Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) (1286 Views)
| Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by ebukajay184(op): 8:07pm On Jul 09, 2022 |
https://www.instagram.com/reel/CeyOzB_jglL/?utm_source=ig_web_copy_link Lalasticlala Mynd44
|
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by Nobody: 8:09pm On Jul 09, 2022 |
nice moves |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by Fahdiga(m): 8:10pm On Jul 09, 2022 |
Beautiful. That's all I can say. |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by Zonefree(m): 8:17pm On Jul 09, 2022 |
They brought their own spice. |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by PerfectStranger(m): 11:49pm On Jul 09, 2022 |
Abeg which site person fit see white women wey Dey find marriage? Make una update person na |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by emmabest2000(m): 2:12am On Jul 10, 2022 |
PerfectStranger:www.whitewomen.com ![]() Dem plenty die
|
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by andysmith123(m): 8:49am On Jul 10, 2022 |
emmabest2000:Wickedness |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by foremost55(m): 9:08am On Jul 10, 2022 |
I don't have any
Clue |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by ASAPFERG: 11:17am On Jul 10, 2022 |
PerfectStranger:facebook na |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by PerfectStranger(m): 11:30am On Jul 10, 2022 |
ASAPFERG:They don’t reply my text on Facebook |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by ASAPFERG: 12:36pm On Jul 10, 2022 |
PerfectStranger:used whiteman picture |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by PerfectStranger(m): 12:37pm On Jul 10, 2022 |
ASAPFERG:Then how do I do with video call nkor? Na real marriage i Dey find from dem na |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by SAMBARRY: 12:56pm On Jul 10, 2022 |
PerfectStranger:green card no be escape route from poverty or unemployment.go find Work |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by PerfectStranger(m): 1:03pm On Jul 10, 2022 |
SAMBARRY:@bolded, the one wey ya papa keep for me? |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by ASAPFERG: 1:06pm On Jul 10, 2022 |
PerfectStranger:ok I be think say na yahoo |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by SAMBARRY: 1:07pm On Jul 10, 2022 |
![]() PerfectStranger:werey ![]() So you dey wait for your papa to bring work to your door steps before you go out go find work? ![]() Na for in between oyinbos laps na him you dey find work ![]() You better Go and learn from Michael.make Michael tell you Wetin Angela dey take him eye see ![]() Sex slave, domestic servant, her laundry man,her cook etc ![]() |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by PerfectStranger(m): 1:12pm On Jul 10, 2022 |
SAMBARRY:If work dey u fit link me na. How your side today? |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by We4all: 1:29pm On Jul 10, 2022 |
ASAPFERG:A wao! So you be professional yahoo boy? |
| Re: Oyinbo Groom's Family Dance To Nigerian Music At Nigerian Wedding (Photo, Video) by We4all: 1:31pm On Jul 10, 2022 |
PerfectStranger:Because you keep sending messages to random women. Start by joining Facebook groups with white women. Be active, and you can take it up from there. |
Ladies Dance To Naira Marley's 'Opotoyi' In Underwear, Nigerians Blast Him • "Isoko Girl & Igbo Man" - Janema Shares Adorable Pre-Wedding Photo • Toyin Abraham Weds Kolawole Ajeyemi, Remarries (Wedding Photo) • 2 • 3 • 4
Sad! Oladips Knew He Was Going To Die, See His Last Statements Before His Death • Biography Of Chamilitary: Hes Dad Is Naija • Twista, Crazy Bone, Who Is Faster

I don't have any
Clue