₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,452 members, 8,431,112 topics. Date: Sunday, 21 June 2026 at 07:01 PM

Toggle theme

BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (1399) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2021 Live Updates Thread (5288258 Views)

1 2 3 ... 1396 1397 1398 1399 1400 1401 1402 ... 6745 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 9:44pm On Aug 06, 2021
handelex:
Wetin Malaria don win sef huh

Abi no be her mate them don dey win tasks since?
She no win money.

She no win Token.

Even fight, she no win. grin

E choke.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by FIGARO00: 9:44pm On Aug 06, 2021
DownChelsea:
Some people faves Neva win anything for this house.

I no mention name o..

Meanwhile.

Who deyyyyyyyyyyy...
Breeeeeeet!!
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 9:45pm On Aug 06, 2021
LR team won the art task but you won't see her fans making noise. She has been on back to back winning streak today.

White clowns would've burn down this thread over a task their onitsha failed merchant was carried. Awon glory hunters oshi! grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 9:45pm On Aug 06, 2021
fitzmayowa:
No, your gbas gbos is "misic" to my ears joor, na one of the enjoyment for this thread be that.....cheesy grin cheesy
Married women don't do gbasgbos, I won't be partaking in such wink
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by stroller9795: 9:45pm On Aug 06, 2021
Why is Jackie B always looking like mummy G.O?

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Geezeem: 9:45pm On Aug 06, 2021
KIDDRICAsHAWK:
Gbamsolutelyyyy!

And they shouldn't make our contents about him when he's clearly not involved. Na there we go tear pyainttt angry

I strongly agree grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by kowema(f): 9:45pm On Aug 06, 2021
observanc1:
cry cry cry baby, keep squeaking and hissing like the rat that u have admitted that u are.
I can feed you and your entire generation till thy kingdom without batting an eyelid.
Stay pained. Over-bloated whitemonkey a fake, hypcratical animal. over bleached, aba made shoe seller. Little wonder all my shoes are imported.
You will claim any status, until its time for Giveaway.
This abeg app was made with you in mind.
Dependent Ratio forming Cubana.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by BluntTheApostle(m): 9:45pm On Aug 06, 2021
[s]
WarriAproko:
The Top Content

WHITEMONEY already stealing the show from other mumu house mates by oppressing them with that kitchen. Even Bigbrother nor get choice already know say he dun win before the show go end Food man

maria.. Mercy pattern. Na gbas gbos over do/over fine dey decieve her. She and many house mates go get plenty problem. May likely to be disqualified.

Liquidrose...This one base on her popularity outside the show which she get hope for if not no content nah second BEATRICE

ANGEL Her boobs and working around naked dun catch viewers bug content of the Show. Tacha people.

PERE. Ashawo failed military man.. he wan double date

BOMA. I still dey observe this one wether e go move soon. He dey feel say nah Hollywood dem dey act

CROSS.. Dis one come catch cruise and fun. With drinking. Very corrupt mind.

SAMMIE.. D agbero for the house. Slow poison

TEGA.. Bad Bitch...ashawo still dey her eyes. She go sabi fight.

BEATRICE. Quite type and shy person

NINI... no direction. She wan play d good girl type

Saga.. lover man. Ozo brothership

Arun because of her Gossip and Amebo/kpokoro yanga. She nor dey one place

Jackie B if she up her game. Her yansh fit trend for 1year.

Saskay... With her Tolotolo legs.. her pusssy go deep to fuccck

Princess... she dey do like old woman.
Yousef... he come find love. After he dun fucck all her school students finish.

Jaypaul.. make he go continue school exam go soon reach or carryover

Yerins he think say he dey Biology lab. And still dey think say polymath go scale am through.

Emmanuel na macho and mirro this one come look here.
NIyi. This one dey fear make he white wife nor go divorce am if not nah brokeman.

[/s]

Regurgitated trash.

The bot should ban you already.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 9:46pm On Aug 06, 2021
White Money actually kills me cheesy grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MzCherry(f): 9:46pm On Aug 06, 2021
handelex:
Wetin Malaria don win sef huh

Abi no be her mate them don dey win tasks since?
she dey win fight

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by kendrick93(m): 9:47pm On Aug 06, 2021
safarigirl:
Lol.

Omo, more like asexual. I just like catching cruise, and I write, so, my imagination takes me everywhere.

