Naija Robin Hoods - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Naija Robin Hoods (344 Views)
| Naija Robin Hoods by Odogwu93(op): 2:22pm On Mar 08, 2022 |
This article na about ma country wey dem dey celebrate big thief wey dey steal plenty money while the one wey steal small money dem dey incarcerate am. If fit be say na because of different tools and motives wey dem dey use. The big barawo dey mostly use pen while d small small thief dey use hand, knife or sometimes dey Gun wet dem collect from the big barawo. D wahala for my nation e too much but ma people dey survive because DRM fit related.
|
| Re: Naija Robin Hoods by Odogwu93(op): 2:23pm On Mar 08, 2022 |
Odogwu93: |
| Re: Naija Robin Hoods by Odogwu93(op): 2:25pm On Mar 08, 2022 |
D tori neva finish as i do dey update una on d different issues wey gather dey for dis ma country and I wan know if ma people go want make I dey talk about all d matter wey dey. Person dey steal 250 million and court go charge am bail of 2million while another person go steal 500 and d same court go charge am 2years in prison without bail. Abeg watin dey court dey try talk. |
| Re: Naija Robin Hoods by Shalommy(f): 2:29pm On Mar 08, 2022 |
Country man abeg talk am. ![]() |
Blord The Robin Hood Is Into Criminal Activities? • 2 • 3 • 4
Abba Kyari Vs NDLEA: Panic As Abba Kyari's Wife Faints In Court (video) • Robbers Snatch Bolt Driver's Car In Port Harcourt • Lekki Gardens Linked To N9.9m Fraud Allegation In Estate Deal
