₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,216 members, 8,439,333 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 02:29 AM

Toggle theme

Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 - Sports (9) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsNigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 (169902 Views)

1 2 3 ... 6 7 8 9 10 11 12 ... 87 Reply (Go Down)

Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by TheKingsmann(m): 8:07pm On Jan 23, 2022
Like this post if u love Nigerian Super Eagles...

Let's support our own.
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Philistine(m): 8:07pm On Jan 23, 2022
eliokwun:
You can watch on hesgoal
What are you saying? hesgoal.com is not opening
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Odewaleadesoye(m):
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Jayphoenix45(m): 8:08pm On Jan 23, 2022
nickyj19:
this one wey all of una dey watch replay grin grin

Nigeria 1

Tunisia 3

FT

9ja don dey inside plane dey come back self

country wey win everybody for group stage

But can't win Tunisia in round 16 is that one a country undecided
..

Your talk no go work today o...abeg allow our SE win in peace...i sha dey watch with one eye..��
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by LesbianBoy(m): 8:08pm On Jan 23, 2022
I had 100% expectations that Nigeria would win but this one buhari called them. Hmmmmmm the expectations don drop o angry
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by EniHolar(f): 8:08pm On Jan 23, 2022
nickyj19:
this one wey all of una dey watch replay grin grin

Nigeria 1

Tunisia 3

FT

9ja don dey inside plane dey come back self

country wey win everybody for group stage

But can't win Tunisia in round 16 is that one a country undecided
Ìkà
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Odewaleadesoye(m):
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Explorers(m): 8:08pm On Jan 23, 2022

Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by DeWisedon(m): 8:08pm On Jan 23, 2022
Odewaleadesoye:
Amen oooo!
Though my heart is doing "gbim gbim" grin grin
no fear, i know say na ur game mak ur heart dey do gbim gbim, e no go cut
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Debalanza: 8:08pm On Jan 23, 2022
Let's go Eagles......
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Tmonex: 8:08pm On Jan 23, 2022
Philistine:
What are you saying? hesgoal.com is not opening
USE TWITTER....Search EPL7TV
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by GeneralKoko(m): 8:08pm On Jan 23, 2022
I dae follow the thread here . I no watch the match.

The fear of high blood pressure is real . God help us!!
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Remman(m): 8:08pm On Jan 23, 2022
Which kind dull Referee be this?
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by leathalbeast: 8:09pm On Jan 23, 2022
nigeria is losing this game.. As a ghanaian i wish this team hard luck. Lets go tunisia
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by johnsonpal: 8:09pm On Jan 23, 2022
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Odewaleadesoye(m):
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Nobody: 8:09pm On Jan 23, 2022
complexBoss12:
I am cheering for country, carry ur football professorship with your emptycoconuthead go one side.
I acknowledge savagery when I see one …
I’m not taking sides though grin
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Odewaleadesoye(m):
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by SilentVboy: 8:09pm On Jan 23, 2022
olenime:
Make una drop link o
Guys hesgoal (.) Com is down .

But use hesgoal (.) TV and u will watch it but the issue is, no volume.
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by helinues: 8:09pm On Jan 23, 2022
That was almost a goal for Tunisia
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by hollandis(f): 8:09pm On Jan 23, 2022
LesbianBoy:
I had 100% expectations that Nigeria would win but this one buhari called them. Hmmmmmm the expectations don drop o angry
I hate that guy
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by quickly: 8:10pm On Jan 23, 2022
Dem go mark simon today

Tunisia will play a defensive game and hope to counter
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Ekaka1(m): 8:10pm On Jan 23, 2022
nickyj19:
this one wey all of una dey watch replay grin grin

Nigeria 1

Tunisia 3

FT

9ja don dey inside plane dey come back self

country wey win everybody for group stage

But can't win Tunisia in round 16 is that one a country undecided
Awon Shattered Wale Marabout grin
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Kvvngkhalifa202(m): 8:10pm On Jan 23, 2022
Almost score Nigeria see oh
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by tandy2013: 8:10pm On Jan 23, 2022
ANY LINK TO WATCH THE MATCH PLEASE?
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by EniHolar(f): 8:10pm On Jan 23, 2022
See danger o
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Nobody: 8:10pm On Jan 23, 2022
leathalbeast:
nigeria is losing this game.. As a ghanaian i wish this team hard luck. Lets go tunisia
Make Thunder nack your upper lip there grin
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Leon90(m): 8:10pm On Jan 23, 2022
Where can I stream the match?
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by Odewaleadesoye(m):
Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by PartnerusIsBack: 8:10pm On Jan 23, 2022
God why did Mr. President call these guys today? God why?
1 2 3 ... 6 7 8 9 10 11 12 ... 87 Reply

Nigeria Vs Tunisia: AFCON 2025 (3 - 2) On 27th December 2025South Africa Vs Tunisia: AFCON 2023 (0 - 0) On 24th January 2024Burkina Faso Vs Tunisia : AFCON 2021 Quarter-final (1 - 0) On 29th January 2022234

Dele Alli's Sex Video Leaks Online (Photos)Download Mobile App For Bet9ja, Merrybet, 1960bet, Nairabet, Surebet247, LovingbAll The News About The Golden Eaglets (U-17) HERE!