₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,023 members, 8,443,535 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 11:07 PM

Toggle theme

Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 - Sports (9) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsBurkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 (31790 Views)

1 2 3 ... 6 7 8 9 10 11 12 ... 16 Reply (Go Down)

Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Quest7777: 9:44pm On Feb 02, 2022
helinues:
I won't be surprised if Senegal and Egypt play in the final
cool Senegal vs Cameroon. Settled. No chance for Egypt against Cameroon.
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by donforeign: 9:44pm On Feb 02, 2022
Pacesetter123:
You defender, wetin you want go guide?
Na you cause us this goal..oo
na the keeper..wwtin e dey do for outside
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Sonnobax15(m): 9:44pm On Feb 02, 2022
cheesy
Senegal isn't the best footballing nation in africa for nothing cool. Them dey try abeg....
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:45pm On Feb 02, 2022
Odinaka00:
Shit… Bleep
boss I dey cry here .........haaaaaaa
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Odinaka00(m): 9:45pm On Feb 02, 2022
I go still splash money for this site cuz I ve been on this site since 2009
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Sonnobax15(m): 9:45pm On Feb 02, 2022
Quest7777:
cool Senegal vs Cameroon. Settled.
. Let's just say, it'd be the african version of el classico cool
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by helinues: 9:45pm On Feb 02, 2022
Goal Burkina Faso

1-2
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Ekaka1(m): 9:45pm On Feb 02, 2022
2-1 Burkina Faso
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by meneski(m): 9:46pm On Feb 02, 2022
2 -1...
Small hope de
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Sonnobax15(m): 9:46pm On Feb 02, 2022
Odinaka00:
I go still splash money for this site cuz I ve been on this site since 2009
. cool. Noted boss..e be like say everywhere good for your side tonight cool
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by meneski(m): 9:47pm On Feb 02, 2022
Come on you burks!!!
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Quest7777: 9:47pm On Feb 02, 2022
2-1. You see this nonsense Senegal. Na him make them never win AFCON b4. They sabi fall hand at critical times.
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:47pm On Feb 02, 2022
Odinaka00:
I go still splash money for this site cuz I ve been on this site since 2009
wow boss....u too much
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Uzomarrr123: 9:47pm On Feb 02, 2022
Penalty
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by raphy(m): 9:47pm On Feb 02, 2022
Quest7777:
Senegal vs Cameroon for Final. Settled.
Taa na Egypt will silent the host
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by meneski(m): 9:47pm On Feb 02, 2022
See hand ball oo
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Uzomarrr123: 9:48pm On Feb 02, 2022
Senegal no want put ball out
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:48pm On Feb 02, 2022
2 more goals burks
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Pacesetter123(m): 9:48pm On Feb 02, 2022
Goal,we don reduce the deficit by 1 goal.We go equalize am finish
grin grin
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by helinues: 9:48pm On Feb 02, 2022
Uzomarrr123:
Penalty
No penalty.. Chin ball
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by meneski(m): 9:48pm On Feb 02, 2022
This ref go school ooo...
No be hand ball
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by raphy(m): 9:48pm On Feb 02, 2022
Odinaka00:
I go still splash money for this site cuz I ve been on this site since 2009
The boss spotted no forget ya guy abeg Egypt and Senegal for final
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by donforeign: 9:49pm On Feb 02, 2022
No better big names for Senegal n Burkina Faso aside mane n, u see as Dem dey play ... See 9ja team, everybody na big name, so Dem dey do yanga... nonsense
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Ekaka1(m): 9:49pm On Feb 02, 2022
Good call there by the referee
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:49pm On Feb 02, 2022
Jesus power super power....one more goal
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Sonnobax15(m): 9:49pm On Feb 02, 2022
grin
Omoh,e be like say burkina faso don ON their engine exhaust oh shocked
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by helinues: 9:49pm On Feb 02, 2022
The referee is a Dr.. A lecturer I think

No wonder his sense of judge4 is too notch
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by smalldoctor: 9:49pm On Feb 02, 2022
Shot up BF deserve it. Is 50-50 game
Quest7777:
2-1. You see this nonsense Senegal. Na him make them never win AFCON b4. They sabi fall hand at critical times.
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Quest7777: 9:49pm On Feb 02, 2022
VAR sef. So if to say Senegal go score, dem go cancel the goal come award penalty to Burkina Faso.
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:50pm On Feb 02, 2022
donforeign:
No better big names for Senegal n Burkina Faso aside mane n, u see as Dem dey play ... See 9ja team, everybody na big name, so Dem dey do yanga... nonsense
our home base can do better sef
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by raphy(m): 9:50pm On Feb 02, 2022
Quest7777:
2-1. You see this nonsense Senegal. Na him make them never win AFCON b4. They sabi fall hand at critical times.
They will.win be calming down oga
Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Sonnobax15(m): 9:50pm On Feb 02, 2022
donforeign:
No better big names for Senegal n Burkina Faso aside mane n, u see as Dem dey play ... See 9ja team, everybody na big name, so Dem dey do yanga... nonsense
Wetin this one dey yan Abeg? undecided
1 2 3 ... 6 7 8 9 10 11 12 ... 16 Reply

Morocco Vs Senegal: AFCON 2025 Finals (0 - 1) On 18th January 2026Burkina Faso Vs Cameroon AFCON 2021 3rd Place Play-off 3 - 5 pens, 5 Feb 2022Cameroon Vs Egypt: AFCON 2021 Semi-Finals: . (1 - 3) pen On 3rd Feb 2022234

Real Madrid Complete The Signing Of Jude BellinghamBrazil Vs South Korea : FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 5th December 2022Chealsea And The Teams Messi Has Never Scored Against