Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 (66044 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 26 Reply (Go Down)
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by dododawa1: 9:26pm On Mar 09, 2022 |
Hala Madrid |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Nobody: 9:28pm On Mar 09, 2022 |
ichommy:I wonder weytin dey special about that bernebeu sef....if I was him I go sign for man city and become a beast win much Premier league medals and become a legend |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by 4teenblaq: 9:34pm On Mar 09, 2022 |
PSG abeg no looseguard |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Baloranking(m): 9:34pm On Mar 09, 2022 |
![]() |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by pargelenis(m): 9:35pm On Mar 09, 2022 |
Good game … I’m disappointed in Real Madrid tactics of parking the bus and breaking fast on the counter … |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Baloranking(m): 9:35pm On Mar 09, 2022 |
Them won thief our goal now |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Baloranking(m): 9:35pm On Mar 09, 2022 |
nawa oh |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by pargelenis(m): 9:36pm On Mar 09, 2022 |
GOAL …. Mbappe. BUT … ruled offside …. very marginal! |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by 4teenblaq: 9:36pm On Mar 09, 2022 |
Make una dey update us, shey PSG don score? |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by pargelenis(m): 9:37pm On Mar 09, 2022 |
Baloranking:I could not see the offsite oh …. Home team advantage ![]() |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Chrislova(m): 9:38pm On Mar 09, 2022 |
Abeg make una de update oo |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by 4teenblaq: 9:39pm On Mar 09, 2022 |
Messi to score hatrick, quote me after the match. ![]() |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by pargelenis(m): 9:39pm On Mar 09, 2022 |
Madrid finally doing some attacking (after sitting deep) and have looked dangerous. Benzema missed with the header just wide. |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by pargelenis(m): 9:40pm On Mar 09, 2022 |
4teenblaq:Make a wager na …. ![]() |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by wiseone28: 9:40pm On Mar 09, 2022 |
goal psg |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Dannydrums889: 9:40pm On Mar 09, 2022 |
Psg don score |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by nickyvil: 9:40pm On Mar 09, 2022 |
PSG 1:0 |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by pargelenis(m): 9:40pm On Mar 09, 2022 |
GOAL !!!!! Mbappe!!!! 1-0 PSG |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Timoleon(m): 9:41pm On Mar 09, 2022 |
Kylian is sooo good: |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by nickyvil: 9:41pm On Mar 09, 2022 |
Mbappe |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by john1632: 9:41pm On Mar 09, 2022 |
PSG to scale through and win Champions league. |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Nobody: 9:41pm On Mar 09, 2022 |
Madrid dae fear Messi but na mbappe dae score them ![]() |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by 4teenblaq: 9:41pm On Mar 09, 2022 |
pargelenis:How much ? |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Honor10: 9:42pm On Mar 09, 2022 |
Mbappe is too good. Can't believe that hopeless Rashford was compare to this guy. Only Bayern, Man City or Liverpool can stop PSG in this competition. |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Farid24224(m): 9:43pm On Mar 09, 2022 |
Update oOoOO...Mbappe don score... ![]() |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Baloranking(m): 9:43pm On Mar 09, 2022 |
finally |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by pargelenis(m): 9:43pm On Mar 09, 2022 |
4teenblaq:You made the claim … so you talk am! |
| Re: Real Madrid Vs PSG UCL (3 - 1) On 9th March 2022 by Dannydrums889: 9:44pm On Mar 09, 2022 |
patoski39:Actually correct |
Arsenal vs PSG: UCL Finals (3 - 4) on penalties On 30th May 2026 • Manchester United Vs Real Betis : Europa League (4 - 1) On 9th March 2023 • Real Madrid Vs Manchester City UCL (3 - 1) On 4th May 2022 • 2 • 3 • 4
Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 • Everton Vs Chelsea (3 - 1) On 12th September 2015 • Bayern Munich Vs Arsenal :UCL (5 - 1) On 15th February 2017

nawa oh