Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,165 members, 7,860,178 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 07:25 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (151) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1975766 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (148) (149) (150) (151) (152) (153) (154) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by akthedream2019: 8:44pm On Jul 25, 2022
ceejayMAX:
three bear nah legend here o,I remember mike season then grin
Hmmm...Legend of posting fake results and scooping money and recharge cards from gullible and senseless fans? or what kinda legend is he o?

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 8:44pm On Jul 25, 2022
TheEnforcer:
You see wetin happen for last season as those ones allowed whitemoney to dominate them like be sey him be their teacher. Na so he used gather support. Well na their fault o

I just dey look them first grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 8:44pm On Jul 25, 2022
Shey these trenches people know say na only one person dey carry money go house?

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 8:44pm On Jul 25, 2022
E be like sey nominations no dey this week
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:45pm On Jul 25, 2022
Chichi says Nigeria happened to her but she wants to happen to Nigeria. People will feel her. Even if she doesn't stay for long, people will know the name Chichi

Go Chichi!!!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 8:45pm On Jul 25, 2022
akthedream2019:

Yes,i have one opeke for you,but alert me when your prick don behind dey stand first OK?

My prick dey stand gidigba cheesy

Where is the okpeke? I hope she get nyash?
She get breast?

She dey intelligent? I no dey do okpo.. grin

And I hope she isn't aunty gwegwegwe

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sethtsadopp: 8:45pm On Jul 25, 2022
MizzD:
Hmnn.. chi chi is an orphan, an only child who lost her parents at a young age

No wonder she kept repeating that stripping saved her life.

Saw this somewhere online

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 8:45pm On Jul 25, 2022
Nah, this isn’t it.. I need the regular fun loving level two back
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 8:45pm On Jul 25, 2022
Ok it's settled, Khalid has a man crush on Hermes
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 8:46pm On Jul 25, 2022
Trenches dey cold
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Divay22(f): 8:46pm On Jul 25, 2022
hiteelong:
Phyna will not kee me......

These people are taking it too far, just one game one wey dey loss
I swear...
They're putting unnecessary tension on themselves...

This conversation is not needed

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 8:46pm On Jul 25, 2022
grin Khalid, yes! I am loving this take charge side of you.

Tell them to stop jumping down people’s throat when they are trying to talk.

Oya Bryan you too slow down with community meetings..

I am tired. Let me go back to Island…

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:47pm On Jul 25, 2022
Chichi says she can change clothe 10 times. So make e no be like say she dey brag
She says she can go pee. Throw the clothes away
After all she can buy clothes. She has suffered no need to suffer again
She says she returns energy
She is stubborn
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 8:47pm On Jul 25, 2022
akthedream2019:

Hmmm...Legend of posting fake results and scooping money and recharge cards from gullible and senseless fans? or what kinda legend is he o?
nah boy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 8:48pm On Jul 25, 2022
So it is only what Bryan or whatever his name is that must be done in the trenches?
Khalifa putting Bryan in his place.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 8:48pm On Jul 25, 2022
Does Dotun like Chomzy? Or it’s just coincidence
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 8:48pm On Jul 25, 2022
MamBi:
grin Khalid, yes! I am loving this take charge side of you.

Tell them to stop jumping down people’s throat when they are trying to talk.

Oya Bryan you too slow down with community meetings..

I am tired. Let me go back to Island…

Them don check am say because he dey outspoken no mean say he must always dey talk

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by akthedream2019: 8:49pm On Jul 25, 2022
Munzy14:

My prick dey stand gidigba cheesy

Where is the okpeke? I hope she get nyash?
She get breast?

She dey intelligent? I no dey do okpo.. grin

And I hope she isn't aunty gwegwegwe
Oh really? Show me your prick to confirm say he don dey stand.

If true, I will forward her details to you asap..

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 8:49pm On Jul 25, 2022
Bryan & Beauty are highly opinionated people.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 8:50pm On Jul 25, 2022
grin ilebaye don vex
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by tmtech: 8:50pm On Jul 25, 2022
This trenches people go fight tonight oo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Odewaleadesoye(m): 8:51pm On Jul 25, 2022
Omo..

These people go fight ooo

Is is because of hunger..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 8:51pm On Jul 25, 2022
MamBi:
grin Khalid, yes! I am loving this take charge side of you.

Tell them to stop jumping down people’s throat when they are trying to talk.

Oya Bryan you too slow down with community meetings..

I am tired. Let me go back to Island…

Just came back myself angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by akthedream2019: 8:51pm On Jul 25, 2022
sethtsadopp:


Saw this somewhere online
Kindly help shift that pants to the left a bit, I want to check something biko..

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 8:51pm On Jul 25, 2022
This Bryan is a baby. How old is he sef? Very immature boy angry

1 Like 1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by akthedream2019: 8:53pm On Jul 25, 2022
ceejayMAX:
nah boy
With hairy dick... Don't tell me you have been swnding him money and your nudes ooo

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 8:53pm On Jul 25, 2022
Amya:
Ok it's settled, Khalid has a man crush on Hermes

Gbam!!! grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 8:53pm On Jul 25, 2022
scondy:


Them don check am say because he dey outspoken no mean say he must always dey talk

Na him turn to chop my virtual slap…. He too talk.

Theses trenchers stir me up more than island people sha.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 8:54pm On Jul 25, 2022
TheEnforcer:
E be like sey nominations no dey this week
Omor no nomination ohh d way i see it...Biggie wan use them catch cruise so that them no go slack come dey feel comfortable like last season!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 8:54pm On Jul 25, 2022
Hermes is obviously what he's been said about. He's all about love too. He's ruthless. He cares enough to take the fall and take out the weakest link. He will make one go a long way in life. He puts death in his entire plan.
Copiedgrin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 8:55pm On Jul 25, 2022
Reussite:
Bryan & Beauty are highly opinionated people.

Bryan talks too much. Beauty at least tries to make sense. Bryan just dey yearn balls. Clearly a very small boy. Doesn’t talk like a man at all angry

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 8:56pm On Jul 25, 2022
Seems like level up housemates can see the other housemates..

The say the television is on

(1) (2) (3) ... (148) (149) (150) (151) (152) (153) (154) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.