guy, una must open una eyes to see the potential in that boy... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 12:59am On Aug 06, 2021 |
Gbegirsoup:Pepper keh Na una e Dey pepper o Una Dey find who to gumbody ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:59am On Aug 06, 2021 |
Yes kayode gimme my sammie and peace moment... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:00am On Aug 06, 2021 |
Kayode na werey you be.. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 1:01am On Aug 06, 2021 |
NLbabygirl:Why the friendship come dey Pepper you? Una dey find who to ship una whitecow with since morning all the girls dey japa. But it's this beautiful friendship between Liquorose and Maria naim dey Pepper una. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:04am On Aug 06, 2021 |
Pere dey whine Beatrice... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by rayvelez(m): 1:04am On Aug 06, 2021 |
Pere nah bad man ooo |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 1:04am On Aug 06, 2021 |
Pere and Beatrice |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AtoningBlood(m): 1:04am On Aug 06, 2021 |
Who is AWAKEEEEEEEEEE!!!!!! please video for those asleep.. Maria was right afteralllllll. Only 'dull ants' will hate Maria. Gushhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh Beatrice actually asked Pere to stop as she noticed the camera was seeing them. hmmmmm |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:04am On Aug 06, 2021 |
Pere has revert to Beatrice let's see where this goes though.... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by toluxa1(m): 1:06am On Aug 06, 2021 |
This Beatrice is toooooooo SHY |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by osuntuyi20: 1:06am On Aug 06, 2021 |
Dannyxy:na real one ...Na baddo for this season |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 1:07am On Aug 06, 2021 |
Pere the playboy tryna whine Beatrice ![]() Maria will actually be wishing Beatrice go home on Sunday If not,i forsee drama
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:07am On Aug 06, 2021 |
osuntuyi20:She dey begin throw tantrums warning WhiteMoney and Nini not to call her Sammie's gal, I don't think she expected Sammie to break free her as the boy is doing.... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AtoningBlood(m): 1:08am On Aug 06, 2021 |
Beatrice: you like me, I like you too ...... is that where you are going too? Pere: yeah....... I like you. Beatrice - THen you don't need to prolong it, then go straight to the point. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MasterSteps: 1:08am On Aug 06, 2021 |
Beatrice, skin for days. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ikwereanlion(m): 1:08am On Aug 06, 2021 |
Saga no dey use white money food play Im no dey miss am Im dey chop im food with full joy. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:08am On Aug 06, 2021 |
Dotez:The gal don dey try friendzone am now, Pere is just trying to use Beatrice to make Maria jealous, the boy is a crook.... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AtoningBlood(m): 1:10am On Aug 06, 2021 |
rayvelez:Baddest, Maria saw that when she said to him 'you belong to the street'. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 1:10am On Aug 06, 2021 |
fitzmayowa:My view too ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by toluxa1(m): 1:11am On Aug 06, 2021 |
What is pere driving at sef? Be clear to this girl na, she no get strong heart to break oo |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 1:11am On Aug 06, 2021 |
Pere o Pere:You are very very very sweet
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AtoningBlood(m): 1:12am On Aug 06, 2021 |
I have not really been close to my tv, it's so funny nowwww. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Amillionnn: 1:12am On Aug 06, 2021 |
I’m uncomfortable for Beatrice. She is right though. No need for this long talk. It even makes things weird and embarrassing ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by osuntuyi20: 1:12am On Aug 06, 2021 |
fitzmayowa:Am really happy for him...u no fit naija boy win game nah... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AtoningBlood(m): 1:12am On Aug 06, 2021 |
Dotez:He has said it 5 times, Beatrice sef is counting it. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by toluxa1(m): 1:13am On Aug 06, 2021 |
Amillionnn:Exactly. I dont get why the long long english |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 1:15am On Aug 06, 2021 |
What if Pere really likes Beatrice Cos i don't understand all this jagons wey e just dey talk.....he really can't express himself which is unlike him |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:15am On Aug 06, 2021 |
toluxa1:Pere is using the too many English to really say nothing, so when he goes back to Maria, Beatrice won't be able to hold him to his words that's the game the boy is playing.... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PepperyLeonardo: 1:17am On Aug 06, 2021 |
fitzmayowa:Now that's some twisted sh*t |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)

