BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (3768) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5303778 Views)
1 2 3 ... 3765 3766 3767 3768 3769 3770 3771 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 12:16am On Aug 28, 2021 |
Mandorland:Maria is beautiful.. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by andrew444(m): 12:16am On Aug 28, 2021 |
See as cross Dey slap angel yansh If I talk my mind now dem go say I no get respect for women This is too bad |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 12:16am On Aug 28, 2021 |
Angel and queen two of the horniest bitches in the house |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by QueenCookie: 12:16am On Aug 28, 2021 |
If dem ban this show for too much indecency, just know say nah Angel cause am.... ![]() Girl is soooooooo on another level abeg |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:17am On Aug 28, 2021 |
Cross wetin you de do with Nini? ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 12:17am On Aug 28, 2021 |
Somtochukwu19:She meant rule 20.. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by maxwell530(m): 12:18am On Aug 28, 2021 |
Saga look lost without Nini |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by andrew444(m): 12:18am On Aug 28, 2021 |
Emmanuel Dey shame for liquorose ,no cap Dude no rate that girl at all |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by maxwell530(m): 12:19am On Aug 28, 2021 |
Omo Maria moaning is on another level |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fertilewomb: 12:19am On Aug 28, 2021 |
Awinneralways:We done hear your sermon, share the grace so you can leave the thread for us. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:19am On Aug 28, 2021 |
konji wan wunjure cross like this ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by FIGARO00: 12:19am On Aug 28, 2021 |
The resident drunk is back...
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by QueenCookie: 12:19am On Aug 28, 2021 |
Omo! Who get that ringtone?! ![]() Sexy as hell! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by iammee(f): 12:19am On Aug 28, 2021 |
andrew444:I swear. Make Rose get sense abeg |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jaxxy(m): 12:20am On Aug 28, 2021 |
Jadentica:Guys is Maross or Crosia a possible ship?? I’m getting a good vibe here ![]() HOLY MARY ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 12:20am On Aug 28, 2021 |
Emmanuel dey drink Supa Komando while him mates dey drink beer. No wonder the guy never gets drunk. I for say na ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 12:20am On Aug 28, 2021 |
This Emmanuel and Liquorose boat go soon turn canoe ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 12:21am On Aug 28, 2021 |
kosssy:Has he been banned?
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 12:22am On Aug 28, 2021 |
Dannyxy:K |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Awinneralways: 12:22am On Aug 28, 2021 |
fertilewomb:However you want to look at it, this show is a disgrace, period. We all should feel guilty watching this filth. It’s wrong |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fertilewomb: 12:22am On Aug 28, 2021 |
Jadentica:For your mind |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:22am On Aug 28, 2021 |
kayode show us jacuzzi na |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 12:22am On Aug 28, 2021 |
QueenCookie:I always suspected you were a dude with hairy balls. Now confirmed ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by suffering: 12:22am On Aug 28, 2021 |
Angel is doing what JMK ran last week. It’s like I will buy a jacuzzi for my future bachelor pad. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Demnan: 12:23am On Aug 28, 2021 |
No, the one on this thread. He hated Laycon, and always doing audio giveaways OffsahBoye: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fertilewomb: 12:23am On Aug 28, 2021 |
Awinneralways:Noted |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by maxwell530(m): 12:23am On Aug 28, 2021 |
See as nomination humble Pere |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Somtochukwu19: 12:23am On Aug 28, 2021 |
Wow. We understand you don't like the show, but this your point is pointless. I'm sorry if I sound rude. It is what it is. Awinneralways: |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jaxxy(m): 12:23am On Aug 28, 2021 |
andrew444:Emmamuel is a foool and pretender, maybe even a user. See it’s not by force to ship who u don’t like. He should go for who he likes. I’m a liquorose/Maria fan bt I don’t believe in pretense. Do ur thing. 100 instead of spoiling my gals vibe and image like she’s forcing u. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 12:24am On Aug 28, 2021 |
Queen is obviously h0rny Make Pere bang this babe meeuve abeg ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by andrew444(m): 12:24am On Aug 28, 2021 |
Queen Dey tell pere to follow am go toilet ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 12:24am On Aug 28, 2021 |
fertilewomb:Na question I ask na. ![]() |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)

