Ticket Won - Sports (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Ticket Won (3946 Views)
| Re: Ticket Won by Oladimeji122(m): 11:46pm On Jun 20, 2022 |
guobe:dem go still bang ham back ah swear but he sabi predict |
| Re: Ticket Won by guobe(op): 11:49pm On Jun 20, 2022 |
Oladimeji122:before them bang back na to quickly use the money do something tangible or go save am for account that does not have ATM because bet9ja no be your mate,those guys no get joy.mot times na 90 percent of people de loss and dem like am like dat |
| Re: Ticket Won by Nobody: 11:50pm On Jun 20, 2022 |
guobe:Money I go use buy Correct brand Jacket tomorrow I no dey save gambling money.. one shirt sure tomorrow |
| Re: Ticket Won by guobe(op): 11:51pm On Jun 20, 2022 |
Oladimeji122:he is doing well |
| Re: Ticket Won by Nobody: 11:51pm On Jun 20, 2022 |
Oladimeji122:I get another running slip cashout dey show 4700 ![]() |
| Re: Ticket Won by guobe(op): 11:52pm On Jun 20, 2022 |
Clintifydan:lol correct guy I like your styoe |
| Re: Ticket Won by Nobody: 11:52pm On Jun 20, 2022 |
guobe:It's grace sir ![]() |
| Re: Ticket Won by guobe(op): 11:53pm On Jun 20, 2022 |
Clintifydan:To win how much |
| Re: Ticket Won by Nobody: 11:54pm On Jun 20, 2022 |
guobe:Total money na 41k.. just 6 games remaining |
| Re: Ticket Won by guobe(op): 11:55pm On Jun 20, 2022 |
Clintifydan:so do you want to cash out |
| Re: Ticket Won by Nobody: 11:55pm On Jun 20, 2022 |
Oladimeji122: ![]() |
| Re: Ticket Won by Nobody: 11:56pm On Jun 20, 2022 |
| Re: Ticket Won by guobe(op): 11:57pm On Jun 20, 2022 |
Clintifydan:wow I love ur boldness keep it up |
| Re: Ticket Won by Nobody: 11:58pm On Jun 20, 2022 |
guobe:That game of yours on Friday really motivated me ![]() |
| Re: Ticket Won by Nobody: 11:59pm On Jun 20, 2022 |
I almost went as far as bragging with it ![]() |
| Re: Ticket Won by guobe(op): 12:02am On Jun 21, 2022 |
Clintifydan:Nice one |
| Re: Ticket Won by overdrive(m): 3:07pm On Jun 21, 2022 |
Clintifydan:Try dey drop code please. |
| Re: Ticket Won by frankycoolbeans: 10:18am On Jun 23, 2022 |
Clintifydan:Try dey drop code make i dey follow BANG them. I no get JOY for their Matter. Lol ![]() |
| Re: Ticket Won by guobe(op): 10:47am On Jun 23, 2022 |
frankycoolbeans:oga frank he is doing well too.I like the guy. |
| Re: Ticket Won by hannahfreddie1(f): 11:22am On Jun 24, 2022 |
Amazing! thanks for the great comments. The Jacket Closet tells us how leather outwears will never go out of trend. They have the best jacket stuff which stands out in the market having the best quality and the most reasonable rates.
|
| Re: Ticket Won by Nobody: 10:54pm On Jun 26, 2022 |
New winnings alert ![]()
|
| Re: Ticket Won by guobe(op): 4:39am On Jun 27, 2022 |
Clintifydan:Nice one congrats |
| Re: Ticket Won by texannaija: 6:32am On Jun 27, 2022 |
Clintifydan:Chop alone!!. Try dey post game make other people chop…. |
| Re: Ticket Won by Nobody: 7:41pm On Jul 04, 2022 |
I just won 50k in zoom again |
Ticket Won • Combination Bet Ticket Won • Combination Ticket Won • 2 • 3 • 4
The Croatian President Who Was A Hot Model • C.Ronaldo: See Why You Should Never Look Down On Anyone • Jose Mourinho Strolls Through Chelsea In Full Tottenham Kit After EPL Return
I no dey save gambling money.. one shirt sure tomorrow