Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,178 members, 7,821,985 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 11:43 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (280) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1950156 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (277) (278) (279) (280) (281) (282) (283) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:51pm On Jul 28, 2022
NLbabygirl:
Chiomzy is doing well… as for Diana, I’m barely noticing her presence tonight
She will leave next week.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Northkendal(f): 11:52pm On Jul 28, 2022
MizzD:
Chichi Likes Doyin ?
she likes her vibe..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 11:52pm On Jul 28, 2022
aroundnaija:


Na wah o, pool party without pool, trenches dey suffer sha cry

And dem don already set sef for pool party...


Aiye le o cry

Biggie just dey give dem gbas gbos cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chelseafan1: 11:52pm On Jul 28, 2022
Dotez:
Sheggz giving me migraine with all this clinginess,I hope this one won't turn to another Ozo,no Hms fit stress me like Ozo again,Ozo will be the last,if this one no change all this radarada by next week,i'm dropping him straight from my fave list,no time to dey defend nonsense this yr

Lmfaooo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 11:52pm On Jul 28, 2022
Giel:
Diana wore swimsuit and refused to allow us see it well.
Diana no be so oh.
Maybe she's on her period

1 Like 1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Phethar007(m): 11:52pm On Jul 28, 2022
This shegzz no sabi him potential ma wetin dey vex me...
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:52pm On Jul 28, 2022
Nexus25:


Maybe it's even a secret task from BB.

Bella with her oversized ego who unfortunately has no body to compliment it should play hard to get and the London boy should win her over within a week. Amidst this, BB introduces new beautiful hms to distract Sheggz while Bella becomes extremely jealous and starts fighting for her place with the Londoner.


Hey see better story, omo u suppose go dey write for dem Nollywood sha grin

Too much Nollywood don do you strong thing cool

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:53pm On Jul 28, 2022
Chiefheywhy:
Forget say Allyson na gorimakpa, she carry better ukwu abeg .

Person fit dey nack am doggy dey tap the head grin grin grin
Imaginations...smh grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 11:53pm On Jul 28, 2022
Hermes and Eloswag found each other tonight cheesy crazy duo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:54pm On Jul 28, 2022
Phethar007:
This shegzz no sabi him potential ma wetin dey vex me...
The ozo for the 2022 season...grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Beze992(f): 11:54pm On Jul 28, 2022
safarigirl:


According to you.

The ego match the body for some other people.


Barrister, for once I agree with you, there's absolutely nothing wrong with her body, she's very pretty and natural.

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 11:54pm On Jul 28, 2022
Giel:
Diana wore swimsuit and refused to allow us see it well.
Diana no be so oh.

These are the things that makes housemates go home early in the game. She's doing herself disservice. Others will be trending, gathering and building fanbases . She just dey there doing nonsense.

2 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 11:55pm On Jul 28, 2022
At least ozo dances with other girls and Saga dances on his own sometimes
What is this thing Sheggz is doing, gosh if I was Bella I would be so irritated
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 11:55pm On Jul 28, 2022
Chichi looks like my Naija Idol 2022 female fav-Debbie
Nobody asked but my male fav was Zadok

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 11:57pm On Jul 28, 2022
NLbabygirl:
At least ozo dances with other girls and Saga dances on his own sometimes
What is this thing Sheggz is doing, gosh if I was Bella I would be so irritated
Didn't I read there that someone said Sheggz didn't come for the money? We're seeing another Saga who also didn't come for the money. Perhaps you should start getting used to it and quit complaining.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 11:57pm On Jul 28, 2022
Eeghe:


S. dysentariae lol
Shigellosis
Bloody diarrhea
Pathology things

modified- is it bloody diarrhea again? I forget

The ship is a bore fest
They already looks like they have been married for 15 years

It is bloody diarrhoea, very bad. But my Microbiology was a few years ago wink

I bet both parties are having flashbacks of Kiddwaya and Erica. Bella does not want to be an Erica and I dont blame her.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:57pm On Jul 28, 2022
I never still understand this Mcdowell advert undecided undecided

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 11:57pm On Jul 28, 2022
God abeg grin grin grin

10 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:58pm On Jul 28, 2022
Eeghe:
Chichi looks like my Naija Idol 2022 female fav-Debbie
Nobody asked but my male fav was Zadok


grin na how you dey chat and reply your self inside one post dey always amuse m grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:59pm On Jul 28, 2022
safarigirl:



grin

Bella's brother is a celeb and is supporting her

I heard her talking about flavor to Shegz but the camera left them. She go dey feel say Flavour go campaign for am..not knowing say Flavour na guy man grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 11:59pm On Jul 28, 2022
aroundnaija:



Hey see better story, omo u suppose go dey write for dem Nollywood sha grin

Too much Nollywood don do you strong thing cool

I wish I was a fan of nollywood.

BB can do anything to keep the franchise alive.

But,

Silly me should know the scenario I painted is not possible.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by GODPUNISHALABI: 11:59pm On Jul 28, 2022
Biggaboi:

Didn't I read there that someone said Sheggz didn't come fornghr money? We're seeing another Saga who also didn't come for the money. Perhaps you should start getting used to it and quit complaining.
he is playing a script......even him talk am say viewers would be expecting much from him but instead he is following bella Upandan....him use him mouth confam na wetin him come do for the show
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 11:59pm On Jul 28, 2022
aroundnaija:



grin na how you dey chat and reply your self inside one post dey always amuse m grin grin

cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:02am On Jul 29, 2022
Diane fall hand joor
Hope she nor go wear long gown come saturday party sad sad
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:02am On Jul 29, 2022
Please, after this party, I am declaring myself Founder of the Chomzy Fan Club Nairaland Branch

Eeghe will be my worthy co-founder. Make una begin dey register before our WhatsApp group full o

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 12:02am On Jul 29, 2022
Eeghe:
Chichi looks like my Naija Idol 2022 female fav-Debbie
Nobody asked but my male fav was Zadok

Zadok was my fav.

Itohan was my female fav
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 12:04am On Jul 29, 2022
GODPUNISHALABI:
he is playing a script......even him talk am say viewers would be expecting much from him but instead he is following bella Upandan....him use him mouth confam na wetin him come do for the show
We'll know for sure after 14days. Still too early to conclude. The show never even start for real sef as na vacation and welcoming period dem still dey do for now
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:05am On Jul 29, 2022
Beze992:


Barrister, for once I agree with you, there's absolutely nothing wrong with her body, she's very pretty and natural.


We go dey fight against bleaching, people go still dey make comments wey go make some people dey consider surgery. E no gbam now.

Everybody fine as dem dey, nobody owe anybody big yansh, bwess or flat tummy. E no pass 1% of population wey naturally get all three sef, so, wetin sup?

People will like what they like, but make we no dey insult things wey people no fit change.

7 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:05am On Jul 29, 2022
Chichi has been hailing Eloswag since grin
Lol
She's so happy she got to have this pool party grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:06am On Jul 29, 2022
Nhazeru:


Zadok was my fav.

Itohan was my female fav

Progress was my fav

Faith was my female fave

Cc Eeghe
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 12:06am On Jul 29, 2022
A lot of alcohol is now in their systems. If they do Truth or Dare now e go sweet as they will all have loosen up by now
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:06am On Jul 29, 2022
The level 2 house is really a struggle house, very depressing sight.

(1) (2) (3) ... (277) (278) (279) (280) (281) (282) (283) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.