Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) - Car Talk - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Car Talk › Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) (39528 Views)
| Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Johnpele(op): 10:32pm On Mar 09, 2022 |
https://www.youtube.com/watch?v=RNqXDK0sif0 Here is video of a motorist dragging and pushing a Vehicle Inspection Officer in other to get his key back while the officer cries for help but unfortunately, no help was found.
|
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by LifeOfTrigga(m): 10:34pm On Mar 09, 2022 |
Weerey din run pass e leg leave them e squad for back, e come remain only m e come dey shout help! Help for Wetin? |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Nobody: 10:36pm On Mar 09, 2022*. Modified: 12:16pm On Mar 10, 2022 |
VIO wey comot person key na him dey shout for help so... I can bet you no motorist likes these people. ![]() |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Nobody: 10:53pm On Mar 09, 2022 |
Lol ![]() |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Prayfortheworld: 10:55pm On Mar 09, 2022 |
The man suppose use blow comot one of em teeth |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Ussycool: 11:33pm On Mar 09, 2022 |
Mumu...
Make e no leave that driver alone. Guys will soon join the fight. |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Totilopussylick(m): 11:35pm On Mar 09, 2022 |
![]() I watched it on Instagram The Vio guy jam person wey de craze pass him ![]() |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Nobody: 2:06am On Mar 10, 2022 |
What's the help me about,on a busy express how come you are alone? You took his key for no reason (for sure) and you are screaming. Is it that this officer wasn't trained to disarm people?no coordination at all, professionalism:0 His appearance alone is a no no for the job. Abuja of all places,well I hope the driver got back his key.
|
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Waterlilly: 8:58am On Mar 10, 2022 |
give him is key back, simple |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by APOPTOSIS: 9:05am On Mar 10, 2022 |
![]() What a Lawless society! Won't be surprised to see VIO carrying AK47 from next week. FIRE SERVICE armoured Tanks don ready. VIO is next! |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Eben91: 9:39am On Mar 10, 2022 |
If be the driver, Na for your dick I go give you better blow |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by TOPCRUISE(m): 10:09am On Mar 10, 2022*. Modified: 11:08am On Mar 10, 2022 |
VIO officer has forgotten that he is in OYO (On your own). Why can he be forming one man army in this kind of situation. He is bold though to accost someone taller than him but what if the man's backup arrives ![]() |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by mbahdi(m): 10:31am On Mar 10, 2022 |
He for give d useless vio big blow.help me ko kill me ni.na only him waka come |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by emmanuelbrown26: 10:32am On Mar 10, 2022 |
Lolsssss, see as dem dey fight like people wey no chop better fufu na like people wey chop amala and ewedu |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by tunjijones(m): 10:32am On Mar 10, 2022 |
You carry person car key and he wants to take it back from you and na you still dey shout for help. LOL, who go help VIO nao. |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Arysexy(m): 10:32am On Mar 10, 2022 |
This Autopilot country na cruise. Everybody eyes dey red. Imagine how many hour that taxi driver Don dey fuel queue finish, now come out to work and one yeye VIO wan arrest am, I hope he beat an well. See his bribe bloating tummy, Help me kee you there! how this one take join paramilitary force? If I was the guy that video the scene, I will join force with d taxi man to beat you and collect his car key. Nonsense and VIO devils |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by verybadmouth(m): 10:32am On Mar 10, 2022 |
See as the mumu dey shout help me. We are joking in this country. I thought this uniform men go for training. Abi na connect this one use enter. |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Brendaniel: 10:32am On Mar 10, 2022 |
Failed operation, a predator begging the prey for help... |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Nobody: 10:33am On Mar 10, 2022 |
cahoduhitlabwo4: ify01:Which kind mumu help Those VIO people no get pity Them no get fear of God |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Antoeni(m): 10:33am On Mar 10, 2022 |
The Question is Who is Suppose to be Helped ? VIO Or The Driver The Cameraman of this Video, Will Not Make Heaven |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by stagger: 10:34am On Mar 10, 2022 |
That looks like the road leading from Area 1 to Berger junction in Abuja. |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Siberia01(m): 10:34am On Mar 10, 2022 |
![]()
|
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Iseoluwani: 10:34am On Mar 10, 2022 |
Nigeria my country Among this inspection team. Na vio wicked pass for ibadan |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by JosephXavier: 10:34am On Mar 10, 2022 |
Abuja VIO work one a different level. I've not seen a state where VIO has the kind of power they have in Abuja But this man seized a driver's car key and is still shouting help! |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by chukwuibuipob: 10:34am On Mar 10, 2022 |
the FAT Messi .Hala Madrid ![]() |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Holluwhakemmy(f): 10:35am On Mar 10, 2022 |
Drama full Nigeria. Imagine a whole VIO on the floor. |
| Re: Nigerian VIO Officer Cries For Help As Driver Fights For His Car Key (video) by Okunga: 10:35am On Mar 10, 2022 |
[b][/b] emmanuelbrown26:You are an animal |
Man Shocked As Driver Refuels Rolls-Royce From Keg (Video) • Private Car Owners Do Not Need Roadworthiness Issued By VIO - Appeal Court • Man Gave Mechanic His Car To Repair, He Drove The Car To His Girlfriend's House. • 2 • 3 • 4
Why Do Nigerians Avoid Diesel Cars When Buying A Vehicle? • Photos From The Official Launch Of Suzuki In Nigeria • See Why You Should Mind What You Keep In Your Car Especially In Hot Weather





the FAT Messi