Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 - Sports (45) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 (181715 Views)
1 2 3 ... 42 43 44 45 46 47 48 ... 75 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Bwilliam(m): 7:39pm On Mar 29, 2022 |
SteveOnyeMgbu:Lmao, nwanne local can't can again, I don jejely change channel to Mnet movies. No be untop my subscription dem go give me BP. |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Mhaey01(m): 7:39pm On Mar 29, 2022 |
abeg who get link to watch live |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Baloranking(m): 7:39pm On Mar 29, 2022 |
Be like we dey play without midfielders ![]() |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Walelavender(m): 7:39pm On Mar 29, 2022 |
Osimhen and offside position ![]() |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by SmartPolician: 7:39pm On Mar 29, 2022 |
18 minutes to go! |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by planetx: 7:39pm On Mar 29, 2022 |
Watching this two teams, it is a shame one of Senegal or Egypt will not be at the World cup |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Fortune118005(m): 7:39pm On Mar 29, 2022 |
The stadium is becoming quiet..... Heart break ![]() |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by porthouse7(f): 7:39pm On Mar 29, 2022 |
if igalo enter he will score |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by topaz321: 7:39pm On Mar 29, 2022 |
osazuwa23:I must have even watching different bassey. And the one I see playing is rubbish. |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by fourboys: 7:39pm On Mar 29, 2022 |
No be end time be this?? Ghana don get fair players, how come ![]() ![]() ?? |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by lightlogger: 7:39pm On Mar 29, 2022 |
Aribo... Etebo... nothing nothing.. - 2 |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Ekpekus(m): 7:40pm On Mar 29, 2022 |
So the team nor fit play from the back instead of just shooting the ball blindly and.losing possession. |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by michlins(m): 7:40pm On Mar 29, 2022 |
Like this, we're crashing out of the world cup cause Ghana is getting a point away from home abi? |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by PHIPEX(m): 7:40pm On Mar 29, 2022 |
When will Eguavon make substitute, this game is too dull |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by seunny4lif(m): 7:40pm On Mar 29, 2022 |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by deavicky(m): 7:40pm On Mar 29, 2022 |
Where is igahlo? |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Visasolution048: 7:40pm On Mar 29, 2022 |
![]() Sack Rohr...Local coach can do it. ![]() Mumu people... |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by obonujoker(m): 7:40pm On Mar 29, 2022 |
So this coach no go change?? ![]() |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by JentuPrinz(m): 7:40pm On Mar 29, 2022 |
Wat if d match end for 1-1 Shey Nigeria don ja ni?? |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by nickyj19: 7:40pm On Mar 29, 2022 |
Ghana never add ![]() |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Olam09(m): 7:40pm On Mar 29, 2022 |
GOAL NIGERIA JUST SCORED NOW.. GHANA GIFTED THE GOAL! |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by CheedyJ(m): 7:40pm On Mar 29, 2022 |
virginboy1:You dey mind them |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by emmynoel999: 7:40pm On Mar 29, 2022 |
So na like this we go ja |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by MT: 7:40pm On Mar 29, 2022 |
The fans are disappointing too. They should raise their voices a notch. The players look like they have given up. The coach is a mannequin at this moment |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Ekaka1(m): 7:40pm On Mar 29, 2022 |
fourboys:Una no go wound persin with laugh o ![]() |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by marsup: 7:41pm On Mar 29, 2022 |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by seunny4lif(m): 7:41pm On Mar 29, 2022 |
Can’t the coach sub Abi na Ole be Nigeria coach |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Parachoko: 7:41pm On Mar 29, 2022 |
Wetin b time abeg |
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by ablejesus26(m): 7:41pm On Mar 29, 2022 |
So that Dennis dey play better ball for Eguagon eyes abi ![]() Local coach go still be local coach abegii ![]()
|
| Re: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by Luizkid(m): 7:42pm On Mar 29, 2022 |
No urgency at all ![]() |
Nigeria Vs Benin Republic: 2026 World Cup Qualifier - 1 - 2 (Full Time) • Nigeria Vs South Africa: 2026 World Cup Qualifier (1 - 1) On 7th June 2024 • Nigeria Vs Zimbabwe: 2026 World Cup Qualifier (1 - 1) On 19th November 2023. • 2 • 3 • 4
Nigeria Vs South Africa: AFCON Qualifier (2 - 2) On 19th November 2014 • Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 • Nigeria Vs Brazil: FIFA U-17 World Cup Quarter Finals (3 - 0) Live



