Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,270 members, 7,811,789 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 07:36 PM

Show Your Valentine Gifts Here For 2022 - Events - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Events / Show Your Valentine Gifts Here For 2022 (28223 Views)

Top 10 Valentine's Gifts For Your Girlfriend / Lovely Valentine Gifts For Him / Lovely Valentine Gifts For Her (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by jaelz(m): 9:38am On Feb 14, 2022
Okay guys so I created this thread so we all can show our valentines day gifts from our loved ones, below is mine from my special someone

10 Likes 2 Shares

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Palazee(m): 9:43am On Feb 14, 2022
Make i position my chair wella

133 Likes 2 Shares

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Nna17(m): 9:51am On Feb 14, 2022
Na person wey get money dey do val, me as I dey like this, for 3months dem never pay salary, na by oluwa survival dey.

25 Likes 2 Shares

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by arthurwillia(m): 10:13am On Feb 14, 2022
Make I position
Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Weyrehmod: 10:30am On Feb 14, 2022
If person just do me 5k today i go dey happy

3 Likes 1 Share

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by goshikid: 10:36am On Feb 14, 2022
As we no get val nko sad

3 Likes 1 Share

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Winningbot: 2:34pm On Feb 14, 2022
grin
Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Cheapgadget(f): 2:34pm On Feb 14, 2022
How una Dey do am

46 Likes 2 Shares

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by maxwelloweezy(m): 2:34pm On Feb 14, 2022
angry
Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by morikee: 2:34pm On Feb 14, 2022
Space booked
Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Bonaventura(m): 2:35pm On Feb 14, 2022
Ok
Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Mummytoo: 2:35pm On Feb 14, 2022
3 pants

;DBought them myself

Can't post them here

grin

7 Likes 1 Share

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by morikee: 2:35pm On Feb 14, 2022
I received 5k alert from one Girl

1 Like

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Jestin: 2:35pm On Feb 14, 2022
No gift , no post

17 Likes 3 Shares

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Painandgain(f): 2:35pm On Feb 14, 2022
This thread is not for me sad
Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by dapolaw(m): 2:35pm On Feb 14, 2022
Still expecting it, the gift is still on her way.

74 Likes 4 Shares

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by hebenezher(m): 2:35pm On Feb 14, 2022
Old same thing.
Boxers and singlets.
Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Gten(m): 2:35pm On Feb 14, 2022
Watching keenly.
Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Nobody: 2:35pm On Feb 14, 2022
None of my guys dey gree pick my call,

Be like na only women be living things while the rest of us na sand, pot and stone

31 Likes 2 Shares

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by tutudesz: 2:35pm On Feb 14, 2022
Gifts will start showing very soon grin

40 Likes 1 Share

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by isaiah4life(m): 2:35pm On Feb 14, 2022
.

1 Like 1 Share

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by benuejosh: 2:36pm On Feb 14, 2022
Marijuana is harmful to your health. Stay off it.

2 Likes

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by bibianna(f): 2:36pm On Feb 14, 2022
Is it to put pressure on others?

4 Likes

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Karmaisme(m): 2:36pm On Feb 14, 2022
Where are the pictures?
Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by havenz(m): 2:36pm On Feb 14, 2022
I never even see afternoon food chop.

1 Like

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by socialmediaman: 2:36pm On Feb 14, 2022
Google photos loading…

5 Likes

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by 12345baba(m): 2:36pm On Feb 14, 2022
Op, take waka, shege, idiot and a big Bleep out

7 Likes 1 Share

Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by BigYash: 2:36pm On Feb 14, 2022
Wonderful.

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

People And Bad Birthday Attitude / Creepy Collection Of Halloween Costumes And Makeup From Around The World / A Cute Daughter Of A Proud Afonja & Pretty Igbo Is 2yrs Today

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.