Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 - Sports (32) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 (108026 Views)
1 2 3 ... 29 30 31 32 33 34 35 ... 48 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Reference(m): 9:38pm On Jan 19, 2022 |
Na dat Moses Simon dribble wey VAR people dey watch since. |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Unigrad: 9:38pm On Jan 19, 2022 |
Guinea 0 Nigeria 2 |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by sweetTai(m): 9:38pm On Jan 19, 2022 |
Goallll. These Niggers are killing it! |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by shevchenko(m): 9:38pm On Jan 19, 2022 |
Abeg this keeper better pass okoye |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by LincolnOnyeabor: 9:38pm On Jan 19, 2022 |
Moses Simon for President 2023! ![]() |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Jangbajantis: 9:38pm On Jan 19, 2022 |
Even the line wey African VAR draw no straight. ![]() |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by helinues: 9:38pm On Jan 19, 2022 |
9 points in group match, first to do that in this competition. Focus dey |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Nobody: 9:38pm On Jan 19, 2022 |
VAR wan kill our Vibe |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by basilo101: 9:38pm On Jan 19, 2022 |
HilcomTech:Envy of what exactly? |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by ken6488(m): 9:39pm On Jan 19, 2022 |
Goal |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by phemmyfour: 9:39pm On Jan 19, 2022 |
thatigboman1:This one don end |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Ikem11(m): 9:39pm On Jan 19, 2022 |
Please save moses for us. Remove it biko o |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Kkk777: 9:39pm On Jan 19, 2022 |
NobleSeed:Yes oooh! |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Ekaka1(m): 9:39pm On Jan 19, 2022 |
tutudesz:Ok..perhaps now I cautiously agree ![]() |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by shotuns: 9:39pm On Jan 19, 2022 |
This Mendy.F guy is good o.. |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Gwayas(m): 9:39pm On Jan 19, 2022 |
VAR Had to reboot their system, virus catch am |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by porthouse7(f): 9:39pm On Jan 19, 2022 |
HilcomTech:forget Igbo for now, dat sodiq no sabi play ball |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by helinues: 9:39pm On Jan 19, 2022 |
shevchenko:Has he been tested in this match at all? |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by paul100(m): 9:39pm On Jan 19, 2022 |
Perfecttouchade:I see him getting signed into a great club. |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by tutudesz: 9:39pm On Jan 19, 2022 |
thatigboman1:FIFA should behalf in their next ranking O! |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Nobody: 9:39pm On Jan 19, 2022 |
easyelliot:yeah its just y they call him senior man kelz no b every body fit give DAT pass |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Harrynight(m): 9:39pm On Jan 19, 2022 |
HilcomTech:Don't be sentimental that Sodiq guy is Zero, Minus 1 there... Scored and substituted immediately, he was useless |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by RoyalMeadow(f): 9:39pm On Jan 19, 2022 |
lonlytroy:Abi oo we go show them shege ![]() |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Nobody: 9:40pm On Jan 19, 2022 |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by EncephalonPikin(m): 9:40pm On Jan 19, 2022 |
Moses Simon ooooo |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by helinues: 9:40pm On Jan 19, 2022 |
Selfish from Simeon |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by duro4chang(m): 9:40pm On Jan 19, 2022 |
EncephalonPikin:Fear north . May I say fear not ? |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by dominique(mod): 9:40pm On Jan 19, 2022 |
This Moses Simon na machine gun |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Rexmy(m): 9:40pm On Jan 19, 2022 |
Streaming link please ![]() |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by phemmyfour: 9:40pm On Jan 19, 2022 |
Eguavon made sure that everyone kick the ball ![]() Simon doing what Salah should be doing |
| Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Ekpekus(m): 9:40pm On Jan 19, 2022 |
shevchenko:100% |
Nigeria Vs Guinea-Bissau: AFCON 2023 - (1 - 0) On 22nd January 2024 • Ivory Coast Vs Guinea-bissau: AFCON 2023 - (2 - 0) On 13th January 2024 • Nigeria Vs Guinea Bissau: AFCON Qualifier (0 - 1) On Friday 24th March 2023 • 2 • 3 • 4
Free Betting Tips For Sure Winning • Roman Abramovich’s £66million Private Jet With Banquet Hall (Pictures) • Nigeria Vs Guinea: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time
