I Want Fight For This Country - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › I Want Fight For This Country (803 Views)
| I Want Fight For This Country by Nobody: 2:31pm On Jun 06, 2022 |
Abeg make una find me better gun I want fight for this nigeria, Is like una no get better actor, So government should help me by better phone wey get cctv camera so that I may know were all this terrorist are living, only if all this police will allow me to use the gun as an ordinary person. I can finish them in one year. |
| Re: I Want Fight For This Country by Boogyman557: 2:38pm On Jun 06, 2022 |
. |
| Re: I Want Fight For This Country by chukwuibuipob: 2:41pm On Jun 06, 2022 |
gunslinger.Dey should take u and shortIGBOman to Anambra to kill all ESN Bandits was |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 2:41pm On Jun 06, 2022 |
Boogyman557:Am ready, u go join me |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 2:43pm On Jun 06, 2022 |
chukwuibuipob:althrough am not from that religion, i can help them |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 2:46pm On Jun 06, 2022 |
Even Nigerian Soldiers way get guns no finish terrorists, na u con dey think say u fit do the job. ![]() See wetin American movies dey cause. See wetin John Wick don cause ![]() |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 2:48pm On Jun 06, 2022 |
Beebah2000:na Person wey get better brain does that, if u know u know some army no get sense |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 2:59pm On Jun 06, 2022 |
2saviourfriday9:Soldiers no dey open mouth talk wetin them dey face na. If them no tell u, u no go know. ![]() If Nigerian government wan finish terrorists, them fit do am. Our government just dey corrupt that's all. Them no care about us, na only them and their families them dey protect. |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 3:05pm On Jun 06, 2022 |
Beebah2000:If ordinary person hold gun for hand police or army will think say na thief u be, i can tell them who am I, government are bad leaders |
| Re: I Want Fight For This Country by TheKrakon: 3:08pm On Jun 06, 2022 |
I want ask you one something. Shey your body fit collect more than one bullet make him no quensh. |
| Re: I Want Fight For This Country by garriAndsugar: 3:11pm On Jun 06, 2022 |
Ride on. Oga terminator |
| Re: I Want Fight For This Country by BigYash: 3:21pm On Jun 06, 2022 |
2saviourfriday9:
|
| Re: I Want Fight For This Country by shortIGBOman: 3:39pm On Jun 06, 2022 |
chukwuibuipob:Aswear, I will gladly do this. I will lead an Army of young Men from my Region and kill all the criminal IPOB Bandits in the East.
|
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 3:39pm On Jun 06, 2022 |
TheKrakon:live bullet, i will connect myself to all the security station so that they will know where am staying using cctv, any vowlence them go collect watowato |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 3:40pm On Jun 06, 2022 |
garriAndsugar:No on reason am, maybe this country need jackie chen |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 3:42pm On Jun 06, 2022 |
shortIGBOman:That is wat am saying |
| Re: I Want Fight For This Country by TheKrakon: 4:38pm On Jun 06, 2022 |
2saviourfriday9:You think say nah commando movie. You go see all your intestine for ground, your leg for one side with small meat when dey hold am. |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 4:43pm On Jun 06, 2022 |
TheKrakon:You won't understand my point, movie is not what you are thinking |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 5:58pm On Jun 06, 2022 |
2saviourfriday9:of course, they are bad leaders na, that's why terrorists dey always get away with bad things way them dey do. ![]() |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 6:15pm On Jun 06, 2022 |
Beebah2000:Nawa....ooo after killing the president come do codolence |
| Re: I Want Fight For This Country by Nobody: 9:54pm On Jun 06, 2022 |
Naija rambo |
Mercy Johnson In Danger As Fight For Real Mother Turns Bloody • Nigeria, U.S. Fight For Hushpuppi’s Custody From UAE — Premium Times • Slay Queens Jump Into Gutter As They Fight For Money In Their Hostel (Video) • 2 • 3 • 4
Imo: Five Die As Family Of 12 Found Unconscious In Room • Behold! The 80 Year-old Man Who ”deals, Sells Cartridges” To Hoodlums • Police Arrests Professor & Daughter For Beating And Stripping A Lady Naked
gunslinger.Dey should take u and shortIGBOman to Anambra to kill all ESN Bandits was

