Ipob Comedy Central - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Ipob Comedy Central (318 Views)
| Ipob Comedy Central by udele1(op): 11:39pm On Apr 26, 2022 |
Just look at the people playing football with igboland. ![]() DOS members will call Simon Ekpa's Autopilot and pretend to be members . Asking them what they have achieved . ![]() Watch the people bringing freedom to Igbo's and have a good laugh. ![]() https://www.facebook.com/BiafraEcho/videos/558636598925684/ |
| Re: Ipob Comedy Central by Nigerialabalaba: 12:41am On Apr 27, 2022 |
udele1:hahaha....dat methuselah guy na Samuel Onwu****. Na Lasgidi dem born am and raise am and he attended Lagos public school and later go unilag to study microbiology. Hin family house and hin street wey hin old man name after them surname still dey for Ago Isolo, Lagos till today. He dey USA, na one of dose boys wey dat terrorist mnk don mess up dia heads. All dat yeye hat, glass, beard and voice na to hide hin identity and I sabi why e do am so. E no want make hin US employers find out e dey involved with ipob terrorists so dem no go fire and deport am. Samo, na urself u dey do.shiorr. Yeye boy wey don cast hin life because of horrible association . na hin old man I pity, e go break d heart of dat noble old man wey suffer to raise am wen e discover say hin son be terrorist. shiorr. |
| Re: Ipob Comedy Central by udele1(op): 9:16am On Apr 27, 2022 |
These people are clowns. ![]() |
| Re: Ipob Comedy Central by udele1(op): 9:18am On Apr 27, 2022 |
Abeg make una watch this nelly ofoegbu prayers. ![]() https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=429714395624762&id=102914378304767 |
Comedy Central As ADC Don Turn To Estate Agent • Nigeria Is Supposed To Be Called Comedy Central - Tuface Idibia • Senator Uche Ekwunife Distributes Food Items To Anambra Central (Photos) • 2 • 3 • 4
Why You Should Visit National Stadium Lagos (video) • Https://kanoreporters.com/run-goodluck-jonathan-run-group-stage-50000-man-march- • Governor Emmanuel Satisfied With Ward Congresses In Akwa Ibom
