Hustling For Front Seat On A Public Bus - Travel - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › Hustling For Front Seat On A Public Bus (412 Views)
| Hustling For Front Seat On A Public Bus by Wonderboy01(op): 10:19am On May 02, 2022 |
Going back to work yesterday ( sunday ) after my 2 days leave at work .... I got to the bustop around 6am and guess "what" I met like 100 pipu at the bustop ![]() I just mellow dey watch when bus go come cause I don late .... NOTE THIS ---from my place ( Ajah ) to my place of work ( marina ) is like 5hrs journey ![]() 5mins later we sighted 1 "HIACE" bus going to lekki with just 4 passengers inside,,,I sighted the front empty seat - just am about to enter d front seat 1 old man and a young guy are already justling for it already .... I just say make I open door Na " paaaaaaaam " I take for chest .... D old papa just give us a kungfu like kick that throway d 2 of us to the ground ,, I was like WTH was that for The old man was like ( sowry my son ) " Who be ur son " if I stand up here give u konk on ur bald head , if no be say u be grandpa .......Wetin dey the front seat self wey una won kill unaself for we are all going the same way na ![]() I know u people too dey like that ,,, wetin una won gain for there self ![]() |
| Re: Hustling For Front Seat On A Public Bus by Mooh247: 10:25am On May 02, 2022 |
You sef go and buy car at all at all Na hin bad pass, even if Na 500k 3rd hand 504 1987 model... You dey follow senor citizen drag front seat, still want to wunjor Baba |
| Re: Hustling For Front Seat On A Public Bus by Wonderboy01(op): 10:27am On May 02, 2022 |
Mooh247:so make I no complain again Give me money na .....I no get shishi for account |
| Re: Hustling For Front Seat On A Public Bus by Mooh247: 10:30am On May 02, 2022 |
Wonderboy01:Chairman like you... You want make boys hack your account help you buy the car since you no won buy yam yourself |
| Re: Hustling For Front Seat On A Public Bus by Wonderboy01(op): 10:32am On May 02, 2022 |
Mooh247:hoooooiiiiiiii
|
| Re: Hustling For Front Seat On A Public Bus by drmuchin: 10:53am On May 02, 2022 |
Lagos is shit hole Imagine 5hrs commute to work Time for a Lagos London flight time Rubbish |
| Re: Hustling For Front Seat On A Public Bus by Mooh247r: 11:02am On May 02, 2022 |
[s] Mooh247:[/s] is that why you raped your nephew |
| Re: Hustling For Front Seat On A Public Bus by Mooh247r: 11:03am On May 02, 2022 |
[s] Mooh247:[/s] is that why you raped your nephew |
| Re: Hustling For Front Seat On A Public Bus by Wonderboy01(op): 11:54am On May 02, 2022 |
drmuchin:we go manage am abeg ![]() |
| Re: Hustling For Front Seat On A Public Bus by drmuchin: 12:17pm On May 02, 2022 |
Wonderboy01:So if u get to work by 11am won't u be queried? |
| Re: Hustling For Front Seat On A Public Bus by Wonderboy01(op): 12:48pm On May 02, 2022 |
drmuchin:I work as a driver ,,, so am staying at my boss place till month end |
Man Refuses Pregnant Woman Seat On Bus, Says “you Want Equality, You Can Stand” • Name those Things You Hate When Traveling By A Public Car/bus • 12 Types Of People You See In A Public Transport • 2 • 3 • 4
I Visited The Ojuelegba Bridge Where Accident Always Occur (Video) • Man Riding In Bike Arrives Nigeria, Kudos • Ukraine Hit With Plane Crash.
I met like 100 pipu at the bustop 

WTH was that for 