₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,151 members, 8,429,526 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 05:14 AM

Toggle theme

Why's It So Hard To Meet New People? - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceDating And Meet-up ZoneWhy's It So Hard To Meet New People? (383 Views)

1 Reply

Why's It So Hard To Meet New People? by Hotchillz(op): 3:53pm On Oct 06, 2021
I don Waka for this street tire. Wetin happen sef grin grin grin

To find babe wey no wan bill you for here be like miracle. Wetin? As e hard for you, naso e hard for everybody na. Shooo

If you come be babe wey dey look for man...naso so Bleep, Bleep, Bleep, Bleep, Bleep!!! Bleep no dey tire una cheesy grin grin grin grin

Abeg! I no be anybody papa, if e dey, we go ball, if e no dey, make you maintain...when things soft, everywhere go stew.

In other words "I'm Chima, single m***erf***r grin grin grin, I'm an easy going guy, friendly, fun to be with and I'm looking for a friend. I'd prefer a gf but broke boys don't have business in relationship cry. I'm 27, tall and tbh I'm open to all ages as long as your matured enough to hold a decent conversation"

Hit me up @ 08054764311

27
Re: Why's It So Hard To Meet New People? by HRHQueenPhil(f): 4:08pm On Oct 06, 2021
Hotchillz:
I don Waka for this street tire. Wetin happen sef grin grin grin

To find babe wey no wan bill you for here be like miracle. Wetin? As e hard for you, naso e hard for everybody na. Shooo

If you come be babe wey dey look for man...naso so Bleep, Bleep, Bleep, Bleep, Bleep!!! Bleep no dey tire una cheesy grin grin grin grin

Abeg! I no be anybody papa, if e dey, we go ball, if e no dey, make you maintain...when things soft, everywhere go stew.

In other words "I'm Chima, single m***erf***r grin grin grin, I'm an easy going guy, friendly, fun to be with and I'm looking for a friend. I'd prefer a gf but broke boys don't have business in relationship cry. I'm 27, tall and tbh I'm open to all ages as long as your matured enough to hold a decent conversation"

Hit me up @ 08054764311

27
Confused man
Na fvck u want or friend
Why start a request with such offensive statement?
Re: Why's It So Hard To Meet New People? by Hotchillz(op): 2:18pm On Oct 12, 2021
How is what I said offensive? Just as women have problem with mem in the dating sphere, likewise men have problem with women in the dating sphere. It's a friend I want! If I want a fuckbody I wouldn't be here ranting like an underaged sex starved silverback.

HRHQueenPhil:
Confused man
Na fvck u want or friend
Why start a request with such offensive statement?
1 Reply

❤️23 Year Old Single Woman❤️ Looking To Meet And Greet. Let Chat..Whatsapp Group For Hooking And Meeting New People .I Want To Meet New People.234

Serious Relationship NeededI Need A Mature Woman To MarryDo You Want Babies ?