Football (+/Other Sports) Betting Season 15 - Business (1697) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 15 (1736031 Views)
1 2 3 ... 1694 1695 1696 1697 1698 1699 1700 ... 2436 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by chidonez: 9:32pm On Sep 01, 2021 |
Felabrity:I meant CAF world cup qualifiers oo U2.5 dey play wella Na wetin me wan play tomorrow |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by adekola02(m): 9:35pm On Sep 01, 2021 |
If Portugal no dey score make rep of Ireland kukuma finish dem patapata |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by emsco(m): 9:39pm On Sep 01, 2021*. Modified: 4:23pm On Sep 03, 2021 |
Useless france with their small odd. Na so dem spoil my potential winning ticket against Switzerland at the Euros. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by adekola02(m): 9:39pm On Sep 01, 2021 |
Austria abeg one more goal or make Moldova score jare |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by FM19addict(m): 9:39pm On Sep 01, 2021 |
Uefa teams just turn alabi agents |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Felabrity: 9:41pm On Sep 01, 2021 |
Netherland, Portugal and france no win shhit Thier next fixtures are mainly again 50 odds san marino etc |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by tonididdy(m): 9:41pm On Sep 01, 2021 |
Lordofalmajiri:
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by adekola02(m): 9:42pm On Sep 01, 2021 |
FM19addict:.... Regional agent for dat mata |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by adekola02(m): 9:43pm On Sep 01, 2021 |
How many hours dem add for Portugal added time abeg |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by tonididdy(m): 9:43pm On Sep 01, 2021 |
Thankk you porto ... abeg make una raise leg
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by poshemmanuel(m): 9:44pm On Sep 01, 2021 |
. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by adekola02(m): 9:44pm On Sep 01, 2021 |
I know say dey don dey conjure something for Portugal to take win.... Ojoro |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by WhiteIverson: 9:46pm On Sep 01, 2021 |
Portugal nawa oh |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Felabrity: 9:47pm On Sep 01, 2021 |
Only 1 ororo |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Lordofalmajiri(f): 9:51pm On Sep 01, 2021 |
I leave isreal and Denmark wey I go carry go pick france.. I don tire for this thing called betting.. I no blame Lhimeet wey leave us enter HK, e be like say na wetin man go do . |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by tonididdy(m): 9:52pm On Sep 01, 2021 |
Lordofalmajiri:
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Equal2DeTask(m): 9:58pm On Sep 01, 2021 |
1xbet at it again ![]() Nigeria banks disappears again as usual. Who don use Opay withdraw before?
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by TNORWAY: 10:08pm On Sep 01, 2021 |
Equal2DeTask:only on betway...opay legit |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Breezy90(m): 10:08pm On Sep 01, 2021 |
Even Austria no fit do 1.5 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Equal2DeTask(m): 10:10pm On Sep 01, 2021 |
TNORWAY: ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Breezy90(m): 10:11pm On Sep 01, 2021 |
Breezy90:omo e come sha..no be juju be this |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Equal2DeTask(m): 10:11pm On Sep 01, 2021 |
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Felabrity: 10:13pm On Sep 01, 2021 |
Equal2DeTask:dem suppose ban this guy from this place |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Equal2DeTask(m): 10:18pm On Sep 01, 2021 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Equal2DeTask(m): 10:20pm On Sep 01, 2021 |
Breezy90:Shitty display here and there expect more to come.... That's why I trade on inplay (live games) |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by beta247: 10:32pm On Sep 01, 2021 |
Last year around this time we were in merrybet punt4pride week 4 #Puskin @Troot Merrybet Hoping to hear from you soon |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by symbuul: 10:35pm On Sep 01, 2021 |
Equal2DeTask:You have never posted a lost ticket, abi you no dey lose ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by VillageBus(m): 10:55pm On Sep 01, 2021 |
Who get referral code for standard chartered app! But we go share the 1500 oo |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Cooldude90: 11:12pm On Sep 01, 2021 |
VillageBus:Are they doing promo again? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by chidonez: 11:17pm On Sep 01, 2021 |
VillageBus:I get oo...make I mention you for dead thread? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by VillageBus(m): 11:18pm On Sep 01, 2021 |
chidonez:ok |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Sparekey(m): 11:21pm On Sep 01, 2021 |
OfficialDJ:Please which option is this?? |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller • Football Betting Season 8...AGE!!! • ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals 2020 ➜ ➜ ➜
Viewing this topic: 2 guest(s)
