➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (289) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1370084 Views)
1 2 3 ... 286 287 288 289 290 291 292 ... 2202 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 7:55pm On Mar 25, 2022 |
reedone:I for like do you giveaway, but WEMA bank don call me , warn me say , make I stop to Dey do giveaway to dumb gamblers on this thread like yourself and sultanofpuna Those guys are monitoring my transactions… No vex… |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 7:57pm On Mar 25, 2022 |
beautyfunke:fucklove nor dy bet...na troll e dy troll.... Nigga just dy vex say e trolling nor con dy sell market as b4..... Make una show am Mercy abeg ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 7:58pm On Mar 25, 2022 |
Dem kill person for pitch … abi sultanofpuna Dey beg ref Plus 10 mins additional time …
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:00pm On Mar 25, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by reedone: 8:00pm On Mar 25, 2022 |
Uzomarrr123:So why the insult then |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:01pm On Mar 25, 2022 |
reedone:Oya ,I’m sorry ..lol |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:03pm On Mar 25, 2022 |
Sultanofpuna, kindly come forward and show the house what you played Cameroon vs Algeria ! If you win this one … I go leave this thread forever … ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Fucklove(m): 8:04pm On Mar 25, 2022 |
beautyfunke:Transfer aggression to a thing that doesn't exist in my world? lawrence Akinubi Why do you love quoting me with your leprous hands? when you go buy sense this shameless old man without future? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:06pm On Mar 25, 2022 |
Uzomarrr123:this ur meme... I still dy tink ...who die btw the two...cos dat frog still get small space dy breath,but for dat fowl e throt dy under dangerous attack... What do u tink? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Fucklove(m): 8:08pm On Mar 25, 2022 |
israelp:Israelp take time oo. When i troll don pass and i do am like a pro. You will know when to take a break and focus on whats on ground. I'm a very responsible citizen and a successful bettor |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:10pm On Mar 25, 2022 |
Fucklove:I decided to check your prev post … I saw you were protesting for N-power 20k salary one time …lol ![]() In your other post , you were begging for connection, you wan Dey fvck sugar mummy ni ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Fucklove(m): 8:13pm On Mar 25, 2022 |
Giving Miscreants the attention they crave is what i can't do . There are levels to life ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:15pm On Mar 25, 2022 |
Fucklove:Dey calm down, make you see person wey go help you for this life , no be by gra gra See this guy wey call me poor thing for afternoon, see how him room be like my toilet .. smh See him dirty bedsheet … I saw a post wey he wanted to sell his laptop and noticed his room If you look well for that second pic, the guy garri nylon Dey open for ground ..chai …lol
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:16pm On Mar 25, 2022 |
Fucklove:look at your previous posts na , you don’t have levels , going under the sun to protest for Npower 20k salary … na levels be that ? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:18pm On Mar 25, 2022 |
israelp:I swear bro , that meme still remains a mystery, who ever created that is a genius …lol ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:21pm On Mar 25, 2022 |
Fucklove:n u say u don't bet... continue ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:23pm On Mar 25, 2022 |
You can hide but can’t run away forever … Show me your coupon now , show me who is boss … ![]() You can’t survive this earthquake… Sultanofpuna
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:23pm On Mar 25, 2022 |
Uzomarrr123:boss b calming down na ... This ur own don pass FBI ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomacharles(m): 8:29pm On Mar 25, 2022 |
Uzomarrr123:I hate the fact say you dey behave like this.... You too dey childish |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by JackDaAlienz(m): 8:52pm On Mar 25, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 8:54pm On Mar 25, 2022 |
israelp:Nor vex … the thing pain me that afternoon..lol |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by boringdraw: 8:59pm On Mar 25, 2022 |
Home Win Spain » LaLiga2 Zaragoza - Amorebieta |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by SultanOfPuna: 9:08pm On Mar 25, 2022 |
JackDaAlienz:U dey mind the fool I play Algeria 0.5 Na Mali 1x cut my sweet game for msport I still get 2 more tickets running on melbet My winning streak on msport now is 5-2 Banking on my 2 surviving melbet tickets You cant win it all. Even the mali defender go do own goal. If not 1x for enter. Msport Alabi don chop 2 i don chop 5. Normal tinz
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 9:23pm On Mar 25, 2022 |
SultanOfPuna:There’s no need for all this long essay baba … The koko is you failed … Just pray for the other ticket were U played Senegal win or draw …
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by JackDaAlienz(m): 9:27pm On Mar 25, 2022 |
SultanOfPuna:Na Man you be The fact that you post your loss made me have huge respect for you. Cameroon cut my game |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 9:51pm On Mar 25, 2022 |
Senegal vs Egypt too make sense…I’m not watching Nigeria vs ghana |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Olaodds: 9:55pm On Mar 25, 2022 |
Olaodds:✅✅✅ |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by SultanOfPuna: 10:01pm On Mar 25, 2022 |
JackDaAlienz:I don cashout my 2 games. I wan sleep My last game na ghana vs nig 0.5 but i no trust them and i wan go sleep. But i feel 0.5 go dey that match Tomorrow we strike again |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by SultanOfPuna: 10:23pm On Mar 25, 2022 |
SultanOfPuna:Thank God say i cashout Imagine 90 mins still no goal hmmm. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr123: 10:26pm On Mar 25, 2022 |
SultanOfPuna:I’m yet to understand how you will play 0.5 in a match … And then the match don enter 90 mins , the bet company go still allow you cash out … To me , it seems like one can never lose with that bet company… All I have to do is just cash out if my team is losing 3-0 … Hmmmm… very generous bet site if u ask me |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomacharles(m): 10:30pm On Mar 25, 2022 |
Uzomarrr123:can I ask u something? |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller
Viewing this topic: 1 guest(s)