No reason my cruise O, if you meet me in person, I dey like Nini or Jackie B grin
grin I'm guessing Nini.
It's Alright....
Good to know
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 9:47pm On Aug 06, 2021
BluntTheApostle:

Regurgitated trash.

The bot should ban you already.
ur head dey crazee ni
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by RightDecision15: 9:47pm On Aug 06, 2021
[s]
WarriAproko:
The Top Content

WHITEMONEY already stealing the show from other mumu house mates by oppressing them with that kitchen. Even Bigbrother nor get choice already know say he dun win before the show go end Food man

maria.. Mercy pattern. Na gbas gbos over do/over fine dey decieve her. She and many house mates go get plenty problem. May likely to be disqualified.

Liquidrose...This one base on her popularity outside the show which she get hope for if not no content nah second BEATRICE

ANGEL Her boobs and working around naked dun catch viewers big content of the Show and to may male viewers/ashawo people wen love boobs like me. Tacha people.

PERE. Ashawo failed military man.. he wan double date

BOMA. I still dey observe this one wether e go move soon. He dey feel say nah Hollywood dem dey act

CROSS.. Dis one come catch cruise and fun. With drinking. Very corrupt mind.

SAMMIE.. D agbero for the house. Slow poison

TEGA.. Bad Bitch...ashawo still dey her eyes. She go sabi fight.

BEATRICE. Quite type and shy person

NINI... no direction. She wan play d good girl type

Saga.. lover man. Ozo brothership

Arun because of her Gossip and Amebo/kpokoro yanga. She nor dey one place

Jackie B if she up her game. Her yansh fit trend for 1year.

Saskay... With her Tolotolo legs.. her pusssy go deep to fuccck

Princess... she dey do like old woman.
Yousef... he come find love. After he dun fucck all her school students finish.

Jaypaul.. make he go continue school exam go soon reach or carryover

Yerins he think say he dey Biology lab. And still dey think say polymath go scale am through.

Emmanuel na macho and mirro this one come look here.
NIyi. This one dey fear make he white wife nor go divorce am if not nah brokeman.

[/s]
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 9:47pm On Aug 06, 2021
stroller9795:
Why is Jackie B always looking like mummy G.O?
"Her son is watching" grin grin
She go soon go house. Waste of yansh and boobs! grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by stroller9795: 9:47pm On Aug 06, 2021
Who dey breeettttt? grin
E choke!!!!!
Bleep!!!!
Angel wtf are you wearing??
You wan suffocate Us? grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tonididdy(m): 9:47pm On Aug 06, 2021
angry Why camera dey avoid angel na angry
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Zizim: 9:47pm On Aug 06, 2021
Ojikutubaba:
Whitehippo Na low budget igbo icecube .what a glutton .Team Yousef..
Eyaaa, i bet the pain is too much...Remain pained.

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by gameboy727(m): 9:47pm On Aug 06, 2021
Kayode no wan show us Angel fully o. grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 9:48pm On Aug 06, 2021
eleshin:
Liquo won 800 abeg naira today.
what's the conversion rate of this abeg naira.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 9:48pm On Aug 06, 2021
Look at him turning Amala like olopo grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Donshegxy10(m): 9:48pm On Aug 06, 2021
ThunderSwitch:
Maybe!!!based on fanbase .. but organizers still have a say!!!As a housemate U don't sabotage the authenticity of the show by giving out pointers that u are the winner...They had to clamp tacha's wings by disqualifying her!!!
Was she forced to go against rules, her disqualification was justified no one clamp down her wings
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by BluntTheApostle(m): 9:48pm On Aug 06, 2021
WarriAproko:
ur head dey crazee ni
Na craze man dey yarn the same dust over and over again.

No be by force to post.

You are beginning to SPAM the thread.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by genius43(m): 9:48pm On Aug 06, 2021
observanc1:
cry cry baby, are u done sucking your fingers? Oya go to biggie's house and eat over-bloated black animal, whitemonkey's okra soup and stop moaning like a dog in heat.
Stay pained. Whitemonkey is a very foolish, idiotic, ever-lying scoundrel.
The clown thinks I am stanning White Money
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by stroller9795: 9:49pm On Aug 06, 2021
tonididdy:
angry Why camera dey avoid angel na angry
Angel no go kill us grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 9:50pm On Aug 06, 2021
The Top Content

WHITEMONEY already stealing the show from other mumu house mates by oppressing them with that kitchen. Even Bigbrother nor get choice already know say he dun win before the show go end Food man

maria.. Mercy pattern. Na gbas gbos over do/over fine dey decieve her. She and many house mates go get plenty problem. May likely to be disqualified.

Liquidrose...This one base on her popularity outside the show which she get hope for if not no content nah second BEATRICE

ANGEL Her boobs and working around naked dun catch viewers big content of the Show and to may male viewers/ashawo people wen love boobs like me. Tacha people. Belike she come act bf. Even dey give guys green lights dem dey dull.

PERE. Ashawo failed military man.. he wan double date

BOMA. I still dey observe this one wether e go move soon. He dey feel say nah Hollywood dem dey act

CROSS.. Dis one come catch cruise and fun. With drinking. Very corrupt mind.

SAMMIE.. D agbero for the house. Slow poison

TEGA.. Bad Bitch...ashawo still dey her eyes. She go sabi fight.

BEATRICE. Quite type and shy person

NINI... no direction. She wan play d good girl type

Saga.. lover man. Ozo brothership

Arun because of her Gossip and Amebo/kpokoro yanga. She nor dey one place.. lord of the ring smeago

Jackie B if she up her game. Her yansh fit trend for 1year.

Saskay... fine Virgin... good to knack guys dey dull

Princess... she dey do like old woman.
Yousef... he come find love. After he dun fucck all her school students finish.

Jaypaul.. make he go continue school exam go soon reach or carryover

Yerins he think say he dey Biology lab. And still dey think say polymath go scale am through.

Emmanuel na macho and mirro this one come look here.
NIyi. This one dey fear make he white wife nor go divorce am if not nah brokeman.

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 9:50pm On Aug 06, 2021
stroller9795:
Why is Jackie B always looking like mummy G.O?
grin grin grin

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by dgudlyf: 9:50pm On Aug 06, 2021
DownChelsea:
Some people faves Neva win anything for this house.

I no mention name o..

Meanwhile.

Who deyyyyyyyyyyy...
breeeeeeeeeeeet
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 9:51pm On Aug 06, 2021
WarriAproko:
The Top Content

WHITEMONEY already stealing the show from other mumu house mates by oppressing them with that kitchen. Even Bigbrother nor get choice already know say he dun win before the show go end Food man

maria.. Mercy pattern. Na gbas gbos over do/over fine dey decieve her. She and many house mates go get plenty problem. May likely to be disqualified.

Liquidrose...This one base on her popularity outside the show which she get hope for if not no content nah second BEATRICE

ANGEL Her boobs and working around naked dun catch viewers big content of the Show and to may male viewers/ashawo people wen love boobs like me. Tacha people.

PERE. Ashawo failed military man.. he wan double date

BOMA. I still dey observe this one wether e go move soon. He dey feel say nah Hollywood dem dey act

CROSS.. Dis one come catch cruise and fun. With drinking. Very corrupt mind.

SAMMIE.. D agbero for the house. Slow poison

TEGA.. Bad Bitch...ashawo still dey her eyes. She go sabi fight.

BEATRICE. Quite type and shy person

NINI... no direction. She wan play d good girl type

Saga.. lover man. Ozo brothership

Arun because of her Gossip and Amebo/kpokoro yanga. She nor dey one place.. lord of the ring smeago

Jackie B if she up her game. Her yansh fit trend for 1year.

Saskay... With her Tolotolo legs.. her pusssy go deep to fuccck

Princess... she dey do like old woman.
Yousef... he come find love. After he dun fucck all her school students finish.

Jaypaul.. make he go continue school exam go soon reach or carryover

Yerins he think say he dey Biology lab. And still dey think say polymath go scale am through.

Emmanuel na macho and mirro this one come look here.
NIyi. This one dey fear make he white wife nor go divorce am if not nah brokeman.

Niyi get vibes pass that Deadwood Emma
1 2 3 ... 1396 1397 1398 1399 1400 1401 1402 ... 6745 Reply

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates ThreadBBNaija 2022 Live Updates ThreadBBNaija 2020 Live Updates Thread234

BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread)BBNaija 2020 Live Updates Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)