I Found A Travel Plug - Family - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › I Found A Travel Plug (786 Views)
| I Found A Travel Plug by Travelpluguk(op): 2:17pm On Apr 24, 2022*. Modified: 5:11am On Apr 27, 2022 |
You will need: 1) Your degree Certificate 2)Your valid Nigerian passport 3)TB test 4)Recent police report 5) IElts or NARIC report. What you'll get. 1)An appointment/ offer letter as a care office 2)You'll get certificate of sponsorship 3)Remenuration of 22-23k/annum @ 11-12£ hr 4) 5 year health care visa |
| Re: I Found A Travel Plug by Snitch24(m): 2:41pm On Apr 24, 2022 |
6m for a job of 12£ per hour I can double that amount with agriculture |
| Re: I Found A Travel Plug by Prechgold1180(m): 3:00pm On Apr 24, 2022 |
For your mind you get sense Only fools go fall for this rubbbish 6 million for Europe country nah crase dey ur head Wetyn I fit run myself 1.5 everything 12 euro per hour Dem suppose use cane flog u |
| Re: I Found A Travel Plug by Travelpluguk(op): 3:02pm On Apr 24, 2022 |
Snitch24:ok double am ooo.. people wey dey work for oil company seff dey relocate..no be money dey pursue some people...na security... If you know how much people are paying for student visa..u will open mouth |
| Re: I Found A Travel Plug by Snitch24(m): 3:05pm On Apr 24, 2022 |
Travelpluguk:Wow I feel they're not knowledgeable enough |
| Re: I Found A Travel Plug by Travelpluguk(op): 3:05pm On Apr 24, 2022 |
Prechgold1180:lol...1.5... you no fit run student visa with 1.5 seff.. but all the best... |
| Re: I Found A Travel Plug by Prechgold1180(m): 3:32pm On Apr 24, 2022 |
Travelpluguk:B like you Dey new for business I get active visa like this |
| Re: I Found A Travel Plug by Travelpluguk(op): 3:48pm On Apr 24, 2022 |
Prechgold1180:U run student UK visa or work visa for 1.5M.?? lucky you... |
I Found This Pseudoscorpion Dead at the Corner Of My Bed. Jesus Is Lord • What I Found In My Grandma's Wooden Box(pictures) • I Found Mycoten Vagina Cream In My Wife's Wardrobe • 2 • 3 • 4
Strong Nanny Needed • 5 places to meet a wife material in Nigeria • The Decline Of The Nigerian Middle Class