₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,140 members, 8,448,836 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 10:03 PM

Toggle theme

Ticket Won - Sports (2) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsTicket Won (3948 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Ticket Won by Oladimeji122(m): 11:46pm On Jun 20, 2022
guobe:
Nice one keep banging them hard,no sorry for them
dem go still bang ham back ah swear but he sabi predict
Re: Ticket Won by guobe(op): 11:49pm On Jun 20, 2022
Oladimeji122:
dem go still bang back ah swear
before them bang back na to quickly use the money do something tangible or go save am for account that does not have ATM because bet9ja no be your mate,those guys no get joy.mot times na 90 percent of people de loss and dem like am like dat
Re: Ticket Won by Nobody: 11:50pm On Jun 20, 2022
guobe:
before them bang back na to quickly use the money do something tangible or go save am for account that does not have ATM because bet9ja no be your mate,those guys no get joy.mot times na 90 percent of people de loss and dem like am like dat
Money I go use buy Correct brand Jacket tomorrow grin cheesy I no dey save gambling money.. one shirt sure tomorrow
Re: Ticket Won by guobe(op): 11:51pm On Jun 20, 2022
Oladimeji122:
lord of prediction
he is doing well
Re: Ticket Won by Nobody: 11:51pm On Jun 20, 2022
Oladimeji122:
dem go still bang ham back ah swear but he sabi predict
I get another running slip grin cashout dey show 4700 cheesy
Re: Ticket Won by guobe(op): 11:52pm On Jun 20, 2022
Clintifydan:
Money I go use buy Correct brand Jacket tomorrow grin cheesy I no dey save gambling money.. one shirt sure tomorrow
lol correct guy I like your styoe
Re: Ticket Won by Nobody: 11:52pm On Jun 20, 2022
guobe:
he is doing well
It's grace sir grin
Re: Ticket Won by guobe(op): 11:53pm On Jun 20, 2022
Clintifydan:
I get another running slip grin cashout dey show 4700 cheesy
To win how much
Re: Ticket Won by Nobody: 11:54pm On Jun 20, 2022
guobe:
To win how much
Total money na 41k.. just 6 games remaining
Re: Ticket Won by guobe(op): 11:55pm On Jun 20, 2022
Clintifydan:
Total money na 41k.. just 6 games remaining
so do you want to cash out
Re: Ticket Won by Nobody: 11:55pm On Jun 20, 2022
Oladimeji122:
bro abeg remember na tor na tor drop something for me
grin
Re: Ticket Won by Nobody: 11:56pm On Jun 20, 2022
guobe:
so do you want to cash out
no way grin I am no fan of any cashout below 10k cheesy
Re: Ticket Won by guobe(op): 11:57pm On Jun 20, 2022
Clintifydan:
no way grin I am no fan of any cashout below 10k cheesy
wow I love ur boldness keep it up
Re: Ticket Won by Nobody: 11:58pm On Jun 20, 2022
guobe:
wow I love ur boldness keep it up
That game of yours on Friday really motivated me grin
Re: Ticket Won by Nobody: 11:59pm On Jun 20, 2022
I almost went as far as bragging with it grin
Re: Ticket Won by guobe(op): 12:02am On Jun 21, 2022
Clintifydan:
That game of yours on Friday really motivated me grin
Nice one
Re: Ticket Won by overdrive(m): 3:07pm On Jun 21, 2022
Clintifydan:
I almost went as far as bragging with it grin
Try dey drop code please.
Re: Ticket Won by frankycoolbeans: 10:18am On Jun 23, 2022
Clintifydan:
I get another running slip grin cashout dey show 4700 cheesy
Try dey drop code make i dey follow BANG them.

I no get JOY for their Matter.

Lol cheesy
Re: Ticket Won by guobe(op): 10:47am On Jun 23, 2022
frankycoolbeans:
Try dey drop code make i dey follow BANG them.

I no get JOY for their Matter.

Lol cheesy
oga frank he is doing well too.I like the guy.
Re: Ticket Won by hannahfreddie1(f): 11:22am On Jun 24, 2022
Amazing! thanks for the great comments. The Jacket Closet tells us how leather outwears will never go out of trend. They have the best jacket stuff which stands out in the market having the best quality and the most reasonable rates.

Re: Ticket Won by Nobody: 10:54pm On Jun 26, 2022
New winnings alert grin cheesy

Re: Ticket Won by guobe(op): 4:39am On Jun 27, 2022
Clintifydan:
New winnings alert grin cheesy
Nice one congrats
Re: Ticket Won by texannaija: 6:32am On Jun 27, 2022
Clintifydan:
New winnings alert grin cheesy
Chop alone!!. Try dey post game make other people chop….
Re: Ticket Won by Nobody: 7:41pm On Jul 04, 2022
I just won 50k in zoom again
1 2 3 Reply

Ticket WonCombination Bet Ticket WonCombination Ticket Won234

The Croatian President Who Was A Hot ModelC.Ronaldo: See Why You Should Never Look Down On AnyoneOur Falconets Are Being Shabbily Treated By Nigeria!