Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 (21471 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by masui(m): 4:31pm On Mar 13, 2022 |
Chelsea ooooooooooo Not even one shot on target |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Abdulmumin412(m): 4:32pm On Mar 13, 2022 |
Ok |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by BabaO2: 4:32pm On Mar 13, 2022 |
Otasikwe:abeg no b the coach matter now, we see better than the coach from outside. Even i dey fear for that them number 10 wey just enter, malang sarr na dull and clueless defender in whatever defensive position he's playing |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by hermesprogidy(m): 4:34pm On Mar 13, 2022 |
Newcastle robbed of a penalty. Ojoro referee. ![]() |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by emmyw(m): 4:37pm On Mar 13, 2022 |
hermesprogidy:Go And Protest! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by shuttox: 4:37pm On Mar 13, 2022 |
No shot on target @75th mins...what's going on ??
|
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Suspects: 4:38pm On Mar 13, 2022 |
Debra911:noise maker! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by kennosklint(m): 4:39pm On Mar 13, 2022 |
Today wey that stupid insigne no play for Napoli oshimen don score two goals, stingy goat |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Suspects: 4:39pm On Mar 13, 2022 |
FireUpNow:keep shut noise maker! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by membranus: 4:39pm On Mar 13, 2022 |
masui:Everyday no be festival. Newcastle no be yeye team. |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by BabaO2: 4:40pm On Mar 13, 2022 |
Otasikwe:U don see am? , no be just to dey watch matches. We sabi the capacity of each of our boys |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by MichaelSokoto(m): 4:40pm On Mar 13, 2022 |
if dis Chelsea cut my ticket, I go shoot sombodi walahi! ![]()
|
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Suspects: 4:40pm On Mar 13, 2022 |
membranus:noiise! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Suspects: 4:41pm On Mar 13, 2022 |
emmyw:noise! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by hermesprogidy(m): 4:41pm On Mar 13, 2022 |
Ordinary Newcastle, some people cannot beat ![]() |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by GooseBump: 4:41pm On Mar 13, 2022 |
Bro we gather dey oooo.. I no sabi watin push me today oo |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Suspects: 4:42pm On Mar 13, 2022 |
patoski39:noise! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Lastpharoah33: 4:42pm On Mar 13, 2022 |
England and match fixing. |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Suspects: 4:42pm On Mar 13, 2022 |
spydera:risky noise shat up! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Suspects: 4:43pm On Mar 13, 2022 |
garfield1:lemme hear word, noise! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by hermesprogidy(m): 4:44pm On Mar 13, 2022 |
I am hearing tiatiatiatia.... Sound of tearing tickets ![]() |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by dreyboard(m): 4:44pm On Mar 13, 2022 |
Nah only man u thread dey long and sweet for this nairaland, see as Chelsea thread dry..., The whole world will be against man u during their match, despite say man u no good, everybody wan watch Maguire, Fred and wan bissaka every week ![]() |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by legallyminded: 4:44pm On Mar 13, 2022 |
kennosklint:Osimhen despite being injured this season has registered more league goals than Messi |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Mixial: 4:44pm On Mar 13, 2022 |
Lastpharoah33:no be only fixed ![]() |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Suspects: 4:44pm On Mar 13, 2022 |
hermesprogidy:yen yen yen! Noise! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Suspects: 4:45pm On Mar 13, 2022 |
shuttox:who are you asking? Keep shat! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Aystarz: 4:45pm On Mar 13, 2022 |
kennosklint:Matteo Politano is even worse. Selfish, maybe even racist sef. |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by hermesprogidy(m): 4:45pm On Mar 13, 2022 |
Lukaku, offside specialist.. ![]() |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by cletz991(m): 4:46pm On Mar 13, 2022 |
Full time kpoin this i have seen ![]() |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Moutine(m): 4:46pm On Mar 13, 2022 |
Waoh. |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Suspects: 4:46pm On Mar 13, 2022 |
MichaelSokoto:risky noise! |
| Re: Chelsea Vs Newcastle (1 - 0) On 13th March 2022 by Igbofam: 4:46pm On Mar 13, 2022 |
Goaaaaalll Havertz |
Leeds Vs Chelsea (0 - 0) On 13th March 2021 • Barcelona Vs Lyon: UCL (5 - 1) On 13th March 2019 • Bayern Munich Vs Liverpool: UCL (1 - 3) On 13th March 2019 • 2 • 3 • 4
Chelsea Vs Burnley (3 - 0) On 27th August 2016 • Basel Vs Arsenal :UCL (1 - 4) On 6th December 2016 • Manchester United Vs Leicester City (1 - 0) On 14th September 2019

, no be just to dey watch matches. We sabi the capacity of each of our boys