➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (615) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1321350 Views)
1 2 3 ... 612 613 614 615 616 617 618 ... 2202 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by SaiRuiMall: 1:57pm On Jul 06, 2022 |
Quicksilver5:I'm currently working on one mad strategy like that and believe me, when I'm done, bookies will park up and close down. Public Service Announcement: Everyone should take note because as I said, winter is coming. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bestmutiu2019(m): 1:58pm On Jul 06, 2022 |
Caio: |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Quicksilver5: 2:04pm On Jul 06, 2022 |
SaiRuiMall:abeg when you Don start am, let us know |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by symbuul: 2:22pm On Jul 06, 2022 |
bestmutiu2019:I tell you say I never make my first sale, you dey beg me to teach you. Oga follow who know road oo ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bestmutiu2019(m): 2:48pm On Jul 06, 2022 |
symbuul:Teach me jare forget bout that tin |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 3:01pm On Jul 06, 2022 |
I just went to a Bet9ja shop now to play a bookie and I was told the minimum stake now is N150 ![]() Is it the same in your area also cos the agent said it's the same price everywhere now and it came into effect yesterday |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 3:05pm On Jul 06, 2022 |
BQWFVN BREBB8 Pick your nightmare ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 3:05pm On Jul 06, 2022 |
Caio:Is this ticket real? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomacharles: 3:10pm On Jul 06, 2022 |
Miracood2:That Jerv sabi mumu eeeh... Goal them no sabi score |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 3:25pm On Jul 06, 2022 |
Uzomacharles:I know believe that one. I check their last 10 games and dem score for 7 of them |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomacharles: 3:27pm On Jul 06, 2022 |
kenearth50:No wam bro I no argue u |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by TNORWAY: 3:38pm On Jul 06, 2022 |
dammywapes:how fa? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Garrydosky04: 3:56pm On Jul 06, 2022 |
bestmutiu2019:i can teach you only if you go dey patience i will show you where to buy and park domains |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Honlucas: 3:57pm On Jul 06, 2022 |
Garrydosky04:how can i reach u my delta bro |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Garrydosky04: 3:58pm On Jul 06, 2022 |
Honlucas:where u dey but u get strong smartphone or laptop |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Honlucas: 4:00pm On Jul 06, 2022 |
Garrydosky04:i dy uloho avenue na pc i get bro no phone now |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Garrydosky04: 4:03pm On Jul 06, 2022 |
Honlucas:okay i dey ozoro how you want make e be |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Honlucas: 4:03pm On Jul 06, 2022 |
Garrydosky04:make we talk for whatapp abeg |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Garrydosky04: 4:07pm On Jul 06, 2022 |
Honlucas:i nor dey whatsapp bt i go call you now |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Garrydosky04: 4:12pm On Jul 06, 2022 |
Honlucas:your number is not reachable |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Garrydosky04: 4:20pm On Jul 06, 2022 |
Honlucas:if you serious call me 09034480731 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Disembark: 4:48pm On Jul 06, 2022 |
FT over 2.5 Odds 2+ Risky 88%
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Quicksilver5: 4:57pm On Jul 06, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 5:06pm On Jul 06, 2022 |
Disembark:Just as your moniker says, I don Disembark from this game ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by boringdraw: 5:12pm On Jul 06, 2022 |
EUROPE: Champions League - Qualification HJK (Fin) - RFS (Lat) BTTS (NO) |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by dammywapes(m): 5:58pm On Jul 06, 2022 |
TNORWAY:I dey |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 6:26pm On Jul 06, 2022 |
Dry bones will rise tonight |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by ogbuefi677(m): 6:48pm On Jul 06, 2022 |
Caio:Hmm. E done cut? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by NaijaCuzin: 7:04pm On Jul 06, 2022 |
ogbuefi677:yes |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:21pm On Jul 06, 2022 |
Miracood2:that I can't tell. But I believe it's real |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 7:43pm On Jul 06, 2022 |
chai! Molde don collect my bet9ja bonus with a usel*ss odd. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 7:54pm On Jul 06, 2022 |
Uzomacharles:Check ticket wey I post, na @ 1.90odd I carry them cos I know say Jerv go score |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller
