BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (2353) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5292425 Views)
1 2 3 ... 2350 2351 2352 2353 2354 2355 2356 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Eeghe(f): 11:32pm On Aug 13, 2021 |
Uzomarrr123:Sense kee them dia! Uche okuko, squared. Playing hatred games ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by anadozie1: 11:32pm On Aug 13, 2021 |
ThunderSwitch:Feeler!! Abegi! What does he have for the ladies to feel him? The iron pant abi wetin |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by gameboy727(m): 11:32pm On Aug 13, 2021 |
Omoh, the kind dry humping wey dey go on now eh. E choke me ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Crixxx: 11:32pm On Aug 13, 2021 |
Cumshots everywhere.Boma especially ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fergieboy: 11:32pm On Aug 13, 2021 |
creolehunt:Well I love her confidence She self no send |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Twoclans(f): 11:32pm On Aug 13, 2021 |
General Pere ![]() Man like Pere |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AtoningBlood(m): 11:32pm On Aug 13, 2021 |
Ahahah, did anyone saw what Queen did? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fergie001: 11:32pm On Aug 13, 2021 |
enque:I never see this kain thing before abeg |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:32pm On Aug 13, 2021 |
see as Queen drag Boma commot Maria nyash ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by chucs: 11:33pm On Aug 13, 2021 |
E nodey shake. Stop forcing it. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Sylviaunusual(f): 11:33pm On Aug 13, 2021 |
If Boma's thing doesn't burst this night, e name no be BOMA! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 11:33pm On Aug 13, 2021 |
Officially Friday jacuzzi is better than Saturday night party |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by genius43(m): 11:33pm On Aug 13, 2021 |
10..
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:33pm On Aug 13, 2021 |
I hope y'all saw the lap dance Saga was giving Nini, he go Sabi work |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by shumuel(m): 11:34pm On Aug 13, 2021 |
Ekaka1:Yeah, always available for the ladies |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by SilentBang(m): 11:34pm On Aug 13, 2021 |
Saga should let this Nini girl breath small na... make he dance with someone else, this isn't normal anymore o... |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MizzD: 11:34pm On Aug 13, 2021 |
Cross and peace… Fire,! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ShadowWalker00(m): 11:34pm On Aug 13, 2021 |
[s] dragunov:[/s] seunmsg reserves the right to watch whatever he wants. I am sure you just finished watching whatever you want, hypocrite. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:34pm On Aug 13, 2021 |
This time peace wants ...Cross to cum...any how...if care is not taken...something go happen for this house tonight...now I see why saskay dey fear cross...she thinks cross may not stick with her if they have something..but she no n PSAT...baba dey game and na his real vibe be that....which doesn't really mean that he won't stick with a woman he loves ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:34pm On Aug 13, 2021 |
Sammie is gone for the one millionth time ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 11:34pm On Aug 13, 2021 |
dragunov:Who be this suffer-head pastor ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:34pm On Aug 13, 2021 |
Cross don start swing ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by gameboy727(m): 11:34pm On Aug 13, 2021 |
Maria just dey give everyone nyash ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fergie001: 11:34pm On Aug 13, 2021 |
Biggie................Please advise Cross........He will give somebody belle in dis house. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by shumuel(m): 11:34pm On Aug 13, 2021 |
Megatone50:Honestly, even Whitemoney said it |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by charlesELIKIBA: 11:34pm On Aug 13, 2021 |
havocc:He's prolly thinking of another anti-strategy move against WM. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by carammel(f): 11:35pm On Aug 13, 2021 |
Maria is wilding tonight... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 11:35pm On Aug 13, 2021 |
havocc:Pool of shame bawo dey talk small small no dey talk finish |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tonnyray: 11:35pm On Aug 13, 2021 |
Please give it up for this Season's housemates. They rock jacuzzi party best |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by enque(f): 11:35pm On Aug 13, 2021 |
Gen Muhammadu Pere alone in the ppol |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:35pm On Aug 13, 2021 |
Megatone50:Bull's eye |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:35pm On Aug 13, 2021 |
I like this set...All nyash and breast dey reach everybody like national cake..
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)





