Who Else Is Enjoying This From MTN - Phones (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Who Else Is Enjoying This From MTN (10917 Views)
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 6:04pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:@ 2gig/#500 u go fit Make 5k oo ![]() |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(op): 6:13pm On Mar 16, 2022 |
Daniel058:I dey make my money back self then and i go still use the bonus for my self win win brother |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(op): 6:16pm On Mar 16, 2022 |
user32:Hope say u see am |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by user32(m): 6:25pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:seen . God bless |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Crieff(m): 6:32pm On Mar 16, 2022 |
Validity period for this |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by iliyande(m): 6:49pm On Mar 16, 2022 |
Airtel
|
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by chingle5(m): 6:53pm On Mar 16, 2022 |
Werey people na Dem sabi
|
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Chibuezem(m): 7:13pm On Mar 16, 2022 |
Daniel058:this is what pops up when I dail *121#, I am not vested with cash to spend on data I just pray, they bring back 2000 naira for 9gb. |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 7:29pm On Mar 16, 2022 |
Chibuezem:soon you will start seeing #3500 for 24 gig. ![]() |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by CruzJoe(m): 8:10pm On Mar 16, 2022 |
iliyande:pls what's the code for the Airtel |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by mayhead(m): 8:25pm On Mar 16, 2022 |
Mtn Dey mad o Where I go see 15k sub
|
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by sheggsliveth: 8:42pm On Mar 16, 2022 |
Pwhitelaw:Been using the sim for so long,Don't think I will qualify for better offer rather than this |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by YourFavorite21(m): 8:43pm On Mar 16, 2022 |
I miss the days of ₦300 for 2Gb sha.
|
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Knows121222: 9:05pm On Mar 16, 2022 |
Daniel058:boss u fit do me 200mb abeg. My number deh my profile |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by nani667: 9:11pm On Mar 16, 2022 |
Steady 24GB plus rollover ✔️
|
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Stone03: 9:15pm On Mar 16, 2022 |
How is the network, hope fast? |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by user32(m): 9:24pm On Mar 16, 2022 |
nani667:oga Share small data for me pls. 09130700105. Thanks |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by agadez007(m): 9:33pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:Glo network is bad where I reside |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by justBreathe: 9:46pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:What is the validity pls? |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(op): 10:00pm On Mar 16, 2022 |
justBreathe:One month |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 10:02pm On Mar 16, 2022 |
Knows121222:tomorrow o! ![]() |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(op): 10:02pm On Mar 16, 2022 |
agadez007:Ok kpele |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(op): 10:04pm On Mar 16, 2022 |
Stone03:Depends on your area if mtn is good there u are good to go |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(op): 10:05pm On Mar 16, 2022 |
YourFavorite21:2gb go reach load videos on instagram for 1hr |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Knows121222: 10:06pm On Mar 16, 2022 |
Daniel058:make I put mind boss? |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(op): 10:06pm On Mar 16, 2022 |
mayhead:lol ;. U go reach there in Jesus name |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by iliyande(m): 10:07pm On Mar 16, 2022 |
CruzJoe:*141# my offer |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(op): 10:09pm On Mar 16, 2022 |
CruzJoe:*141*241# Or enter *141# then press 1 think so |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Mrshape: 10:15pm On Mar 16, 2022 |
Mine is remaining 20G and it will expire tommorow |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 10:55pm On Mar 16, 2022 |
Knows121222:yeah baba ![]() |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by mayhead(m): 10:59pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:Amen ![]() |
| Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Knows121222: 10:59pm On Mar 16, 2022 |
Daniel058:u be boss |
Awof From MTN • Did You Receive Any Lockdown Bonus From MTN, Glo, Airtel, 9mobile? • How To Transfer Airtime From Mtn To Airtel Or Glo To Etisalat And Vice Versa • 2 • 3 • 4
Airtel ODU: My Experience As A First Time User • Unleash The Tech Deals! Infinix Phones Promo – Exclusive Offers In November! • Gionee Dream D1 Vs Tecno N7
win win brother
