Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 - Sports (14) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 (108117 Views)
1 2 3 ... 11 12 13 14 15 16 17 ... 48 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Agwuemmy(m): 8:32pm On Jan 19, 2022 |
Na must to carry Hausa Player com d competition?? Abi wetin be dey use of dis Sadiq or wetin be Dey name sef |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by cornelin(m): 8:33pm On Jan 19, 2022 |
Please any link to watch live. Na beg I dey beg o |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by engrjacuzzi: 8:33pm On Jan 19, 2022 |
Nigeria will be the only team to obtain 9 points in group stage. Let's go Eagles. We are the Manchester City of Africa |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by baralatie(m): 8:33pm On Jan 19, 2022 |
Godisfaithful:Brentford to win shey |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Probity100: 8:33pm On Jan 19, 2022 |
Sadiq is a waste. He does not even know where to stand. He i is just walking like a tired old man on the pitch |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Wasky101: 8:33pm On Jan 19, 2022 |
Ewedegubbler:Well that's all you do and known for, why am I even surprised. I am just shocked u are doing it halfway today why u nor come out straight |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Ewedegubbler: 8:34pm On Jan 19, 2022 |
Africa should thank their stars that Osimhen didn’t make it to this tournament. He for show people pepper |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by ken6488(m): 8:34pm On Jan 19, 2022 |
emmydee:nor vex oo The goal just dey pain me |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by R0LL0N(m): 8:34pm On Jan 19, 2022 |
This match is boring |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by ignis: 8:34pm On Jan 19, 2022 |
cornelin:http://www.hesgoal.com/news/95433/Guinea-Bissau_vs_Nigeria.html |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Ekaka1(m): 8:34pm On Jan 19, 2022 |
Where senior man Kels sef ![]() |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by joshmee4real(m): 8:34pm On Jan 19, 2022 |
So Guinea Bisau borrowed Jorginho? |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by baralatie(m): 8:34pm On Jan 19, 2022 |
tonididdy:Na haaland be hype? |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by R0LL0N(m): 8:34pm On Jan 19, 2022 |
Egypt how market |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by easyelliot(m): 8:34pm On Jan 19, 2022 |
Even Ekoku on commentary is saying the same thing with ejuke, you have beaten the man and instead you cut back again ![]() |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by michaellovaldo(m): 8:34pm On Jan 19, 2022 |
Kraytur:Uzoho |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Mozkunzult22: 8:34pm On Jan 19, 2022 |
Were can I stream this match live |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Agwuemmy(m): 8:35pm On Jan 19, 2022 |
Olumighty123:Iwobi is not doing well jare |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by cornelin(m): 8:35pm On Jan 19, 2022 |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Kmf0: 8:35pm On Jan 19, 2022 |
I hope Egbuavon won’t regret resting a team in crucial Afcon instead of eyimba , if they beat us it will be all over the news that Guinea pig beat eagles |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by helinues: 8:35pm On Jan 19, 2022 |
Iwobi should have played a free role position |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by helinues: 8:35pm On Jan 19, 2022 |
Kmf0:But we are not playing bad so far |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Handsum64: 8:36pm On Jan 19, 2022 |
These guys are playing better than our boys in every department |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by abulude: 8:36pm On Jan 19, 2022 |
class0247:This is the second match he had been found wanting. Though, I agree he still has enough time in this match to correct his wrongs. |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Reference(m): 8:36pm On Jan 19, 2022 |
Who is this fella taking our set pieces. He's very good. Reminds me of a certain bowlegged Red defender at Anfield. |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Nobody: 8:36pm On Jan 19, 2022 |
Who be this umar sef? Make the coach comot am for second half o |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by AlmaIganishire: 8:36pm On Jan 19, 2022 |
Can we all agree that the Nigerian Team is complete? � Everything we need to win the Trophy, we have it. Good thing with TikTok, I won’t be missing anything.
|
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by atheistandproud(m): 8:36pm On Jan 19, 2022 |
Remove Sadiq oooooooooooh Eguavoen I beg |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by ignis: 8:36pm On Jan 19, 2022 |
Ewedegubbler:What would he have done ? |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by potbelly(m): 8:36pm On Jan 19, 2022 |
This Sadiq sef ![]() |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by abulude: 8:36pm On Jan 19, 2022 |
Handsum64:I disagree. |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by kilisi(m): 8:36pm On Jan 19, 2022 |
Raxxye:Yes Sir. |
Nigeria Vs Guinea-Bissau: AFCON 2023 - (1 - 0) On 22nd January 2024 • Ivory Coast Vs Guinea-bissau: AFCON 2023 - (2 - 0) On 13th January 2024 • Nigeria Vs Guinea Bissau: AFCON Qualifier (0 - 1) On Friday 24th March 2023 • 2 • 3 • 4
Free Betting Tips For Sure Winning • Roman Abramovich’s £66million Private Jet With Banquet Hall (Pictures) • Nigeria Vs Guinea: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time


