➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (106) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1334194 Views)
1 2 3 ... 103 104 105 106 107 108 109 ... 2202 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 1:59pm On Jan 23, 2022 |
Uzomarrr123:Snap your house make we see |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:02pm On Jan 23, 2022 |
Samueltemi337:Snap yours Lemme see Snap the phone you currently using Lemme laff at you ! ![]() Android pikin |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:03pm On Jan 23, 2022 |
I get una time today ![]() Till 3pm kick off We die here |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 2:07pm On Jan 23, 2022 |
Uzomarrr123:Na you say you be rich man Na drop the refuse dump you call a house if e sure for you |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:11pm On Jan 23, 2022 |
Hahaha Fvck you bish I still Dey wait You already the location If e sure for you , drop your locay E be like dem never do u drive by shooting Bastard ! |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by smartr: 2:16pm On Jan 23, 2022 |
This thread sef.. 53 pages na just fight |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Osas187: 2:16pm On Jan 23, 2022 |
Uzomarrr123:Why don't you quote him ? Coward bst |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:25pm On Jan 23, 2022 |
I dey wait , you Dey fear to quote me ni Make we take this thing offline na I get your pic Get your number Na just your location I need , I tried seeing if I can get you thru your ps3 sale but I couldn’t get enuf info Make we no talk much If you want make pikin Dey fatherless We make relate offline Drop location
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:26pm On Jan 23, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:29pm On Jan 23, 2022*. Modified: 2:46pm On Jan 23, 2022 |
Dem never nack you shot for leg before No worry You don jam the wrong guy ! |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by poshemmanuel(m): 2:36pm On Jan 23, 2022*. Modified: 3:34pm On Jan 23, 2022 |
. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:38pm On Jan 23, 2022 |
Yen yen yen Quote me And I will quote you till heaven falls This thread , I go Dey here , full ground as long dem no ban me Nothing Dey happen ! Bst |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by smartr: 2:41pm On Jan 23, 2022 |
More vawulence incoming
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:43pm On Jan 23, 2022 |
It almost time for EPL kick off YNWA , Liverpool pls win by just one goal ![]() 1-0 Pere E get why I played correct score 1-0 sha Before dem go say I dey hate on person ticket |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Austeeenxx: 2:46pm On Jan 23, 2022 |
bring it on |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 2:49pm On Jan 23, 2022 |
I pity crystal palace Come on boys YNWA |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:49pm On Jan 23, 2022 |
poshemmanuel:I am planning and saving in future to buy a football club in either Rwanda or Uganda so that I can go fully into match fixing Have done research, infact of recent I learnt a business man in Uganda bought a club from Uganda, when I converted the money to naira , it was “20 mill naira” He paid over 100 million shillings in his currency but in naira , it just abt 20mill |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:52pm On Jan 23, 2022 |
My colleagues at market think I’m crazy , but I told dem when you own a football club , you can actually let away team win your team (you know what it means for away to win) You basically control the club ![]() This is my aim in life ! Not all these one You guys are burning money week in week out |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Stephenmoka4(m): 2:56pm On Jan 23, 2022 |
bennyflipy:All those kind of game, Liverpool corners... Palace go like suffer them small. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 2:57pm On Jan 23, 2022 |
nnastano:Uzomarrr123 so you don't have the balls to quote this guy |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Stephenmoka4(m): 2:57pm On Jan 23, 2022 |
poshemmanuel:Wetin carry you go that evil forest? First time knowing such league exist. LoL |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:58pm On Jan 23, 2022 |
Oga , poor man , I know you don’t have dstv in your house but to kill Dey hungry ur papa go to your local viewing center and watch Liverpool match and stop disturbing When you ready to kill You know what to do Na offline something, no be all these online gra gra Mumu Till then , allow me watch Liverpool match Bye 4 now |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 2:59pm On Jan 23, 2022 |
Samueltemi337:He is not quoting me Let him quote me once And I will quote him like tomorrow no Dey |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 3:02pm On Jan 23, 2022 |
Uzomarrr123: |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Olumighty123(m): 3:03pm On Jan 23, 2022 |
Uzomarrr123:Quote am no come here dey form Rambo, come on, have some balls ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by AsiwajuJagaban: 3:03pm On Jan 23, 2022 |
I credited through Opay. Melbet is refusing me withdrawal saying deposit method must be same with withdrawal And there is no opay withdrawal option available on their site.. Who knows how to go about this? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 3:04pm On Jan 23, 2022 |
Olumighty123:You don sew your trouser wey tear for road? Coz Omo I can see your black balls thru my 4K TV ![]() |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller
Viewing this topic: 1 guest(s)
