➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (37) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1331015 Views)
1 2 3 ... 34 35 36 37 38 39 40 ... 2202 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 7:42pm On Jan 08, 2022 |
Pray for Barca
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 7:44pm On Jan 08, 2022 |
Dembele looks like my uncle in Enugu That guy is aging fast o …lol |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 7:45pm On Jan 08, 2022 |
Wahala everywhere Porto against villagers too |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 7:49pm On Jan 08, 2022 |
I don tire self ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 7:59pm On Jan 08, 2022 |
People all over the world are waiting for dortmund and over 2.5 Make una no allow thunder fire una papa, this haaland sef |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:02pm On Jan 08, 2022 |
bennyflipy:Ogbeni , nor Dey do damage control, no Dey console yourself Some of us carried Dortmund to win Or Win or draw ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 8:03pm On Jan 08, 2022 |
Goalllll |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 8:03pm On Jan 08, 2022 |
Oga no dey quote me |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Felabrity: 8:04pm On Jan 08, 2022 |
bennyflipy: ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:05pm On Jan 08, 2022 |
Also remember to pray for Porto ![]() In governor wike's voice “As e Dey sweet us, na so e go Dey pepper dem” ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by smartr: 8:06pm On Jan 08, 2022 |
I'll play Madrid with my last card. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:09pm On Jan 08, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:09pm On Jan 08, 2022 |
Uzomarrr123:Don't you have other things to do |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 8:09pm On Jan 08, 2022 |
upset plenty today ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by smartr: 8:09pm On Jan 08, 2022 |
boringdraw: |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:10pm On Jan 08, 2022 |
The guy wan do damage control E talk say “people all over the world played Dortmund over 2.5 and ” ![]() In reality, baba carry Dortmund win or draw These people here sha |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by smartr: 8:10pm On Jan 08, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by smartr: 8:11pm On Jan 08, 2022 |
Uzomarrr123:
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:12pm On Jan 08, 2022 |
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:14pm On Jan 08, 2022 |
Where is that Mr and over 2.5 Oya , come here ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Felabrity: 8:18pm On Jan 08, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 8:21pm On Jan 08, 2022 |
smartr:Betting no easy but we won't give up |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 8:22pm On Jan 08, 2022 |
Dortmund is bae Over 2.5 checked checked X2 checked Win checking |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:22pm On Jan 08, 2022 |
Felabrity:But if toh say Granada win 2-1 Some people go claim say , Dey play d match Over 2.5 and ![]() Bloody liars everywhere The guy go even say , the whole world played Granada over 2.5 and ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 8:22pm On Jan 08, 2022 |
I wan click Barca dem score dem |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:23pm On Jan 08, 2022 |
Baba don sweat for him bum bum Him don finally admit say na Dortmund win or draw him play ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 8:23pm On Jan 08, 2022 |
Wow borussia tried |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:25pm On Jan 08, 2022 |
Him say na Win check Win or draw check Over 2.5 check ![]() No worry , me and alabi Dey wait you for Portugal Come check that one , make we see Na straight win you carry Porto No lie o |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:26pm On Jan 08, 2022 |
Bet9ja sabi make person sweat for leg ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by 6ixT8: 8:26pm On Jan 08, 2022 |
Uzomarrr123:Uzo my guy, just when i thought you are our road modem in the quit betting crusade. Alas! U still wan double your money secretly. Here is some question for you: 1. How did you came accross this thread? 2. Are you a old member or new? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by smartr: 8:27pm On Jan 08, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:27pm On Jan 08, 2022 |
God why.....you say you no bet, allow people wey bet you say no Play 1-0 (He go talk say over 2 and don spoil) Play 2-1(He go say he dey wait for next match) Joblessness at its peak |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller
Viewing this topic: 1 guest(s)


