Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 (34114 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 14 Reply (Go Down)
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Jokerman(m): 4:12pm On Apr 16, 2022 |
Person qey talk say this Ragnick na master of Klopp, Tuchel etc.... no try at all... what the hell ![]() |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Trojan8(m): 4:13pm On Apr 16, 2022 |
United defence dey make me cry |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Sankit(m): 4:13pm On Apr 16, 2022 |
prinsam30:Omo that man dey try but haters no dey see, Dem go still criticize am. I swear cr7 for perform more in psg
|
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Kyase(m): 4:13pm On Apr 16, 2022 |
prinsam30:Rashford sickness dey worry that boy, make dem comoth am out Mata abeg |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by xynerise: 4:13pm On Apr 16, 2022 |
Omo, This United team is cursed abeg. Wetin be this na? |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Nobody: 4:13pm On Apr 16, 2022 |
I talk am. They've equalized. |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by prinsam30: 4:13pm On Apr 16, 2022 |
CR7 go hussle score gaol defense go spoil am |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by MajohBankz: 4:13pm On Apr 16, 2022 |
Hahahah, man u don they Take back the measure they give |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Angelfrost(m): 4:13pm On Apr 16, 2022 |
Honestly, Norwich suppose win this game! ![]() |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by main24(m): 4:14pm On Apr 16, 2022 |
Useless defense. ![]() |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by potbelly(m): 4:14pm On Apr 16, 2022 |
All the teams effort down the drain cos of this stupid defence... |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by liftedud(m): 4:14pm On Apr 16, 2022 |
Man utd why na Who do us oooo Haba |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by liftedud(m): 4:15pm On Apr 16, 2022 |
Mod update our shit Man utd dey fall hand wotowoto |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Richsteemit: 4:15pm On Apr 16, 2022 |
KelvinCoaster:Keep dreaming. . He be like say u just started watching man u ball |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Ximenez(m): 4:15pm On Apr 16, 2022 |
Man u fans always drooling saliva on Chelsea matters ![]() But their Jersey selling club keeps struggling against minnows every week. |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Tonymegabush1(m): 4:15pm On Apr 16, 2022 |
See them, they were all celebrating when chelsea lost to madrid within the week but here they are ordinary norwich they are playing 2-2 and their next game is against liverpool. ![]() |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Kyase(m): 4:15pm On Apr 16, 2022 |
Angelfrost I talk am |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by prinsam30: 4:16pm On Apr 16, 2022 |
aswear Man u go chop am live |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by LOVEGINO(m): 4:17pm On Apr 16, 2022 |
Richsteemit:na buhari |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by prinsam30: 4:18pm On Apr 16, 2022 |
even the players hate CR7, they hate it wen he scores |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Englishisamust: 4:18pm On Apr 16, 2022 |
Richsteemit:Is this not the match we are winning 2-0 before. Pls how did it happen. I just went to my room to Iron cloth. I don see 2-2. Pls how did it happen. |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by samwheel(m): 4:18pm On Apr 16, 2022 |
See dat save from Degea |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by LesbianBoy(m): 4:18pm On Apr 16, 2022 |
JoshTim:This is what happens when you watch football with hatred. This your opinion is the reason they benched Ronaldo in many games and the problem still remained. |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Kyase(m): 4:18pm On Apr 16, 2022 |
Norwich wan kill fergie001 team ooo ![]() |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Ikem11(m): 4:19pm On Apr 16, 2022 |
Manu is not a team honestly. What a sluggish team. Ronaldo should jeje leave this manu cos he will never achieve anything there ![]() |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by LesbianBoy(m): 4:20pm On Apr 16, 2022 |
Norwich equalises No now, Ronaldo should leave this man united team make dem no go finish him career How can he score and the defenders can't do their work ![]() |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by EquityPadi: 4:20pm On Apr 16, 2022 |
Test your knowledge on EquityPadi (Android & Apple stores)
|
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Irondome1: 4:20pm On Apr 16, 2022 |
See as pukki and kieran dowell dey play ludo on top man u head. ![]() |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by watchindelta(m): 4:21pm On Apr 16, 2022 |
2zero to 2 sv 2 meh United is duck |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by Nobody: 4:21pm On Apr 16, 2022*. Modified: 6:11am On May 01, 2022 |
| Re: Manchester United Vs Norwich (3 - 2) On 16th April 2022 by prinsam30: 4:21pm On Apr 16, 2022 |
this maguire just dey injure him Team mate anyhow the other day na CR7 today na pogba |
Liverpool Vs Norwich (3 - 1) On 19th February 2022 • Chelsea Vs Norwich 7 - 0 - (Full Time) • Barcelona Vs Manchester United: UCL Quarter Finals (3 - 0) On 16th April 2019 • 2 • 3 • 4
Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 • Southampton Vs Chelsea (2 - 3) On 14th April 2018 • Tottenham Hotspur Vs Arsenal (2 - 3) On 28th April 2024

They've equalized.
