BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (6617) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5291438 Views)
1 2 3 ... 6614 6615 6616 6617 6618 6619 6620 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:07pm On Oct 25, 2021 |
Ashawo21noBwork:Keep trying! You haven't moved past the toddler stage. E remain small. For now even street bingo bark strong pass this your weak jab! No wonder E bin dey sweet you sey Dem dey call you Gbegirsoup. ![]() Las Las this werey go undisguise!... ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:10pm On Oct 25, 2021 |
Teddybliss:E deny Ramatu like peter deny Jesus. Just for a follow by MARIA! This life eh!... ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 10:11pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:Shattap Useless old ekuke! I can troll and deck that potty head of urs the way I like
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 10:12pm On Oct 25, 2021 |
Teddybliss:How side chic go dey settle husband and wife matter? E possible? U r funny o....she dey reconcile ....loool...she block the guy but dey him house....loool |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:14pm On Oct 25, 2021 |
Ashawo21noBwork:See person wey wan deck my head? You wey no get identity. Camouflaging as Gbegirsoup is your highest achievement in life. Be like you no get respect for your elders eh, dis bush baby.. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:18pm On Oct 25, 2021 |
scondy:Dis Question you're asking, have you bothered to ask why your court martialed military failure almost beat out the womb of his first wife? If not that she ran for her dear life, na so one side chic for dey try reconcile him with the woman despite his violent trigger happy maniacal behavior.. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 10:18pm On Oct 25, 2021 |
I hear sey 13% people don dey use people husband dey chase clout for this Lagos. Na true?
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 10:19pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:Wettin wan sweet me for Gbegirsoup wey poverty Dom finish since! old fool don turn ashawo21 houseboy sef
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Teddybliss: 10:19pm On Oct 25, 2021 |
Lemme cleanse the thread Jackie B aka it's not that deep Queen hmm u dey enter my eye oo Nini, doptical come carry your girl.be say she sef don dey enter my eye too Boma boom boom,upgrade activated
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Teddybliss: 10:21pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:Evidence of the beating Or if that one too far,just bring the woman picture or name make we confirm Abegi that story na jam talk Pere clearly explain why them divorce |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:22pm On Oct 25, 2021 |
Ashawo21noBwork:Same Gbegirsoup wey you dey happy sey Dem dey mistake you as? Gbegirisoup na your lord and master. No wonder he is your mentor! You copy his style just that you be mediocre!.. ![]() Now bow to your master boy/girl!
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:26pm On Oct 25, 2021 |
Teddybliss:No qualms!
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 10:26pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:Ta Shatap old bush man! Ur Gbegirsoup name wey curse dey follow na why ur greatest achievement till date na to be ashawo21 boyboy tueh
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:29pm On Oct 25, 2021 |
Ashawo21noBwork:Curse dey Follow d gbegirsoup name yet whenever Dem mistake you as Gbegirsoup,your body go dey do you like woman wey dey on her ovulation... ![]() Na to dey shout ashewo21 from morning till night you Sabi. Mumu boy/girl! ![]() You don steal all gbegirsoup memes finish. Olodo! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 10:33pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:Na u be my servant na and u know that! wettin I achieve at this kindergarten wey I dey! u old failed danfo driver man can never! Ur life ends inside that rotten totonatu pussy
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:38pm On Oct 25, 2021 |
Ashawo21noBwork:Atleast you don agree sey you be toddler and so troll like one. No wonder you dey always sound like pikin wey Dem born by mistake inside general toilet!.. ![]() You are a learner boy/girl. Now shush away let me deal with adults. I don't have time for riffraff toddlers.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 10:40pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:Yes curse dey follow Gbegirsoup Ur mates dey brag about their bank accounts u dey here with kindergarten kids dey brag about meme wey u no know as dem create. Spits forget respect from me u go beg for am tire
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 10:48pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:Yes Toddler wey get sense pass u Adult bingo! U must have time for me. u no get life outside here! bingo u can't do without me!
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:48pm On Oct 25, 2021 |
Ashawo21noBwork:So your own kindergarten class na here you dey go am? No wonder you no get sense.. You expect me to brag about my bank account? So that wetin go happen? Make you clap for me? Be like ori e ti baje!.. ![]() Wetin I wan use your sloppy respect do? You have respected me enough by trying to emulate my style of trolling and even rejoicing whenever you're called Gbegirsoup.
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:50pm On Oct 25, 2021 |
Ashawo21noBwork:Here comes another kindergarten Jab!... ![]() I jump am pass biko!... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pinklygul: 10:50pm On Oct 25, 2021 |
In my entire existence,I Neva see this Kain madness before How can a human be quoting and replying himself? Dey even curse himself ontop trolling,wey nobody send am Dey log in log out! Na wa o People dey born pikin for this life You sure say this one even get family?
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 10:52pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:Then why u dey cry for my respect old bingo! Cmon go back to ur duty post under Ashawo21!
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Elekdec: 10:53pm On Oct 25, 2021 |
Pinklygul:You still believe it's one person that's operating both monikers? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 10:55pm On Oct 25, 2021 |
Ashawo21noBwork:Respect Kee you dia! Efulefu!
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Teddybliss: 10:56pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:I know you can read Kindly go through the pictures below And that last slide is not the so called wife,that's iylaws a close friend of pere who was his Instagram account manager when he was in the house,using iylaws picture as the wife clearly blow off the lies
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 11:01pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:Old bingo I say I no go respect u and u dey cry! u never see anything sef
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pinklygul: 11:02pm On Oct 25, 2021 |
Elekdec:Kwa kwa kwa kwa ![]() Who no know no go know ![]() Na log in log out get am Where's that guy that confirms IP address? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 11:04pm On Oct 25, 2021 |
Teddybliss:Are you saying Pere's ex-wife is an illiterate who doesn't know the difference between Make-believe and reality? Is she that dumb? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 11:08pm On Oct 25, 2021 |
Pinklygul:If delvsion were a person, it would be you... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Teddybliss: 11:08pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:Aside her name We basically knows nothing about her My own is why they used iylaws picture as the wife claiming he always dehumanized her Therefore my conclusion to the matter is that it was a propaganda and hoax aimed to destroy his reputation during his issue with whitemoney |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 11:09pm On Oct 25, 2021 |
Ashawo21noBwork:Same Kindergarten jab again! Tueh! You need to grow up! I don't have time for toddlers, let me deal with adults. Now go play with sand boy/girl! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pinklygul: 11:11pm On Oct 25, 2021 |
Jadentica:The bolded tho Is that Chinese? Why quote me? Did I ever refer to you? Or you are catching your subs with your full chest ![]() |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)


