₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,796 members, 8,437,459 topics. Date: Wednesday, 01 July 2026 at 08:50 PM

Toggle theme

4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience - Food - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralFood4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience (52672 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Happened(op): 5:45pm On Sep 28, 2021
Na those Weah no Sabi do grill Una dey call the price for .... Imagine .... Them tell me say Grilled Roasted chicken with pepper sauce na 4500 Naira for Awka.

So I decided to enter Eke Awka , ... I Buy full chicken and Grill am by myself ....

Hahhahha .... I even do pepper sauce join .... And my own sweet dieeeee.

No be the full chicken be that oooo ... I don already chop the head and the legs ... Inside the kitchen ....

Na small I take snap .... E still remain for my Kitchen .... The Chicken is very very Big ... And na 4k I buy am ���

Excuse ... Who dey knock for my door ���� .... I no dey allow visitors on days like this ooooo .... Just dey your dey .... If the thing dey important ...

Shared by Illikannu Donald Chukwuma

Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Bola146(f):
cool Please enjoy when you have, this life no get part 2 cool
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by DaddyRochie1642: 5:50pm On Sep 28, 2021
Chai, The Lord is my Strength.
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by habsydiamond(m): 6:04pm On Sep 28, 2021
Na chop together dey sweet oo no be chop only die only...

Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by wonseun(m): 6:06pm On Sep 28, 2021
Omo cheesy
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Sonnobax15(m):
grin
Eyahhhhh...... Guyman like op can hardly find banny wey go cook food wey go sweet am to him taste.
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by fuckingAyaya(m): 6:09pm On Sep 28, 2021
You for kuku carry ur personal gas cylinder and ingredients from house give themif you think the amount 4,500 was too much. So people wey they do grilled chicken no go see gain? I don't understand you

Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by JoeRizzla(m): 6:11pm On Sep 28, 2021
Add rizzla on top am
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by SenecaTheYonger: 6:13pm On Sep 28, 2021
Nice. Enjoy. Fvck those food vendors.
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by yuping(m): 6:34pm On Sep 28, 2021
You come use better drink they step am down like the Hero you are.
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Ikillbrokehoes(m): 7:11pm On Sep 28, 2021
Enjoy, we spend our money differently
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Ssoil(f): 7:36pm On Sep 28, 2021
tongue tongue tongue
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Bankerboy: 7:41pm On Sep 28, 2021
Must u be stingy my man?
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by BlackyOne: 8:10pm On Sep 28, 2021
Na you be the HERO of the day, even osinbajo nor do reach u like this...
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Ugaboy: 8:10pm On Sep 28, 2021
As single n not searching I guy I be.

I took myself out say make i go spoil myself for eatery.

I ask for plate of jollof rice #1,500
One meat #600
One lap of chicken #1,200
Bottle water #500

All this no hard for me to cook...and my budget was 5k

I vex do like say call came in...

Enter market...
A paint of rice #1,450 then
Halve kilo of chicken
Meat #400
And other ingredients

Buy juice ontop

I no spend spend more #3500

...enter my bachelor kitchen...and spoil myself.

Hence, I no dey check for food outside...instead I take snacks
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by matinos28(m): 8:12pm On Sep 28, 2021
u be accountant?
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by RoyalBoutique(m): 8:12pm On Sep 28, 2021
fuckingAyaya:
You for kuku carry ur personal gas cylinder and ingredients from house give themif you think the amount 4,500 was too much. So people wey they do grilled chicken no go see gain? I don't understand you
Haba, the gain too much na.

For Abuja, Area 11, roasted chicken na N1,500
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Bugatie(m): 8:14pm On Sep 28, 2021
Kuku start poultry make you dey rear chicken
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by chatinent: 8:14pm On Sep 28, 2021
Who dey buy chicken nowadays. EFCC come and see.
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by iamphilips(m): 8:14pm On Sep 28, 2021
Choplife gang
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Nobody: 8:16pm On Sep 28, 2021
You just want show us say u chop full chicken today.. u nor know say food for outside expensive pass house food before undecided
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Athemisia: 8:17pm On Sep 28, 2021
Konny man thinking naim dey worry you.
So what's the difference in price nowhuh

Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Nobody: 8:18pm On Sep 28, 2021
RoyalBoutique:
Haba, the gain too much na.

For Abuja, Area 11, roasted chicken na N1,500
For full chickenhuh No be chicken wings oo
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by wman(m): 8:18pm On Sep 28, 2021
UncleKoboko:
It's 2k here.

Bad news for that vulture BBQ bastard manabbqgrîl
Yeah.
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Bahun(m): 8:19pm On Sep 28, 2021
Accountants stingy?
matinos28:
u be accountant?
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Athemisia: 8:19pm On Sep 28, 2021
RoyalBoutique:
Haba, the gain too much na.

For Abuja, Area 11, roasted chicken na N1,500
to
Read through very well you will see where the op stated that he spent 4k buying the chicken himself. So what's the difference in price.
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by cybersoldiers: 8:19pm On Sep 28, 2021
NNA mehn
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by nijanigga: 8:19pm On Sep 28, 2021
The way Nigerians love meat ,is there a nigerian vegetarian?
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by Cantonese: 8:19pm On Sep 28, 2021
Baba your money no reach. Which kind owu sauce be this your own. Kuku cook rice at once join am na.

If na so sauce dey be as you show us so, na front I go face!
Re: 4500 Naira For Roasted Chicken In Awka - Read My Experience by lomprico(m): 8:20pm On Sep 28, 2021
Happened:
Na those Weah no Sabi do grill Una dey call the price for .... Imagine .... Them tell me say Grilled Roasted chicken with pepper sauce na 4500 Naira for Awka.

So I decided to enter Eke Awka , ... I Buy full chicken and Grill am by myself ....

Hahhahha .... I even do pepper sauce join .... And my own sweet dieeeee.

No be the full chicken be that oooo ... I don already chop the head and the legs ... Inside the kitchen ....

Na small I take snap .... E still remain for my Kitchen .... The Chicken is very very Big ... And na 4k I buy am ���

Excuse ... Who dey knock for my door ���� .... I no dey allow visitors on days like this ooooo .... Just dey your dey .... If the thing dey important ...

Shared by Illikannu Donald Chukwuma
na fry u fry am! its not grilled
1 2 3 4 Reply

The Roasted Chicken I Bought For N2,500See Foods Stuffs I Bought Today,@4500 ( Onitsha)My Simple Recipe For Roasted Chicken234

This Plate Of Rice And Beans Is ₦700 In Kaduna (Photo, Video)What Her Boyfriend’s Kitchen Looks Like When She’s Around Vs When She’s Not.Alan Fisher Dethrones Hilda Baci For Longest Cooking Hours