I Can’t Kill Myself - Food - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › I Can’t Kill Myself (626 Views)
| I Can’t Kill Myself by BABANGBALI(op): 5:29pm On Dec 21, 2021 |
I started my poultry farm with 2 chickens 6 months ago, today I don chop am! #allowmetoenjoymyself! Mbok I can't come & kill myself! mynd44, vickyrotex, fatymore, Annie001, folake4u, funkebabee, ajepako, funjosh and bola146, can any of you cook this kind of delicious and very reach soup?
|
| Re: I Can’t Kill Myself by Kobojunkie: 5:53pm On Dec 21, 2021 |
BABANGBALI:The soup indeed looks delicious garnished with those chickens.. ![]() |
| Re: I Can’t Kill Myself by BABANGBALI(op): 5:58pm On Dec 21, 2021 |
Kobojunkie:go bring akpu or pounded yam make we take finish and |
| Re: I Can’t Kill Myself by Tokskob2008: 6:00pm On Dec 21, 2021 |
You sabi better thing guy... Chop dey go, I dey your back gidigba like Olumo Rock.... |
| Re: I Can’t Kill Myself by Nobody: 6:02pm On Dec 21, 2021 |
Nice picture. Though chicken inside okro soup Issa no no for me. |
| Re: I Can’t Kill Myself by VickyRotex(f): 7:17pm On Dec 21, 2021 |
BABANGBALI:Very REACH indeed ![]() If dem sue you for stealing picture now you go say na owo aye ![]() |
| Re: I Can’t Kill Myself by VickyRotex(f): 7:19pm On Dec 21, 2021 |
Wait - so all of you believe the OP made this soup ![]() Babangbali ti fi bread ko yin ni obe Ila je if you know you know ![]() |
| Re: I Can’t Kill Myself by BABANGBALI(op): 7:34pm On Dec 21, 2021 |
VickyRotex:no let bad belle kill you o. Cook your own and let’s sea. No put too much salt o, because my spirit no too like salt |
| Re: I Can’t Kill Myself by VickyRotex(f): 7:36pm On Dec 21, 2021 |
BABANGBALI:Sea kor, ocean ni. Ogbeni gerrarraahiaaaa!!! |
| Re: I Can’t Kill Myself by BABANGBALI(op): 7:37pm On Dec 21, 2021 |
CakesToolsOvens:just talk sey you no get money to buy chicken |
| Re: I Can’t Kill Myself by Mamayam: 9:49pm On Dec 21, 2021 |
BABANGBALI:You come take okro soup spoil am. Congratulations tho. |
| Re: I Can’t Kill Myself by BABANGBALI(op): 9:53pm On Dec 21, 2021 |
Mamayam:ina my favourite soup be dat now |
Please, Come & Get The Food, It’s A Lot & I Can’t Waste It - Hilda Baci • People Can’t Afford To Buy One Tuber Of Yam Again! (Pics) • Lockdown: US Destroys Tons Of Food As Farmer Can’t Get Buyers • 2 • 3 • 4
Ewagoyin Ti De Catering Services • Best Baby Food For Weight Gain • Quality Palm Oil

