BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (6623) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5290987 Views)
1 2 3 ... 6620 6621 6622 6623 6624 6625 6626 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Sweetpink: 3:16pm On Oct 26, 2021 |
Jayjay32:Who’s whitemoney?
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 3:40pm On Oct 26, 2021 |
Pinklygul:Na dog wey chop finish with shit particles for mouth Dem dey catch ![]() Do u know Tacha's job till date ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 3:50pm On Oct 26, 2021 |
Pinklygul:And was embarrassingly rejected by JackieB. She prefers Dem, dark and unbleached with a clear complexion... ![]() And tall too! I believe she hates dwarfs! ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Teddybliss: 3:52pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:Alaye mumu dey worry u Sha Show me where I drag Maria |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 3:53pm On Oct 26, 2021 |
Elekdec:Whitedwarf was Inlove with her but she rejected him. Just like JackieB and the other ladies in the house rejected him. He's like a leper no one wants him.. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 3:55pm On Oct 26, 2021 |
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 3:57pm On Oct 26, 2021 |
Ashawo21noBwork:Yeah, I need you to grow more. Perhaps one day, you shall grow into gbegirsoup your idol's shoes... Kwaaaaaaakwaaaaaakwaaaa!. ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 4:04pm On Oct 26, 2021 |
Mercy Johnson wey Dem accuse of bullying and beating up her daughter's class teacher with thugs had to clear herself sharply knowing how that would have damaged her brand and she get money pass maria o! Maria na mumu! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 4:07pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:Old Dundee wey no dey only dumb but sluggish! This is the nansense u could come up with! I knew u would disgrace urself as usual ododoyo
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 4:17pm On Oct 26, 2021 |
Ashawo21noBwork:Wait o! You expect me to engage a toddler in serious bant? Wouldn't that boil down to child abuse? Not to talk of one who so much adore Gbegirsoup.. ![]() You are my boy/ girl. I'm using you to catch cruise. Besides if I banter you to abuse, who will I tutor? Who would look up to me? ![]() Just keep improving, remember you have scores to settle.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 4:19pm On Oct 26, 2021 |
Ashawo21noBwork:Maria will not do your bidding. You can go and kpench!... ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 4:31pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:Ofcourse dey no born u well not to engage me! old bufoool u don suffer for my hand! As u no come get work e dey sweet me and I go press u tire keakwakwa ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 4:36pm On Oct 26, 2021 |
Ashawo21noBwork:Kidcat did you say suffer? Have you forgotten whom you are learning from? The legendary GBEGIRSOUP? You are the perfect ingredient to the Egusi soup I'm cooking sef. Don't worry, I don't get tired tutoring toddlers. I dey for you gidigbam! Na mod go end dis our lecture las Las.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 4:39pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:U don kpensh finish abi u think say u get life ![]() Well Maria will remain sad for the rest of her life! And she will never sleep with those her two eyes closed! The guilty are always afraid that is why she is hiding in Dubai make people no see am wire am better beating! Maria in the deepest mud ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 4:43pm On Oct 26, 2021 |
Ashawo21noBwork:Aha! The werey toddler is finally unmasking. The good thing is that Maria is not a loser like your boom boom who is currently irrelevant because no one wants to have anything to do with him. He's miserable and lonely. Maria is with her handsome king while decking up her Lagos Mansion. Hope you don't swallow your toy when she comes back to Pepper ya diaper rash nyansh? ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 4:48pm On Oct 26, 2021 |
tonididdy:I just feel like reminding you that WhiteMoney won BBN season 6. 1. The world didn't end. 2. You didn't die. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Teddybliss: 4:49pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:Ohhhh Because I support maria make I no catch cruise Alaye shift abeg,I no sign life contract with her I still stand on defending her and if I see any funny post on this issue I go laugh and post am |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Elekdec: 4:51pm On Oct 26, 2021 |
Pinklygul:Jackie B didn't like him. Besides I'm not dark skinned and can't have skin discoloration. I don't bleach either. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 4:51pm On Oct 26, 2021 |
PlayMaker14:Amen oooo |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 4:52pm On Oct 26, 2021 |
PlayMaker14:Amen oooo |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 4:52pm On Oct 26, 2021 |
DownChelsea: ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 4:53pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:This one Mumu don ripe finish ! from legendary dumb Gbegirsoup e say na cat! Well na me go slice and cook u as I want! E good as U no go take time to done for my pot as an over ripe suegbe!
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 4:54pm On Oct 26, 2021 |
PlayMaker14:Oloshos are usually smart people. I don't know why Maria's own is always different. Now she has started the trend of Oloshos not having sense.. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 4:56pm On Oct 26, 2021 |
Teddybliss:You sign life contract to defend her? Why you dey suffer yourself defending someone who obviously isn't your fave? Besides why are you den Wailing when I laugh at the clown you Stan? Shebi you too Sabi laugh at funny things about Maria.
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 4:58pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:I still maintain that Yerins has a right of legal action against Maria for the expensive joke she made in week 1. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 4:58pm On Oct 26, 2021 |
DownChelsea:Her lack of sense is the major reason why she was FINGERED out of the house to Wazobia FM.... She don't know her Worth in the Olosho business as she can spread her legs wide open for sai baba miscreants. Maria is a shameless slut. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 4:58pm On Oct 26, 2021 |
Ashawo21noBwork:Aren't you a kidcat? You no be toddler again? Here I was thinking I was tutoring a toddler only for you to deny. Abi you be agadinwanyi baby?. ![]() Agadinwanyi wey get toddler Brain! No wonder you type like one... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:00pm On Oct 26, 2021 |
DownChelsea:Sue her!! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:00pm On Oct 26, 2021 |
DownChelsea:You would know na. Shebi ya mama na dia member... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 5:01pm On Oct 26, 2021 |
SEO2002:She failed as a Nengi Failed as a CeeC Failed as a Tboss Olosho work wey everybody dey do quietly, e reach her turn she just cast everything. She just keeps failing everywhere. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:02pm On Oct 26, 2021 |
PlayMaker14:And you were fingered to joblessness!.. ![]() Hope you have been able to raise the 25k make sapa no comot wetin remain for that okpolor eyes of urs. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 5:03pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica: U don lose to toddler come dey find housemates wey u go take console ur misery! from Pere to Boma! Well nothing concern me there! My own na to dey press u steady! If u like call all the housemates to help u e no fit save u fake Odemu Marian and Maria from this her worldwide mess ![]()
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)


