Old Account Deactivated - Nairaland General (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Old Account Deactivated (1232 Views)
| Re: Old Account Deactivated by Candidlady: 9:54am On Apr 21, 2022 |
Vinnie2000:Bolded Most guys na he-goat... Em no dey use eyes see babe! Do you know if ladies start using gents for rituals ... Iswear many guys go too fall victim |
| Re: Old Account Deactivated by toujurs: 9:57am On Apr 21, 2022 |
This same farm girl that lives in a bush, same girl has jenyclay and soifraa. I just don't know why most introverts behaves like psycho's |
| Re: Old Account Deactivated by Vinnie2000(m): 10:05am On Apr 21, 2022 |
Candidlady:Lol. Abeg leave my guys alone to hunt for p*ssy. Its all a give-me-i-give you transaction. As for rituals, men can NEVER be used by ladies. U guys re reservoirs of Life and have a body system fitted for such! No ofeense! |
| Re: Old Account Deactivated by Nobody: 10:06am On Apr 21, 2022 |
Islandlady:I no fit walahi... I go dey follow you upandan ni oh... I go too stalk you. .. dah nyash dey chuck boyz eye nah... Bet abj too far oh ![]() |
| Re: Old Account Deactivated by Nobody: 10:08am On Apr 21, 2022 |
Mr man comot eye for men food oo. so we plenty untop kwa ? |
| Re: Old Account Deactivated by Nobody: 10:10am On Apr 21, 2022 |
michael77777:"They get soft hearts for gbola"... Now this got local man ![]() |
| Re: Old Account Deactivated by Nobody: 10:12am On Apr 21, 2022 |
Vinnie2000:Gbam! Comrade wey sabi ![]() |
| Re: Old Account Deactivated by Nobody: 10:16am On Apr 21, 2022 |
Candidlady:Hahaha.. na better nyash comrades no dey take eye see, to oxlade am go dey sweet you die. .. IYKYK. |
| Re: Old Account Deactivated by Nobody: 10:17am On Apr 21, 2022 |
toujurs:Say God! |
| Re: Old Account Deactivated by SarutobiEky(m): 10:20am On Apr 21, 2022 |
Islandlady:I know why sha ![]() |
| Re: Old Account Deactivated by Nobody: 10:23am On Apr 21, 2022 |
As you don talk say make I free you,ok on board this day this will be the last time you will get a mention from me.Hahaha... See this comrade oh. |
| Re: Old Account Deactivated by Nobody: 10:26am On Apr 21, 2022 |
SarutobiEky:Hahaha .. I sabi too, bet may we no loud am comrade... I dan dey love up for the shiima ... She's been released to sin no more. |
| Re: Old Account Deactivated by SarutobiEky(m): 10:27am On Apr 21, 2022 |
![]() Fuckaniza:badt guy...you sabi ![]() |
| Re: Old Account Deactivated by toujurs: 10:35am On Apr 21, 2022 |
Fuckaniza: |
| Re: Old Account Deactivated by toujurs: 10:38am On Apr 21, 2022 |
Fuckaniza:No waste your time, on a dry kitten, there is nothing there to enjoy. |
| Re: Old Account Deactivated by Nobody: 10:41am On Apr 21, 2022 |
toujurs: Issoraie Grandpa.. I'll pass.. adios...Bdw, nairaland changed "pu.na.ni" to "kitten" ![]() |
| Re: Old Account Deactivated by Islandlady(op): 1:54pm On Apr 21, 2022 |
Candidlady:Lol Asin men will go extinct ![]() |
| Re: Old Account Deactivated by Islandlady(op): 1:56pm On Apr 21, 2022 |
toujurs:Who is this loss foolish sheep spewing rubbish ![]() |
| Re: Old Account Deactivated by Cholls(m): 1:12pm On Apr 24, 2022*. Modified: 7:55pm On Apr 24, 2022 |
Islandlady:My sister hi, my name is Cholls. I like your picture. If you don't mind can I have your number through PM |
| Re: Old Account Deactivated by okunwaye(m): 7:51pm On Apr 24, 2022 |
Cholls:No be only sister, na sister in the lord
|
| Re: Old Account Deactivated by Cholls(m): 7:54pm On Apr 24, 2022 |
okunwaye:My brother please no spoil my show. I love her already |
Amazon Seller Account Deactivated • Amazon Seller Account Deactivated • Amazon Seller Account Deactivated • 2 • 3 • 4
Nigerian Army Caught Wife Cheating • Gym Bills: Understanding The Costs Of Fitness • OBJ or STELLA? who really needed plastic surgery?

.. dah nyash dey chuck boyz eye nah... Bet abj too far oh
?


