Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,225 members, 7,860,437 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 11:02 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (3987284 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3197) (3198) (3199) (3200) (3201) (3202) (3203) ... (6745) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ItisHi: 11:47pm On Aug 21, 2021 |
Sose shouldn't end the party like this na |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by eleshin(m): 11:47pm On Aug 21, 2021 |
These are new songs.... I don comot my hand from Sose matter |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:48pm On Aug 21, 2021 |
FrankGiel: Gal wey don fall already, she is the only not aware she is in a relationship with Saga.... |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by genius43(m): 11:48pm On Aug 21, 2021 |
27. 1 Like
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bayelsaowei(m): 11:48pm On Aug 21, 2021 |
Make them do wedding for Saga and Nini ehh.. 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 11:48pm On Aug 21, 2021 |
Tranquility2345:True sha |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:48pm On Aug 21, 2021 |
1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OffsahBoye(m): 11:48pm On Aug 21, 2021 |
Mayorkun ----let me know |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:48pm On Aug 21, 2021 |
KIDDRICAsHAWK: As in We don enter house, even without being musicians. Prettiest babe in BBN, we even get song to prove am 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PRESlDENT2003: 11:48pm On Aug 21, 2021 |
See as Saga spread legs like toad 4 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by apcmustwin(f): 11:49pm On Aug 21, 2021 |
Tiwa ade ori |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by belzabull(f): 11:49pm On Aug 21, 2021 |
But make we talk true DJ exclusive last week was way hotter than this Dj sose Abeg they shouldn't invite this Sosa again biko |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Omofloflo: 11:49pm On Aug 21, 2021 |
Dj sose... Official Ikorodu Dj |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by genius43(m): 11:49pm On Aug 21, 2021 |
Tiwa Savage - Somebody's Son Ft Brandy From her Water and Garri EP also released yesterday 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by rayvelez(m): 11:49pm On Aug 21, 2021 |
See as d hms Dey shout Erica chai ikorodu hoodlums bandwagons won’t be happy here tueh. 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MamBi: 11:49pm On Aug 21, 2021 |
PRESlDENT2003: Toadddddd! Damn! 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by skolar49: 11:49pm On Aug 21, 2021 |
Saga is seriously choking this gal, give her small space na 3 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Twoclans(f): 11:49pm On Aug 21, 2021 |
Brigaddier General Pere.Strong man. 3 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MizzD: 11:49pm On Aug 21, 2021 |
How Cross and JayPaul are alternating without clashing needs to be studied Cos what! ? Lmao 3 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by eleshin(m): 11:50pm On Aug 21, 2021 |
Is Sose drunk? Why are you playing new songs to end your party? What in the name of anti-climax is this? |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:50pm On Aug 21, 2021 |
PRESlDENT2003: |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OffsahBoye(m): 11:50pm On Aug 21, 2021 |
Zinoleesky----kilofeshe replay 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:50pm On Aug 21, 2021 |
Sammie with him fellow brother Yousef.... 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by genius43(m): 11:51pm On Aug 21, 2021 |
29.
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:51pm On Aug 21, 2021 |
You cannot tell me otherwise, Konji don get Boma |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Rahkman: 11:51pm On Aug 21, 2021 |
Saga just dey dey try play ozo script for him mind now people dey talk about him just as dem dey talk about ozo... mumu him go comot see say dem no send him and mumu babe 5 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Aloof: 11:51pm On Aug 21, 2021 |
chigirlangel: Move go where? He dey where he dey. E just require Saskay to make a U turn, and Yousef would be waiting for her like Zuma Rock. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OffsahBoye(m): 11:51pm On Aug 21, 2021 |
eleshin: Yesterday and 2days ago song for dj playlist I'm disappointed in him |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OffsahBoye(m): 11:52pm On Aug 21, 2021 |
drake49: charlesELIKIBA: |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:52pm On Aug 21, 2021 |
OffsahBoye: E fit be promo, we never can tell hope you know |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:52pm On Aug 21, 2021 |
safarigirl: Celebrity fave Celebrity fanbase O porrrrr!!! I'm sure elites don scatter Twitter 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by genius43(m): 11:52pm On Aug 21, 2021 |
30.
|
(1) (2) (3) ... (3197) (3198) (3199) (3200) (3201) (3202) (3203) ... (6745) (Reply)
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |