₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,228 members, 8,444,442 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 02:41 PM

Toggle theme

They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS - Crime (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCrimeThey Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS (9047 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by Nobody: 11:29am On Nov 07, 2021
RIP
this is sad
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by Aremu01(m): 11:48am On Nov 07, 2021
To what end?
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by Cultistupdate(op): 12:44pm On Nov 07, 2021
Boogyman557:
HOLLY GRAM cool MAKE U NO GO DE CARRY GAME 4 HEAD OOO.. ABOBI GONE AR DOES DAYS.. NA RUBBERZ EVERYBODY DE FIND NOW, I MEAN SEY, NA MONEY EVERYBODY DE FIND NOW.. AS CUNTREE TAKE B NOW, NA ONLY MUMU GO DE CARRY GAME 4 HEAD. NO MATTER D JUJU WEY U GET, ANODA JUJU WEY PASS UR OWN DE.. DOES DAYS I GET 1 OF MY FRIEND WE DEY DISAPPEAR WEN EM REMOVE HIS BOXER. DIS IS A TRUE STORY.. ALTHOUGH AM NOT A CULTIST BUT I HANG AROUND WIT DEM ALOT, INFACE ALL MY Gs DE GAME DEN.. I REMEMBER WEN WE GO ONE BONK TO GO HIGH WEED, SOME AWO JAZZIN D BONK TO ARREST GUYS DEM 4 DER, I MEAN POLICE OR AKELEBE MEN. SO DAT MY GUY JUST REMOVE HIS BOXER AND NA SO EM DISAPPEAR. DE DID NOT ARREST US DAT DAY BCUS NA DAT MY GUY DEM DE LOOK 4.. ALTHOUGH OUR FACE SHOW 4 D STREET SO DOES AK MEN OR POLICE MEN DEM KNW US BUT DAT MY FRIEND WAS USING HIS JAZZ TO ROB PEOPLE IN D COMMUNITY WHICH WAS WRONG. SO 1 DE AS I DE 4 MY UNIT. NASO I BEGIN HERE NEWS SEY MY GUY DON GO DOWN.. I WAS TINKIN IT'S A LIE BCUS I NO SEY MY GUY DE DISAPPEAR. SO LATER I CONFIRMED IT WAS TRUE. WAT KILLED HIM WAS. HE WENT TO ROB DOES ABOKI PEOPLE DAT USE TO TRAIN COW AND ONE OF D ABOKI HOLD AM WITH DEATH EYE BCUS EM DON BLAST D ABOKI WIT 6 ROUNDS OF BULLET BUT D ABOKI STILL HOLD AM TIGHT TILL ODA GAME BOYS COME KILL MY GUY. EM 4 REMOVE EM BOXER BUT DAT ABOKI USE JAZZ HOLD AM WIT EM TOO HANDS EVEN AFTER HIM SHOOTING D ABOKI 6 BULLET. RIP MAN. LESSON NEVER JOIN GAME BCUS DEM TELL U SEY U GO GET JAZZ. MY BRODA JAZZ PASS JAZZ. WTF MAN
Wow u need to make a thread on this
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by Cultistupdate(op): 12:47pm On Nov 07, 2021
Aremu01:
To what end?
It is always a supremacy battle from year to year
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by franklingud(m): 12:55pm On Nov 07, 2021
Bigpapi:
AYE AXEMEN
Egede wey bam yakata.... 0147 men dey game finish
Fool.

Continue wallowing in sin egede boy, na 6ft e go end.
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by DSC7: 1:09pm On Nov 07, 2021
Bigpapi:
Fem dia ....u dey yarn pua
Be there forming galadima till e clear for ur eyes......

SayNoToCultism or die miserably if you are already a member.....


Back then for high institution i know wetin my eyes see......

Today na Nov.7 take ur time reason wetin i dey yarn you...
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by godlessmind: 1:16pm On Nov 07, 2021
Bigpapi:
AYE AXEMEN
Egede wey bam yakata.... 0147 men dey game finish
Ode na when you go get sense na? undecided....

Cultism is a menace in our society and Religion lipsrsealed
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by Boogyman557: 1:18pm On Nov 07, 2021
Cultistupdate:
Wow u need to make a thread on this
YAH I GOT A LOT OF STORY FROM D STREET WEY BACK BUT I ONLY MENTION FEW 4 PEOPLE TO LEARN.. WTF MAN
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by The5DME(m): 2:21pm On Nov 07, 2021
Boogyman557:
YAH I GOT A LOT OF STORY FROM D STREET WEY BACK BUT I ONLY MENTION FEW 4 PEOPLE TO LEARN.. WTF MAN
write story.
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by Boogyman557: 2:25pm On Nov 07, 2021
The5DME:
write story.
I HVE LOST A LOT A CHILDHOOD AND CLOSE FRIENDS BRO. TO COME DE WRITE ALL DOES STORY, NA TO JUST DE BRING BACK SOME KIND MEMORIES.
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by Boogyman557:
The5DME:
write story.
EVEN DAT MY FRIEND WEY DE REMOVE BOXER B4 WEY DIE, NA MY CLOSE FRIEND B DAT. IMAGINE 2 BRODAS, ONE NA VKINGS AND D OTHER 1 NA BLACK AXXEE.. HE WAS D SECOND SON AND HE WAS A BLAST AXE MEMBER, D GUY REALLY DISTURB 4 MY AREA DEN OOO..
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by TheRealOwner(m): 3:25pm On Nov 07, 2021
Lalasticlala SeunOsewa please close this thread
Re: They Used Fork To Remove This Boy's Eye. Black Axee Vs Vikings PHOTOS by Cultistupdate(op): 10:53pm On Nov 07, 2021
TheRealOwner:
Lalasticlala SeunOsewa please close this thread
Lol
1 2 Reply

They Cut His Throat They Still Cut His Forehead - Blackaxe And Vikings - PHOTOSBlack Axee Vs Vikings Tears Everywhere As One Is Buried PHOTOSThey Cut This Head, In Broad Day Light - Black Axee And Vikings PHOTOS234

New Victim, Jigida Queen Accuses Victor Giwa Of FraudTerrorists Attack Military Base In Kwara, Kill Three SoldiersGunmen Abduct Principal, Vice, Three Teachers In Ondo