Show Your Valentine Gifts Here For 2022 - Events - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Events › Show Your Valentine Gifts Here For 2022 (29215 Views)
| Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by jaelz(op): 9:38am On Feb 14, 2022 |
Okay guys so I created this thread so we all can show our valentines day gifts from our loved ones, below is mine from my special someone
|
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Palazee(m): 9:43am On Feb 14, 2022 |
Make i position my chair wella
|
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Nna17(m): 9:51am On Feb 14, 2022 |
Na person wey get money dey do val, me as I dey like this, for 3months dem never pay salary, na by oluwa survival dey.
|
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by arthurwillia(m): 10:13am On Feb 14, 2022 |
Make I position |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Weyrehmod: 10:30am On Feb 14, 2022 |
If person just do me 5k today i go dey happy |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by goshikid: 10:36am On Feb 14, 2022 |
As we no get val nko ![]() |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Winningbot: 2:34pm On Feb 14, 2022 |
![]() |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Cheapgadget(m): 2:34pm On Feb 14, 2022 |
How una Dey do am
|
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by maxwelloweezy(m): 2:34pm On Feb 14, 2022 |
![]() |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by morikee: 2:34pm On Feb 14, 2022 |
Space booked |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Nobody: 2:35pm On Feb 14, 2022 |
Ok |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Mummytoo: 2:35pm On Feb 14, 2022 |
3 pants ;DBought them myself Can't post them here ![]() |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by morikee: 2:35pm On Feb 14, 2022 |
I received 5k alert from one Girl |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Jestin: 2:35pm On Feb 14, 2022 |
No gift , no post
|
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Painandgain(f): 2:35pm On Feb 14, 2022 |
This thread is not for me ![]() |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by dapolaw(m): 2:35pm On Feb 14, 2022 |
Still expecting it, the gift is still on her way.
|
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by hebenezher(m): 2:35pm On Feb 14, 2022 |
Old same thing. Boxers and singlets. |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Gten(m): 2:35pm On Feb 14, 2022 |
Watching keenly. |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Nobody: 2:35pm On Feb 14, 2022 |
None of my guys dey gree pick my call, Be like na only women be living things while the rest of us na sand, pot and stone
|
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by tutudesz: 2:35pm On Feb 14, 2022 |
Gifts will start showing very soon ![]()
|
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by isaiah4life(m): 2:35pm On Feb 14, 2022*. Modified: 3:14pm On Feb 14, 2022 |
. |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by benuejosh: 2:36pm On Feb 14, 2022 |
Marijuana is harmful to your health. Stay off it.
|
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by bibianna(f): 2:36pm On Feb 14, 2022 |
Is it to put pressure on others? |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by Karmaisme(m): 2:36pm On Feb 14, 2022 |
Where are the pictures? |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by havenz(m): 2:36pm On Feb 14, 2022 |
I never even see afternoon food chop. |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by socialmediaman: 2:36pm On Feb 14, 2022 |
Google photos loading… |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by 12345baba(m): 2:36pm On Feb 14, 2022 |
Op, take waka, shege, idiot and a big Bleep out |
| Re: Show Your Valentine Gifts Here For 2022 by BigYash: 2:36pm On Feb 14, 2022 |
Wonderful.
|
Africa Multicultural World Foundation Feeds Over 100 Almajaris, Gives Gifts • Where To Spend Your Valentine.. • Top 10 Valentine's Gifts For Your Girlfriend • 2 • 3 • 4
Princess Maya To Wed. Pre-Wedding Photos Of Lady Who Fed 5,000 Orphans, Almajiri • Pictures From Deji Falae's Funeral Service • 2012 World Transgender Beauty Pageant (Pictures)


