BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (6624) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2021 Live Updates Thread (5291525 Views)
1 2 3 ... 6621 6622 6623 6624 6625 6626 6627 ... 6745 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 5:04pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:Did they even need to show it. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:05pm On Oct 26, 2021 |
DownChelsea:Preek wey people dey collect for Pvssy, E reach whitepig turn, E kneel down dey collect am for mouth with abeg sef!.. ![]() Inside life!
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 5:05pm On Oct 26, 2021 |
DownChelsea:Failed as a Godly Side Chic. Infact, she was used and dump. Maria is a cursed prostitute. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 5:06pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:I find it hard to disagree |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:08pm On Oct 26, 2021 |
DownChelsea:I like as maria is giving you a question and answer section. You are commenting and replying yourself. The kind of power maria possesses eh!.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Labadi69: 5:08pm On Oct 26, 2021 |
See these useless jobless lazy youths still dey here dey hype and abuse faves wey dey make their money. You guys are all so stupid. You better go hustle before yamayama drop on una coconut heads. Useless lazy youths ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:08pm On Oct 26, 2021 |
PlayMaker14:You mean Nne gi? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ladygracy: 5:09pm On Oct 26, 2021 |
.. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pinklygul: 5:09pm On Oct 26, 2021 |
Ashawo21noBwork:I don't know Tacha's job; you tell me Weren't you the one using Tacha to shade Angel the other day? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ladygracy: 5:10pm On Oct 26, 2021*. Modified: 2:35pm On Oct 31, 2021 |
.. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:11pm On Oct 26, 2021 |
Ashawo21noBwork:Did dis agadinwanyi toddler just say I should call housemates to help me? Shey housemates dey dis nairaland forum? Chai! When dis ya toddler Brain go mature sef... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 5:11pm On Oct 26, 2021 |
Labadi69:Dear Prosperous Hustler, Kindly say Amen to this prayer, May you not be a useless Side Chic like Maria in the cause of your hustle.
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 5:12pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:Toddler kid brain better pass that ur gorimapa brain ! na why u no fit stand one place think like old man wey u be! Toddler carry u dey press like football ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 5:13pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:No, yours.... That's what I mean. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pinklygul: 5:13pm On Oct 26, 2021 |
Elekdec:Jackie B remains the only one he asked out She remains the hottest and most desired babe,no hoelosho comes close ![]() About discoloration, just have a taste of that midget kpekus; lemme check something ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:13pm On Oct 26, 2021 |
PlayMaker14:No wonder you are Jobless. Instead of you to take the guys advise and go better ya life. You dey troll am. Later you would start crying for 25k govt job! ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 5:13pm On Oct 26, 2021 |
Elekdec:What WhiteMoney felt for Maria was just mental attraction (just like Erica had for Laycon). Of course that was before Maria became uncovered as a midnight highway lady. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 5:14pm On Oct 26, 2021 |
Ladygracy:Feel free to move on or are you on monitoring duties? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:14pm On Oct 26, 2021 |
PlayMaker14:No wonder you know so much about oloshos. So ya mama na one? |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pinklygul: 5:15pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:Same way men hate midgets with passion! Not to talk of a Caitlyn Jenner lookalike ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 5:15pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:That one pain you sha. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:16pm On Oct 26, 2021 |
Ashawo21noBwork:Lekwa dis agadinwanyi toddler wey dyslexia wan kill... ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:17pm On Oct 26, 2021 |
PlayMaker14:How ya mama oloshoism wan pain me. Wetin concern me and her old kpekus?.. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 5:18pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:A few days later. Maria is evicted with 13% A few months later, Maria is borrowing items upandan A few days later, Maria is exposed as an Olosho. Today, Maria is a chronic husband snatching fugitive. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 5:19pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:See pains everywhere.... ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:19pm On Oct 26, 2021 |
Pinklygul:I know right?.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:21pm On Oct 26, 2021 |
DownChelsea:Few weeks later, our weena is kneeling and chopping preeks about.. Few weeks later, our unmerited weener is fading to obscurity while maria is the most famous Housemate kpomkwem. She stayed for only 5 weeks o!.. ![]() Kai! Indeed Maria is bigger than the weener! |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:22pm On Oct 26, 2021 |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 5:22pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:Lies and Truths.. ![]() Being fingered on live tv. God fearing side chick. 13 percent. |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ashawo21noBwork: 5:23pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:No be me send u oldrat come play with toddler! Oh u don already carry dyslexia when I never even begin press u
|
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 5:23pm On Oct 26, 2021 |
Jadentica:Remain Pained.... With your mom's occupation. ![]() |
| Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Jadentica: 5:24pm On Oct 26, 2021 |
DownChelsea:Or being rejected like a leper on live TV.. Dwarfs dey suffer rejection Sha... ![]()
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) • BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)


