BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (83) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2756954 Views)
1 2 3 ... 80 81 82 83 84 85 86 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 8:24pm On Jul 24, 2022 |
But the guy dey talk smoothly sha despite his ZAZU look ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 8:24pm On Jul 24, 2022 |
Oshokhai69: ![]() You wicked sha Anyways... Arin younger brother wan enter, A.K.A Small Rodman |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 8:24pm On Jul 24, 2022 |
Hermesss, poly-amorous relationship Is Naira ready for you though? ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 8:24pm On Jul 24, 2022 |
This guy na foool I swear ![]() Come and take MissD ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Divay22(f): 8:24pm On Jul 24, 2022 |
greatlinda:Africa magic family |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Romanoff(f): 8:24pm On Jul 24, 2022 |
Wetin two women see for this one wey be like Idol so? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by crystalpapers(m): 8:25pm On Jul 24, 2022 |
Big brother don bring portable brother come. Zazuu inside biggies house. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 8:25pm On Jul 24, 2022 |
Now, there's ikebe.. Sounds like mercy eke.... She's a striper tooo!!!! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by plsdisvirginme: 8:25pm On Jul 24, 2022 |
No rivers state. This is unacceptable |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nooker: 8:25pm On Jul 24, 2022 |
greatlinda:Re scan your decoder |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kokoA(m): 8:25pm On Jul 24, 2022 |
Ehen.. Charlyboy grandson ma don enter house. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NwaIdeato: 8:25pm On Jul 24, 2022 |
Hermes looks organic and unique with cool accent sef...no be everything na fine boy jare |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ambber(f): 8:25pm On Jul 24, 2022 |
ok is he saying he is in a menage a trois relationship? Abi my ears dey pain me ni? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 8:25pm On Jul 24, 2022 |
This chic is NAKED |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 8:25pm On Jul 24, 2022 |
This one na stripper ooo |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by paiporte: 8:25pm On Jul 24, 2022 |
upgraded portable |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NwaIdeato: 8:25pm On Jul 24, 2022 |
Hermes looks organic and unique with cool accent sef...no be everything na fine boy jare ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 8:25pm On Jul 24, 2022 |
Exotic dancer in the building.. Wonder what she will wear on stage |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by tonididdy(m): 8:25pm On Jul 24, 2022 |
Edo for the 100m Otherwise I'm boycotting this show 4eva ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MasterSteps: 8:25pm On Jul 24, 2022 |
Eeghe:Welcome back ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
Uncommon backside ![]() Face no too follow but back and front dey ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
next housemate thick and petite asf Chichi |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by uniquebeauty(f): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
Hermes, its your attire for me, but the piercings, no. This is omashola 2.0, Terry G madness reloaded. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
Hermes ![]() Okay nahhhhh |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
Matured people dey this year well.. Strong faces |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nooker: 8:26pm On Jul 24, 2022 |
Omo! Who deyyyyyyy. Yansh geng, una food Don come o |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
Princess reincarnate Chi baby |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by lymelyte(m): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
;DNa WA. Na character full this season o |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
Striper in the house Chichi for short ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ambber(f): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
Mercy Eke's sister don show.. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Flamemignon1(m): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
Thonia69:Sorry love,will check it now |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 8:26pm On Jul 24, 2022 |
This Hermes resemble the guy wey thief my uncle Generator for Ikorodu |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
Viewing this topic: 1 guest(s)



