One Word For This Picture? - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › One Word For This Picture? (345 Views)
| One Word For This Picture? by chatinent(op): 2:42pm On Mar 23, 2022 |
Lol. I saw this on a friend's status. E bi like say I go do am too make I dey see the fuel korokoro. I no understand who dey that tank o. Anything can happen.
|
| Re: One Word For This Picture? by donbachi(m): 2:53pm On Mar 23, 2022 |
Naija on life support. |
| Re: One Word For This Picture? by chatinent(op): 3:03pm On Mar 23, 2022 |
Power wey you use pass your neighbor dey on stroke. |
| Re: One Word For This Picture? by Halimaatz(f): 4:06pm On Mar 23, 2022 |
Lol. |
| Re: One Word For This Picture? by Cardealer2021(m): 4:11pm On Mar 23, 2022 |
Even generator dey on drip ![]() |
| Re: One Word For This Picture? by TeeGentle(m): 5:10pm On Mar 23, 2022 |
Bomb about to explode |
| Re: One Word For This Picture? by TeeGentle(m): 5:10pm On Mar 23, 2022 |
| Re: One Word For This Picture? by TeeGentle(m): 5:11pm On Mar 23, 2022 |
| Re: One Word For This Picture? by TeeGentle(m): 5:11pm On Mar 23, 2022 |
donbachi:Lols |
| Re: One Word For This Picture? by chatinent(op): 3:17pm On Mar 26, 2022 |
Lalasticlala mynd44 |
| Re: One Word For This Picture? by Dalil8: 4:09pm On Mar 26, 2022 |
Lol.... Saw it on Twitter a few days ago. Generator sef dey on drip. Naijiria we country. https://twitter.com/Mbahdeyforyou/status/1505899949569028096?s=20&t=Lxe66YsMy9emQNa82gfmvA |
Describe Year 2023 With 'One Word' • Explain Your Year 2023 In One Word! • In One Word; Summarise The Year 2021! • 2 • 3 • 4
Africa's Leading Rapper Storms Nigeria • Abodunrin Set To Emerge As Online Coach Of The Year At Gage Awards • British Barristers - New Law Change Allows Direct Access To Barristers
